21Bandit's Posts
Nairaland Forum › 21Bandit's Profile › 21Bandit's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 14 pages)
Buharifanatic:My eye nor dey pain me o bro All I know say when day break ehe Everywhere go stew. You grab Maybe the g Na inec staff i nor cor know so o....but my cuz may still dey the inec background say may I hold on first sey e go update me....Na me dey wait for. If bubu win no level...hustle still continues the dolls nor drop so no sweat But if atiku win wayyyu see wayyyu |
Tetehjewels:My wit tells me this Mr man is a fake news propagandist Shuuu only APC APC APC... Will level And the figures you see here go different from the ones inec will post same thing happened 2015 Lemme just take a chill pill with my Arizona and wait for inec cause this guy won give me BP Who go win go win Na only small time e gon take show.......... day break 2 mins everywhere akitulate o... |
Uptown7:Smallie may don do wetin you nor fit do for your lifetime Smallie may go out run you for anything Smallie may go lecture you onto the game and real life Smallie may go pay your bills and nor go shake Yes I be smallie... And for the record again oldie you be less |
Efewestern:Brah I greet you Na normal level oo The town don change over night o. Who carry talk go see anyhow o Na just dey one side onto tomorrow laki o Cause who carry vote anyhow nor go sleep house o. |
Uptown7:Na the jew Na pain you....nor vest ooo....shuuu Na make you cor the advice your father head.... ogbeni your level of intelligence they shallow and when they said reasoning don't come with age now I understand.....Bros go nodi before you align with me....cause like you old like tree e nor consign me..... And for the record I came I saw and I conquer..... |
Uptown7:Well I was in expectation of two kind of relies to know the type of person you are "a lunatic or a normal being' And from your response is obvious you just choose the former... Have a nice day you bloody jew |
Rcash:Hm hm hm hm Who nor go nor know. |
It depends on your location. The first screenshot...my location is Nigeria While the second my location is USA The third screenshot is Uk location IT PICKS SEARCH RESULT BASED ON YOUR GEOLOGICAL ZONE
|
blackfish:You get time to they answer the guy.. Person may not get twitter for e phone Na you won convince...Bros abeg leave that outdated Thomas the way naija go leave that outdated buhari for down side joor.. Habeg mamus pass me chord may I charge the router joor and for the record amosun nor dey twitter....nor be me talk am oo Na my G Na dey yarn me like this like this oo...the guy dey on 5 rap of Arizona....so nor blame me if Na lie o. |
Abfinest007:Delta suppose to be number 2 or 1 self if not for bad government...asin bad government just be killing us since 1999 No work for warri...no oil jobs and yet they call us oil city God punish all of them well well. Na boys cor dey hustle may dem still chop.. Calabar say Na AWA head he won tey build house buy Benz then soft like shoulder pad.....God go punish all of them... Omo agege dey won side dey release criminals just to win the seat back...well Sha God dey |
Urhobo waado |
Iamemmacoz:Bros I don send you. Habeg may dem do am for me Na Soccer manager Na cast habeg.. Bros bros Na only you won enjoy the game,, Shu may dem put smile for our face Na unto the love season Na... Na this game they give boys joy when our work nor dey online o |
beta247:Next month Indiana wells masters or BNP paribas open Location USA Surface: Hardcourt outdoor Kicks off March 4 Is the first ATP 1000 event of the year. |
For your mind like this ehe, you don talk sense o. Nor worry because say your side pelarge nor mean say Na so everybody on be o. If nor be street Bros i wonder here boys for they.. you know wetin street don do...come waffi may you see,, crime rate decrease brother...enta Benin kidnapping run lost...see they never even start to they pay self,, see ehe the street Na they give boys joy. The street nor easy. Na grace will they pray for...sleepless nights, constant Sub, pickup issues But if at all oluwa they with us. |
Let's see how you started this year with your data usage. At least I try Airtel will just be zapping anyhow
|
And for the record This the first grand slam king Nadal lost in straight sets What happened today me nor know o. Just hitting errors anyhow. Shuuu Nadal self surprised me oo |
2008 2011 2012 2013 2015 2016 2019 All hail the king of Australian open NOVAK DJOKOVIC THE GREAT
|
lordempire:For the record Nadal is 17 17th fuckin grand slam tittle His still a legend |
3rd grand slam tittle in a row 2018 Wimbledon 2018 usa open 2019 Australia open 15th grand slam tittle 7th Australia open title
|
Game set match Djokernole is 2019 Australia open winner ������� Australia open title Habeg novak teach Nadal how to play hard court tennis today....damn djokernole is a masterpiece
|
Venue Name. Rod lavar arena Location. Melbourne Australia Capacity. 14 820
|
1 hour 30 to go for the rematch of the longest grand slam final, same venue same players but different rules.
|
Head to head
|
Here will go
|
Nice come back from Petra kvitova. 3set Osaka is losing it....and Petra is playing under her skin Wake up Osaka don't lose it now |
6-2 6-4 6-0 Is there any entrance better than this? 5th Australia open final for Rafa Nadal Is just too amazing Talking of moral instruction tsitsipas stefanos had it all in the space of 1hour 46 minutes. With energy like that of a v12 engine the Spaniard is yet to unleash is beast form. Djokernole or Lucas be able to match this energy Come tomorrow we shall know who among this two stars we battle with the Spaniard |
Game set match Osaka Naomi into the 2019 Australia open final Kvitova Petra vs Osaka Naomi 26-01-2019 Save the date fellas. Stats loading My crush made it.....
|
Ovie56:Chow Petra was amazing She hasn't drop a set yet in this grand slam The only player holding that record. Btw Osaka Naomi is serving for a place in the final Her second consecutive grand slam final My old wine is still the best |
Pliskova vs Osaka 3set osaka look shaking And pliskova is playing superbly |
Ovie56:No one can replace my Osaka...but right now Collins is the new wine Just in top rated French sensational poullie Lucas just qualified for his first grand slam semi final..... Winning raonic Milos 3-1.... Poullie has been superb so far |
mumu