Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,242 members, 7,815,329 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 10:57 AM

Naija English! - Forum Games (26) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Naija English! (21391 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (23) (24) (25) (26) (27) (28) (Reply) (Go Down)

Re: Naija English! by needeeg(m): 12:05pm On Jul 11, 2007
ok oh, maybe she dey Ajegunle now, no yawa now dey ends no bad sha!
Re: Naija English! by lysaa(f): 12:08pm On Jul 11, 2007
e get time wey dem nor dey hear bad news for here? na as dem dey free hostages dem dey catch new ones
Re: Naija English! by needeeg(m): 12:10pm On Jul 11, 2007
O boy na wa oh, na so the thing be!! shocked shocked
Re: Naija English! by wifeypenth(f): 12:10pm On Jul 11, 2007
@needegg & lyssa
u wana knw? Sure u dont.
@ thread i am going fore NIGHT VIGIL
Re: Naija English! by needeeg(m): 12:12pm On Jul 11, 2007
Abeg yan if u wan yan, u wan make mouth now!1 tongue tongue
Re: Naija English! by wifeypenth(f): 12:14pm On Jul 11, 2007
@ nid egg
oshodi isale. He he he
am going oh
Re: Naija English! by needeeg(m): 12:30pm On Jul 11, 2007
Hey y u going now?
Re: Naija English! by wifeypenth(f): 12:31pm On Jul 11, 2007
Why do u want me 2stay now!
Re: Naija English! by needeeg(m): 12:40pm On Jul 11, 2007
U sound nice, and will like been with u grin grin
Re: Naija English! by wifeypenth(f): 12:41pm On Jul 11, 2007
My head is swelin jo
Re: Naija English! by needeeg(m): 12:44pm On Jul 11, 2007
Hmm, guess u need rest then, will miss ya sha!
Re: Naija English! by wifeypenth(f): 12:46pm On Jul 11, 2007
Okay jaare
Re: Naija English! by needeeg(m): 12:49pm On Jul 11, 2007
Be cool n back in time!!
Re: Naija English! by lysaa(f): 1:53pm On Jul 11, 2007
she say she dey go nyt vigil abi she don come?
Re: Naija English! by 9ja4eva: 1:17am On Jul 13, 2007
What is the time? Quarter To buy your own
Re: Naija English! by fataiiyo(m): 6:28pm On Jul 14, 2007
it i'llbe OK if i get the info NOW
Re: Naija English! by wifeypenth(f): 6:42pm On Jul 14, 2007
Leave me joo
Re: Naija English! by omogenaija(f): 11:21pm On Jul 14, 2007
which one be dat ?
Re: Naija English! by oIo(m): 7:16am On Jul 20, 2007
what is your own there?
Re: Naija English! by wifeypenth(f): 12:55pm On Jul 20, 2007
@ oio smiley
@ topic i av tire
Re: Naija English! by 9ja4eva: 6:58pm On Jul 21, 2007
Which way pa?
Re: Naija English! by lysaa(f): 9:05pm On Jul 21, 2007
nothing dey happen!! pepper nor rest dis wknd o
Re: Naija English! by 9ja4eva: 9:44pm On Jul 21, 2007
I need kish
Re: Naija English! by omogenaija(f): 12:21am On Jul 22, 2007
abeg dash me that
Re: Naija English! by 9ja4eva: 6:14am On Jul 22, 2007
Man must wack
Re: Naija English! by lysaa(f): 5:46pm On Jul 22, 2007
u bi police? OC, man must wack! grin
Re: Naija English! by 9ja4eva: 7:38pm On Jul 22, 2007
Insult upon injury
Re: Naija English! by lysaa(f): 10:02pm On Jul 22, 2007
lalalalalalalalala oooooooooooweeeeeeeeeeee. na qxn i ask, why u dey para for me?
Re: Naija English! by omogenaija(f): 11:14pm On Jul 22, 2007
i will beat hell out of u
Re: Naija English! by lysaa(f): 10:26am On Jul 23, 2007
see this small babe o
Re: Naija English! by 9ja4eva: 4:34am On Jul 24, 2007
Life don tire people
Re: Naija English! by Mustay(m): 4:39am On Jul 24, 2007
like you

(1) (2) (3) ... (23) (24) (25) (26) (27) (28) (Reply)

What Makes You Happy Today? / - Will You Be Game - / Let's See Who Can Find Out The Animals In These Pictures.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.