Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,167,374 members, 7,868,108 topics. Date: Saturday, 22 June 2024 at 11:04 AM

Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants - Education (174) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants (2407475 Views)

FUTMINNA 2015/2016 ASPIRANTS THREAD / 2015 Unilorin: Utme And Direct Entry Applicants / The medical students and aspirants thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (171) (172) (173) (174) (175) (176) (177) ... (1996) (Reply) (Go Down)

Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 11:33pm On Aug 14, 2015
Yungmilio2:

u think say CSC nah easy course like ICS?
we dey do crazy Mathematics
some crazy 3unit programming courses wey dey drop gp like mad
stil dey do physics
physics wey crazy
e no easy but we go surely dey gallant with 2/2
i no dey pursue pass my power
l
last bullet : the kpali i go just AM hang for d wall of my mansion - yungNtrePreNUER

all those small small programming abi.... e no even reach c sef

no be all those COBOL and BASIC rubbishundecided


anyways
#Entrepreneurship any day sha
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 11:35pm On Aug 14, 2015
oluwadanie1:
Whizqueen and allsmyles, hope una don check dummy list on the portal?? Its out o

so those bae's na unilorite

allsmyles na social science abi gringrin
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Yungmilio2(m): 11:37pm On Aug 14, 2015
khassy:


all those small small programming abi.... e no even reach c sef

no be all those COBOL and BASIC rubbishundecided


anyways
#Entrepreneurship any day sha
cobol keh
talking about real C++, Algorithm, Java, Assembly Language
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Yungmilio2(m): 11:39pm On Aug 14, 2015
Lordseyad:
grin -- jamisi parole yen na..
lol better go carry ur book read
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 11:44pm On Aug 14, 2015
Yungmilio2:

cobol keh
talking about real C++, Algorithm, Java, Assembly Language



java koh... USA ni..

u sabi anything for java.. all those coding on paper wey una d do d call am programming



buh algorithm easy jare.. I d decode am like mad grin


the only important thing dere na C++ and Java the rest na scrap
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 11:45pm On Aug 14, 2015
Yungmilio2:

lol better go carry ur book read

entrepreneurship no be for everybody oooo
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Yungmilio2(m): 11:49pm On Aug 14, 2015
khassy:


I d 3rd class ooo crycrycry

keyana and johncozy naim be our scholar sha
LMAO
u fit still enter 2/2 easily
and 2/1 with real hard work
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Yungmilio2(m): 11:53pm On Aug 14, 2015
khassy:




java koh... USA ni..

u sabi anything for java.. all those coding on paper wey una d do d call am programming



buh algorithm easy jare.. I d decode am like mad grin


the only important thing dere na C++ and Java the rest na scrap
i sabi java for system - not much
as u tke talk am make lordseyad dey hear entrepreneurship no be for all man
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 11:53pm On Aug 14, 2015
Yungmilio2:

LMAO
u fit still enter 2/2 easily
and 2/1 with real hard work

baba na God face I d look now for that 2.2 sef oooo


you sha d 2.1 abi
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 11:54pm On Aug 14, 2015
Yungmilio2:

i sabi java for system - not much
as u tke talk am make lordseyad dey hear entrepreneurship no be for all man

na only those wey don do business before sabi Wetin entrepreneurship mean


e ni easy but once you dn settle



omo you go flex die
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Lordseyad(m): 11:55pm On Aug 14, 2015
khassy:


how I carry stop you from reading undecided

4.99 koh.... 5.98 ni undecidedundecidedundecided

weyrey dn drink sapele water today ahbji undecidedundecided
It was Actually Sapele water I drank... Honestly Na today I knw say Pesin feil high jxt by drinking water..
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Yungmilio2(m): 11:56pm On Aug 14, 2015
khassy:


baba na God face I d look now for that 2.2 sef oooo


you sha d 2.1 abi
nah Unilorin we dey oooo - see as u call the 2.1 like say nah water n garri
nah 2.2 i dey rep
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Yungmilio2(m): 11:57pm On Aug 14, 2015
khassy:


na only those wey don do business before sabi Wetin entrepreneurship mean


e ni easy but once you dn settle



omo you go flex die
tru talk
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 11:57pm On Aug 14, 2015
Lordseyad:
It was Actually Sapele water I drank... Honestly Na today I knw say Pesin feil high jxt by drinking water..

heheheheh.. na Wetin d do Wheesin be that for brain
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 11:59pm On Aug 14, 2015
Yungmilio2:

nah Unilorin we dey oooo - see as u call the 2.1 like say nah water n garri
nah 2.2 i dey rep

so you sef d play draw abi...grin

omo I no wan lose (3-0) this game oooo(school)

last last I go draw am (2.2)
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Lordseyad(m): 12:03am On Aug 15, 2015
Good morning..


and Eku weekend o..
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 12:05am On Aug 15, 2015
Lordseyad:
Good morning..


and Eku weekend o..

oga first class
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Lordseyad(m): 12:11am On Aug 15, 2015
khassy:


oga first class
grin 1st class ko, Over 1.5 class ni...

I dey go sleep jare ... continue ur night duty, and dnt leave ur duty post go meet Bashira o.
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by detunj: 12:12am On Aug 15, 2015
Lordseyad:
Good morning..


and Eku weekend o..
what's eku?
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 12:20am On Aug 15, 2015
Lordseyad:
grin 1st class ko, Over 1.5 class ni...

I dey go sleep jare ... continue ur night duty, and dnt leave ur duty post go meet Bashira o.

lol ... I no d do bashira again..




anybody online should mention me.... got some nice thread we can derail grin
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Yungmilio2(m): 12:48am On Aug 15, 2015
khassy:


so you sef d play draw abi...grin

omo I no wan lose (3-0) this game oooo(school)

last last I go draw am (2.2)
i swear down
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 1:25am On Aug 15, 2015
Yungmilio2:

i swear down

no p sha

we go make am
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by ayokunlei(m): 4:10am On Aug 15, 2015
khassy:

I d 3rd class ooo crycrycry
keyana and johncozy naim be our scholar sha
abt d 3rd class tin , lie lie. Keyana own , true, true.
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Allsmyles(f): 4:25am On Aug 15, 2015
oluwadanie1:
Whizqueen and allsmyles, hope una don check dummy list on the portal?? Its out o
Na here u c post am?...respect us small @least
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Allsmyles(f): 4:29am On Aug 15, 2015
khassy:

so those bae's na unilorite
allsmyles na social science abi gringrin
So u sabi us here...na management science we finish frm
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by oluwadanie1(m): 8:29am On Aug 15, 2015
Allsmyles:
Na here u c post am?...respect us small @least
oya mo binu..
Ah no c any thread for graduates, na why...
Pele shogbo??
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Lordseyad(m): 8:38am On Aug 15, 2015
detunj:
what's eku?
Happy weekend
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 8:57am On Aug 15, 2015
Allsmyles:

So u sabi us here...na management science we finish frm


awon scholars sha gringrin

teach us how una carry grad successfully na because na by luck I carry miss to face Tanke ooo crycrycry
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 8:59am On Aug 15, 2015
ayokunlei:

abt d 3rd class tin , lie lie.
Keyana own , true, true.

no lemme vex throway this kunu wey I d drink now oooo.... shey you dn see na portal wey you d folo me drag my gpundecidedundecidedundecidedundecidedangryangryangry


no lemme swear for you ooo if not you go chop ten bans today alone gringrin
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by oluwadanie1(m): 9:37am On Aug 15, 2015
khassy:


no lemme vex throway this kunu wey I d drink now oooo.... shey you dn see na portal wey you d folo me drag my gpundecidedundecidedundecidedundecidedangryangryangry


no lemme swear for you ooo if not you go chop ten bans today alone gringrin

you mean say unilorin flog you 3-0??

Me ah dy beat them 1-0
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by oluwadanie1(m): 9:38am On Aug 15, 2015
Haryormeekun comment na. You just dy view since...
Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by haryormeekun(f): 10:00am On Aug 15, 2015
oluwadanie1:
Haryormeekun comment na. You just dy view since...
I don't have anything to say na

(1) (2) (3) ... (171) (172) (173) (174) (175) (176) (177) ... (1996) (Reply)

UNIBEN STUDENTS ADMISSION THREAD, 2015/2016 / National Open University Of Nigeria (NOUN) Students

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.