Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,741 members, 7,851,547 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 10:20 PM

Naija English! - Forum Games (15) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Naija English! (21584 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (28) (Reply) (Go Down)

Re: Naija English! by 9ja4eva: 7:59am On May 01, 2007
U brutal oh
Re: Naija English! by Nobody: 8:01am On May 01, 2007
ugh u nko?
Re: Naija English! by 9ja4eva: 8:26am On May 01, 2007
I be myself oh
Re: Naija English! by drered(m): 12:46pm On May 01, 2007
u nor dey try OH
OH boy see dat chick
na wa for u OH
u too like kpekus SEF grin grin grin
Re: Naija English! by IBDat(m): 2:15pm On May 01, 2007
Omo wey de babes for dis thread now?
Re: Naija English! by drered(m): 3:05pm On May 01, 2007
Dem dey run frm u now!abi u don 4git
Re: Naija English! by Adetife: 3:38pm On May 01, 2007
So nah yo wey pursue de babes for here! angry why now?
Re: Naija English! by lalaboi(m): 5:17pm On May 01, 2007
baloneys
Re: Naija English! by Nobody: 5:20pm On May 01, 2007
omolala. bo ni nkan?
Re: Naija English! by lalaboi(m): 5:21pm On May 01, 2007
nkan be o! bi bebeto! ire nko?
Re: Naija English! by Nobody: 5:22pm On May 01, 2007
ko bad o! omo n manage
Re: Naija English! by 9ja4eva: 2:14am On May 03, 2007
Dis kain thing sef
Re: Naija English! by lalaboi(m): 4:45pm On May 03, 2007
wisshhh kain thin?
Re: Naija English! by cecipopula(f): 7:47pm On May 03, 2007
what is she doing in the room now
Re: Naija English! by lalaboi(m): 11:58pm On May 03, 2007
winshh room? u dey dream ni?
Re: Naija English! by 9ja4eva: 6:13am On May 04, 2007
Una brutal oh
Re: Naija English! by lalaboi(m): 9:51am On May 04, 2007
wetn brutal! u too dey exagerate somtimes!
Re: Naija English! by 9ja4eva: 9:54am On May 04, 2007
Why u dey tasi me sef?
Re: Naija English! by lalaboi(m): 9:57am On May 04, 2007
i no tasi u! bt i get 1 problem wit u! na im be say i no lik as i dey see u dey post somtimes! grin
Re: Naija English! by Adetife: 2:52pm On May 04, 2007
Kai na wa 4 this guy o, just dey dominate threads like him papa own Nairaland! undecided
Re: Naija English! by 9ja4eva: 7:14am On May 05, 2007
Na me u dey tasi?
Re: Naija English! by Nobody: 7:22am On May 05, 2007
Oga 9yja, Bawo ni life o?
Re: Naija English! by 9ja4eva: 11:40am On May 05, 2007
I dey repete.U nko?
Re: Naija English! by Nobody: 11:54am On May 05, 2007
men! i still dey breathe o
Re: Naija English! by 9ja4eva: 11:56am On May 05, 2007
Ha we thank God for life oh
Re: Naija English! by lalaboi(m): 5:53pm On May 07, 2007
adetife me abi 9ja?
Re: Naija English! by anusule(m): 10:33pm On May 07, 2007
it is you now, before nko?
Re: Naija English! by lalaboi(m): 11:15pm On May 07, 2007
o ma run up and down ni!@
Re: Naija English! by 9ja4eva: 3:49am On May 08, 2007
Make una yarn correct
Re: Naija English! by Nobody: 9:15am On May 08, 2007
hey yo fellas
Re: Naija English! by anusule(m): 10:30am On May 08, 2007
big guy how far? no lele cool
Re: Naija English! by Nobody: 10:45am On May 08, 2007
omo men! kipin it real. yo kool ayt?

(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (28) (Reply)

Let's See Who Can Find Out The Animals In These Pictures. / - Will You Be Game - / What Makes You Happy Today?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.