Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,878 members, 7,821,052 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 07:29 AM

I Beg O Oooooooooooooo - Jokes Etc (8) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Beg O Oooooooooooooo (56322 Views)

Fani Kayode Sneaks Into Tinubu House At Midnight To Beg For Mercy / Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! / I Beg Una Take A Look At This (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (80) (Go Down)

Re: I Beg O Oooooooooooooo by yysl: 10:29am On Feb 12, 2009
papine:

shocked o boy militan do enter nairaland oooooooo
see as man pekin dey panerbit each other bi cos of kobo kobo

a beg i no fit use breast milk do holy waterooooo
but u use brexxt milk to , lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 3:26pm On Feb 12, 2009
yyls na wetin? abi does things wey dey worry u don return?

i no fit souts
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 7:49pm On Feb 12, 2009
wetin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 3:22pm On Feb 13, 2009
wetin no go dey ur head?
papine mind yerself o
Re: I Beg O Oooooooooooooo by dani1luv: 3:26pm On Feb 13, 2009
"clemcy"
Warn ya sef grin tongue
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 8:44pm On Feb 15, 2009
*Fartz on danny's face* angry
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 9:24am On Feb 16, 2009
u must'a had a very troubled saturday evening. cheesy
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Gueke(m): 12:42pm On Feb 16, 2009
[color=#990000][/color] kiss i lik that.
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 1:38pm On Feb 16, 2009
you like troubled sarturday evenings shocked
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 2:18pm On Feb 16, 2009
hear the user name na, its enuf to invite osama bin laden
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 4:07pm On Feb 16, 2009
wahala dey na make we no see am
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 4:22pm On Feb 16, 2009
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 5:28pm On Feb 16, 2009
romade:

wahala dey na make we no see am

WHAT HAPPENED? 2 PIECES OF MEAT ARE MISSING AT HOME? CLEM MY AMEBO cheesy cheesy DO U HAVE THE FULL GIST OF THE MEAT THEFT INCIDENT?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 5:30pm On Feb 16, 2009
ask romade again undecided
Re: I Beg O Oooooooooooooo by smurf1(f): 5:32pm On Feb 16, 2009
embarassed :-x
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 5:33pm On Feb 16, 2009
Ben20001:

ask romade again undecided

i talk to u?  angry
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 5:35pm On Feb 16, 2009
abeg no start fite o
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 5:40pm On Feb 16, 2009
why? did Lomade seize ur refree uniform? cheesy
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 5:45pm On Feb 16, 2009
cuss romade is tired of walking about naked.
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 5:48pm On Feb 16, 2009
clem i go tel ooo
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 5:54pm On Feb 16, 2009
G.B.E.B.O.R.U.N! cheesy
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 11:30am On Feb 17, 2009
i like to see people ighting jare,

oya u guyz should start fighting angry
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 11:32am On Feb 17, 2009
You don agree to be refree?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 11:42am On Feb 17, 2009
yes
but only when 2 beautiful ladies are involved grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 11:51am On Feb 17, 2009
enemy of progress
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 11:55am On Feb 17, 2009
because i no be gay like you??
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 11:58am On Feb 17, 2009
studio43:

yes
but only when 2 beautiful ladies are involved grin

shocked shocked shocked shocked no wonder
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 12:00pm On Feb 17, 2009
mo sorri gan o
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 12:02pm On Feb 17, 2009
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 12:09pm On Feb 17, 2009
oluya43 i no get ur tym
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 12:30pm On Feb 17, 2009
Its called a watch Romade. angry Ah!
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 1:06pm On Feb 17, 2009
olodo you wey not fit even spell your name

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (80)

Fictitious Chats Between Obasanjo And Patience Jonathan / Governors Expecting Paris Club Alert?: Hilarious Photo Of The Day / Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.