Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,825 members, 7,851,767 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 07:35 AM

Naija English! - Forum Games (14) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Naija English! (21585 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) ... (28) (Reply) (Go Down)

Re: Naija English! by joyblinks(f): 2:57pm On Apr 27, 2007
9ja4eva

who u say u jam?

and kennis u say u no understand wetin? since from the begining wey u dey this topic u dey say u no understand. me i fear oh but i no run
Re: Naija English! by Nobody: 8:39pm On Apr 27, 2007
joyblinks, u lost moi
Re: Naija English! by jaybaby(f): 8:58pm On Apr 27, 2007
Wat is happens?
Re: Naija English! by star01(m): 8:59pm On Apr 27, 2007
WATER ni, better carry ur yeye head go tarsh can make then use gamaline 20 wash am, oponu oshi, omo iya oni PORMO
Re: Naija English! by jaybaby(f): 9:07pm On Apr 27, 2007
Lol--Haba Star it nefa reachin that ones---Buhahahahahahahh---Dnt Cry again---hehehe
Re: Naija English! by Nobody: 3:16pm On Apr 28, 2007
Bawo ni nkan?
Re: Naija English! by eslynera(f): 4:56pm On Apr 28, 2007
NAija english. cheesy
Abominatiooo, I will killi you ohhhhhh. wink
Re: Naija English! by joyblinks(f): 6:24pm On Apr 28, 2007
eslynera


pls oh dont kill any one here oh.
Re: Naija English! by jaybaby(f): 6:28pm On Apr 28, 2007
She willy not
Re: Naija English! by lalaboi(m): 7:01pm On Apr 29, 2007
hw u tak knw?
Re: Naija English! by jaybaby(f): 7:27pm On Apr 29, 2007
Who b U?
Re: Naija English! by lalaboi(m): 7:28pm On Apr 29, 2007
dr who
Re: Naija English! by kellorah: 8:04pm On Apr 29, 2007
lmfao grin grin


welikom
Re: Naija English! by jaybaby(f): 8:20pm On Apr 29, 2007
Wellikom 2 d Land of DEATH grin grin
Re: Naija English! by kellorah: 8:22pm On Apr 29, 2007
werrin dey happen hia? cheesy
Re: Naija English! by jaybaby(f): 8:25pm On Apr 29, 2007
FUns Funs Funs--Join Him
Re: Naija English! by star01(m): 6:29am On Apr 30, 2007
mama oni pormo, wetin dey krackin
Re: Naija English! by Nobody: 4:19pm On Apr 30, 2007
e ku ikale o
Re: Naija English! by lalaboi(m): 4:28pm On Apr 30, 2007
kilo n crackalakin
Re: Naija English! by Nobody: 4:32pm On Apr 30, 2007
crackers ni o
Re: Naija English! by lalaboi(m): 4:45pm On Apr 30, 2007
so u sef dey do dat 1!
Re: Naija English! by jaybaby(f): 4:48pm On Apr 30, 2007
They do which 1? ~~~~~roll eyes~~~~
Re: Naija English! by Nobody: 4:49pm On Apr 30, 2007
LALA
sup buddy! how bodi?
which one be dat one
Re: Naija English! by lalaboi(m): 5:06pm On Apr 30, 2007
u 1 dey try dodge abi! ok! no wori! i go catch u yellow handed!
Re: Naija English! by jaybaby(f): 5:09pm On Apr 30, 2007
Yellow handed?
Re: Naija English! by lalaboi(m): 9:36pm On Apr 30, 2007
alaijasi! i even tot u bn 1 kain donjasi! tseeew
Re: Naija English! by choongtin(f): 9:55pm On Apr 30, 2007
gosh i wish i understood
Re: Naija English! by Adetife: 9:57pm On Apr 30, 2007
Y u people dey f*** up the game now?
Re: Naija English! by lalaboi(m): 10:07pm On Apr 30, 2007
leave am 4 person wey undastand!
Re: Naija English! by Nobody: 5:47am On May 01, 2007
L 4 lala
Don jazzy. au u dey?
Re: Naija English! by 9ja4eva: 7:32am On May 01, 2007
Bros which way now?
Re: Naija English! by Nobody: 7:57am On May 01, 2007
Men! na faaji o

(1) (2) (3) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) ... (28) (Reply)

Let's See Who Can Find Out The Animals In These Pictures. / - Will You Be Game - / What Makes You Happy Today?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.