Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,142 members, 7,815,003 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 04:24 AM

Naija English! - Forum Games (27) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Naija English! (21386 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (24) (25) (26) (27) (28) (Reply) (Go Down)

Re: Naija English! by pterygott(f): 8:01am On Jul 25, 2007
e wee lee o!
Re: Naija English! by 9ja4eva: 5:29am On Jul 26, 2007
Bodi weak
Re: Naija English! by rasulua(m): 9:19am On Jul 26, 2007
I jst gt up,watin dey now?
Re: Naija English! by lysaa(f): 9:53pm On Jul 26, 2007
i see one omila picture today o, aye guys wen wear gowns come rep with their amunitions, not to small sometin o
Re: Naija English! by 9ja4eva: 6:09am On Jul 28, 2007
Who want d koko
Re: Naija English! by lysaa(f): 6:27pm On Jul 28, 2007
kokoko for u tongue
Re: Naija English! by 9ja4eva: 1:38am On Jul 30, 2007
I dey oh
Re: Naija English! by lysaa(f): 11:44pm On Aug 10, 2007
no lele
Re: Naija English! by dafman(m): 11:45pm On Aug 10, 2007
wetin be no lele
Re: Naija English! by lysaa(f): 11:57pm On Aug 10, 2007
shoo u nor know?
Re: Naija English! by dafman(m): 12:12am On Aug 11, 2007
I neva hear dat one before
Re: Naija English! by lysaa(f): 12:20am On Aug 11, 2007
fo' real? no long tin sha. .and thats what it means. shey u get am nau?
Re: Naija English! by dafman(m): 12:25am On Aug 11, 2007
wetin u tink say you just talk
Re: Naija English! by lysaa(f): 12:36am On Aug 11, 2007
guy abeg fade jo, u nor just join tongue
Re: Naija English! by dafman(m): 2:47am On Aug 11, 2007
you don dey show yourself na, waffi girl
Re: Naija English! by lysaa(f): 10:07pm On Aug 13, 2007
representing anytime, no long tin
Re: Naija English! by dafman(m): 10:18pm On Aug 13, 2007
I trust, warri no dey carry last
Re: Naija English! by lysaa(f): 10:36pm On Aug 13, 2007
so y u dey form not knowing b4?
Re: Naija English! by dafman(m): 10:44pm On Aug 13, 2007
I tell you say i be waffi
Re: Naija English! by lysaa(f): 10:50pm On Aug 13, 2007
u nor get to be waffi to know every. each man suppose represent everywhia demdey.
Re: Naija English! by dafman(m): 10:55pm On Aug 13, 2007
okay aunty lysaa i hear you, representing naija
Re: Naija English! by lysaa(f): 10:57pm On Aug 13, 2007
tongue i tire u out right? i nor be waffi but i nor dey carry last
Re: Naija English! by dafman(m): 10:57pm On Aug 13, 2007
you dey sure? I no believe you sha
Re: Naija English! by lysaa(f): 11:03pm On Aug 13, 2007
just same blood, being say i be true delta babe, trust me on this oneĀ  wink
Re: Naija English! by 9ja4eva: 6:50pm On Aug 16, 2007
You be delta?
Re: Naija English! by replenish(f): 4:18pm On Aug 17, 2007
omo, if u reach yonder just call me
Re: Naija English! by rasulua(m): 4:20pm On Aug 17, 2007
Lysaa u b delta chic,aye me o!
Re: Naija English! by Mustay(m): 11:09am On Sep 09, 2007
9ja4eva

i don deycatch u small small

u be NIGER DELTA!!!
Re: Naija English! by lalaboi(m): 5:52pm On Sep 09, 2007
penalty ____ penarity lol
Re: Naija English! by 9ja4eva: 3:12am On Sep 10, 2007
Mustay:

9ja4eva

i don deycatch u small small

u be NIGER DELTA!!!



I go deaf you oh
Re: Naija English! by Mustay(m): 1:07am On Sep 12, 2007
grin grin

na long time i don se u o!
Re: Naija English! by drrionelli(m): 3:15am On Jan 21, 2011
Not being Nigerian, I was unaware that it was commonplace to end sentences with "now." But, being eager to learn, it's something that I know about, "now." Is there a reason that sentences are frequently ended with the word "now?" Having had it pointed out to me, I'll be more aware of it, "now." And, if I do it when speaking, will I sound more like a native, "now?"

(How'd I do? grin)

(1) (2) (3) ... (24) (25) (26) (27) (28) (Reply)

What Makes You Happy Today? / - Will You Be Game - / Let's See Who Can Find Out The Animals In These Pictures.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.