Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,545 members, 7,861,576 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 02:53 PM

I Beg O Oooooooooooooo - Jokes Etc (41) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Beg O Oooooooooooooo (56656 Views)

Fani Kayode Sneaks Into Tinubu House At Midnight To Beg For Mercy / Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! / I Beg Una Take A Look At This (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (38) (39) (40) (41) (42) (43) (44) ... (80) (Go Down)

Re: I Beg O Oooooooooooooo by sholabanke(m): 10:17am On Apr 15, 2009
in charge of what?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 10:40am On Apr 15, 2009
of organising pple wey life don tire
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 10:49am On Apr 15, 2009
that's correct.
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 10:59am On Apr 15, 2009
lol, so life don tire shola? cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 12:58pm On Apr 15, 2009
You dey ask me?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sholabanke(m): 12:59pm On Apr 15, 2009
wetin dey cause smoke for ya head?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 2:02pm On Apr 15, 2009
cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 2:44pm On Apr 15, 2009
@shola
e no go pass dry shit
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 2:57pm On Apr 15, 2009
naing u apply for ur dada wey make am many ba? cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 3:25pm On Apr 15, 2009
that na designers
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 3:31pm On Apr 15, 2009
infact na new one from CK cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 5:27pm On Apr 15, 2009
thank god

brt don dey now, some people don tier to dey pay for person wey dem know in side danfo bus

see dem shocked
Re: I Beg O Oooooooooooooo by vikjay(m): 6:01pm On Apr 15, 2009
i beg oooooo

i no fit wear socks for chicken

abi u fit wear skirt for chin chin

or u go fit carry coffin for go slow

maybe you go fit carry hummer ontop okada
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 6:11pm On Apr 15, 2009
VIK,
I BEGGGGGGGGGGGGG OOOOOOOOOOOOOOOOO, U DON SEE WHERE MALLAM TRCK FROM KADUNA REACH WARRI? OR U DON SEE WHERE CAMEL CLIMB TREE? cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by vikjay(m): 6:20pm On Apr 15, 2009
i beg oooooooooo

i no fit use moin moin chop akara

abi u don see where person carry koran go church

or u don see where person use piss drink gari
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 9:16pm On Apr 15, 2009
im not enjoying this anymore sad
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 9:20pm On Apr 15, 2009
then turn left, BrT DEY WAIT FOR YOU shocked
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 9:24pm On Apr 15, 2009
shuts down thread angry
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 9:36pm On Apr 15, 2009
@
studieo
power no dey your hand again grin grin grin grin

dem insult u?

sorry ooooooooooo
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 9:38pm On Apr 15, 2009
My wife and I where watching "Who Wants To Be A Millionaire" while we were in bed. I turned to her and said, "Do you want to have sex?" "No," she answered. I then said, "Is that your final answer?" She didn't even look at me this time, simply saying, "Yes." So I said, "Then I'd like to phone a friend." ,

na so fight take start! with studieo ooo and papine lipsrsealed

you want try grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 9:42pm On Apr 15, 2009
are u done wiff ya stale jokes
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 9:47pm On Apr 15, 2009
no angry

you want more? angry
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 9:31am On Apr 16, 2009
cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 9:34am On Apr 16, 2009
this specs is great. cheesy
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 9:53am On Apr 16, 2009
thanks man kiss cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 9:55am On Apr 16, 2009
I'm beginning to roff you, darl kiss
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 10:14am On Apr 16, 2009
am in loff with u too cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 11:00am On Apr 16, 2009
what are my even thinking angry
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 1:47pm On Apr 16, 2009
studio43:

shuts down thread angry

o jo o ti eni ?
your eyes no push you ?

eh,
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 2:04pm On Apr 16, 2009
papine, what's up?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 2:37pm On Apr 16, 2009
where,

untop where, u don dey see dd
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 2:45pm On Apr 16, 2009
hmmm

(1) (2) (3) ... (38) (39) (40) (41) (42) (43) (44) ... (80)

Hilarious And Thought Provoken Quotes. / The Best Eclipse Of The Sun Photo Ever / When You Can't Trust Anyone With Your Xmas Chicken

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.