Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,627 members, 7,813,063 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 06:07 AM

Most Naija Babes Have Flat Shapless Yansh - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Most Naija Babes Have Flat Shapless Yansh (3340 Views)

See Naija Babes Doing Things With Their Yansh In Public [see Photo] / Most Naija Babes Are Becoming More Yanshless / Why Are Do All Naija Babes Have Stretch Marks On Their Behinds? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Most Naija Babes Have Flat Shapless Yansh by Wale112(m): 12:24pm On Oct 21, 2014
omo na wetin dey happen?

many naija babes these days no get yansh at all and even if dem wear very tight jeans u no go still see anything for there.other west african girls like the ones from ivory coast ,cameroun and ghana get big sexy yansh but when it comes to naija women their yansh just dey as flat as sand paper.Even sef when i go egypt during the 2006 african nations i even come see say egyptian girls and other north african girls even get big yansh.omo e dey so embarrasing dat na naija women be the only african women wey get flat yansh in the continent of africa.even black american women,caribean women get yansh and even at that many oyibo girls don dey grow better big sexy yansh.Naija women case dey different.Many ikebeless naija babes just boku around every place.Omo na wetin dey happen?
Re: Most Naija Babes Have Flat Shapless Yansh by iceberylin(m): 12:26pm On Oct 21, 2014
wђāţ wįll you şāy āboųţ Koŗęāŋ gįŗlş undecided

7 Likes

Re: Most Naija Babes Have Flat Shapless Yansh by Wale112(m): 12:27pm On Oct 21, 2014
iceberylin:
wђāţ wįll you şāy āboųţ Koŗęāŋ gįŗlş undecided

Im talking about Africa
Re: Most Naija Babes Have Flat Shapless Yansh by temisukanmi(f): 12:30pm On Oct 21, 2014
I tire for dis Guys sef... u wan chop am? undecided
Re: Most Naija Babes Have Flat Shapless Yansh by izaray(f): 12:36pm On Oct 21, 2014
temisukanmi:
I tire for dis Guys sef... u wan chop am? undecided
I 1der o!

1 Like

Re: Most Naija Babes Have Flat Shapless Yansh by Glowstone(m): 12:41pm On Oct 21, 2014
cheesy cheesy grin grin grin

Oboy nah So your sister own dey??
Just curious


but guy no even try generalise am because my babes and infact my town girls nyash dey like Calabash grin
Re: Most Naija Babes Have Flat Shapless Yansh by Mobebi(m): 12:45pm On Oct 21, 2014
different strokes for different folks.
am a Nigerian living in Nigeria, a male and u know what?



am not a fan for big yanch..... moderate is perfect! Na yansh I go chop?
Re: Most Naija Babes Have Flat Shapless Yansh by Nobody: 12:45pm On Oct 21, 2014
Usless gaynian with his low esteemed 2 inches toodler pr ick.stick to ur gaynian women who must be tired of ur small prick cos most of them re flocking to nigerian men,bearing a nigerian name won't save u cos ur black goriilla skin and small prick would always give u out

1 Like

Re: Most Naija Babes Have Flat Shapless Yansh by Nobody: 12:47pm On Oct 21, 2014
the bigger the stash the less ease of handling!,bro ! grin, unless you are a rugged roadster and you know your way around her terrain lipsrsealed
Re: Most Naija Babes Have Flat Shapless Yansh by Vado(m): 1:06pm On Oct 21, 2014
Dude you don't go out much then abi you reside up-north with them fulani chics and those one gat no a$$ game.

It's overrated anyway. Yansh is good but na the box be koko sha. grin
Re: Most Naija Babes Have Flat Shapless Yansh by dnacrystal: 2:28pm On Oct 21, 2014
Na so ur sister be too undecided
op I also noticed most of the guys that are over-crazy about big @ss are unattractive.
Re: Most Naija Babes Have Flat Shapless Yansh by Nobody: 2:29pm On Oct 21, 2014
Joblessness...
Re: Most Naija Babes Have Flat Shapless Yansh by tobiboss(m): 2:54pm On Oct 21, 2014
No pishures to even support ur claim, smh
Re: Most Naija Babes Have Flat Shapless Yansh by major466(m): 3:07pm On Oct 21, 2014
Omo some naija girls get big yansh o. E get one small girl wa just finished secondary school for ma area. Man if you see her Yansh! Her own na grade A type. The thing big sote if you see am ya body godey do you wan kind grin grin
As far as big yansh dey concerned us, South African girls get big yansh pass. grin grin grin

1 Like 1 Share

Re: Most Naija Babes Have Flat Shapless Yansh by Nobody: 3:13pm On Oct 21, 2014
Wale112:
omo na wetin dey happen?

many naija babes these days no get yansh at all and even if dem wear very tight jeans u no go still see anything for there.other west african girls like the ones from ivory coast ,cameroun and ghana get big sexy yansh but when it comes to naija women their yansh just dey as flat as sand paper.Even sef when i go egypt during the 2006 african nations i even come see say egyptian girls and other north african girls even get big yansh.omo e dey so embarrasing dat na naija women be the only african women wey get flat yansh in the continent of africa.even black american women,caribean women get yansh and even at that many oyibo girls don dey grow better big sexy yansh.Naija women case dey different.Many ikebeless naija babes just boku around every place.Omo na wetin dey happen?

See ur mumu face ....@dp
Re: Most Naija Babes Have Flat Shapless Yansh by lahit14(m): 3:27pm On Oct 21, 2014
Vado:
Dude you don't go out much then abi you reside up-north with them fulani chics and those one gat no a$$ game.

It's overrated anyway. Yansh is good but na the box be koko sha. grin

Lol!! U said just wat I wantd to say, the guy sure doesn't go out a lot. @ OP, If you must knw, thr was a time I was of the opinion 9ja girls hold the afrikaikebe medal, unless anothr country hav within 20year raise 50million new contendants, whc country is it pls?
Re: Most Naija Babes Have Flat Shapless Yansh by Nobody: 4:34pm On Oct 21, 2014
temisukanmi:
I tire for dis Guys sef... u wan chop am? undecided

BABE NO MYN AM JOOR
why not upload ya behind pix to prove him wrong grin
Re: Most Naija Babes Have Flat Shapless Yansh by harrwix(m): 4:40pm On Oct 21, 2014
Owero' akpos!

look under my bed and get me my cane......I need to flog hell into somebody here

angry angry
Re: Most Naija Babes Have Flat Shapless Yansh by missdebs(f): 6:04pm On Oct 21, 2014
is ds not the same dude dah created a thread on ghana n nigeria....looks like d dude is really a ghanian
Re: Most Naija Babes Have Flat Shapless Yansh by Nobody: 6:56pm On Oct 21, 2014
What is this op saying just tell us you never date a Nigerian girl with big yansh,ladies with big yansh dey abeg look for one
Re: Most Naija Babes Have Flat Shapless Yansh by mikron(m): 8:08pm On Oct 21, 2014
U guys shld not bother urslf replying this gaynian dude, he is a gaynian. Most gaynian hates naija so his utterances re not out of place. Wale is a Ghanian

(1) (Reply)

Crush Phobia I Need Your Help- Minimal Insult Pls / Avoiding A Bad Marriage By Pastor Chris. / Why Do People Hate On Fine Boys And Beautiful Girls??

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.