Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,921 members, 7,828,205 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 06:10 AM

2face Idibia Gets 3rd Baby - Celebrities (8) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / 2face Idibia Gets 3rd Baby (25777 Views)

Annie Idibia Gets A Pre-birthday Gift Worth About N597, 000 From Her Friends(pic / Kourtney Kardashian Steps Out After Her 3rd Baby, Shows Off Bra & Belly In Sheer / Mrs. Annie Idibia Gets Pregnant (photos) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (Reply) (Go Down)

Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by donjazzie(m): 11:17pm On Oct 02, 2006
harvey:

That guy sucks,he doesn't know what it means to be a star.he should know that being a star definately girls will come,but he should learn how to control his libido.i guess his privates has rymes so those ladies love them.its awful tubaba.learn to be a star.go to the school.Tetila Kudos u no mess up during your reign,at least i no hear

make u dey there dey open ur mouth they yarn dust wetin concern you.u we come b star make u make thread show as star suppose behave i bow if na ur gbola him been dey use.wey d thing jst dey provoke u(if i'm gbola get rhymes eh easy.why ur own nor get make u take they rhyme with babes too)this guy d error oh.them tell u say the babes wey get the pickin for am dey vex.na wah to u oh
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by Radiant(f): 11:23pm On Oct 02, 2006
don jazzie:

make u dey there dey open your mouth they yarn dust wetin concern you.u we come b star make u make thread show as star suppose behave

roflmao
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by harvey(m): 2:27pm On Oct 03, 2006
This man wetin be ur problem abi u sef u dey the crew of impregnating girls when u are not married,give urself some respect for heavens sake.if u are talented,that those not mean u have to Bleep around even if he should learn to use protection and this is the same guy creating awarness on HIV/AIDS.up man don't be a scenic.open aw head and see things from all angles.OK
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by BobbieMae(f): 3:29pm On Oct 03, 2006
Emad, i hear tuface is 12 and his background is not that bright either,
I bet you still want to shag him, wink
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by Emad(f): 6:41pm On Oct 03, 2006
grin grin grin grin grin grin

OHHHHHHHH the world and it's people
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by donjazzie(m): 6:50pm On Oct 03, 2006
harvey:

This man wetin be your problem abi u sef u dey the crew of impregnating girls when u are not married,give yourself some respect for heavens sake.if u are talented,that those not mean u have to mess around even if he should learn to use protection and this is the same guy creating awarness on HIV/AIDS.up man don't be a scenic.open aw head and see things from all angles.OK

is dis guy making sense.guyman wetin concern u coincern d guy life and wetin him dey use i'm stardom do.look ya'll should better mind ur bizness.and let him be him because you dey buy him CD(of which i dnt even think a hater like you will or probably na pirated copy u buy)doesn't give u a thang to talk abt howmany kids the guy has.so all those alhaji's wey they here d get 45 kids from 4 women because they aren't musicaians u cant talk abt them i guess.please give ma guy some privacy jooo
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by Emad(f): 7:04pm On Oct 03, 2006
@ Don Jazzie, i agree with you,
i think people should give 2Face a break, he should be allowed to live the kind of life he wants
it does not affect anybody who is not thinking of joining his harem of women
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by jaybaby(f): 7:25pm On Oct 03, 2006
Emad i know u naw u must talk say na true -- 2face BABE
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by BobbieMae(f): 7:29pm On Oct 03, 2006
Jay, leave EMAD alone before i deal wiff you. She is Tu Faces babe and no one can take that away from herĀ  wink
After all our fighting, e be like say EMAD go be my home girl afterall,

EMAD what do you say? Lets call it truce

Okay okay, i iz sorry for allt he foul languages that i used.
I iz sorry for calling you names and what not
I iz sorry for being such an arse
I iz sorry for being so defensive,

*Stretching out my arms for a sister to sister hug* kiss

I dey wait.
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by Uche2nna(m): 7:33pm On Oct 03, 2006
jaybaby:

Emad i know u naw u must talk say na true -- 2face BABE
Is that not better than being nobody's babe
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by Radiant(f): 7:42pm On Oct 03, 2006
lol
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by Emad(f): 7:45pm On Oct 03, 2006
kiss kiss kiss
she has finally come to her senses
wink
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by jaybaby(f): 7:52pm On Oct 03, 2006
Uche Wat is it again oooooooo? Y r u alwayz on my neck when i want to express my feeling about guyz that r not tryin? Tuface no dey TRY period tongue tongue tongue
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by jaybaby(f): 7:54pm On Oct 03, 2006
HEY EMAD STRETCH URS NAW 4 A SISTERLY LOVE

HEHEHE
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by Emad(f): 8:04pm On Oct 03, 2006
wink wink wink
OK Saint Jaybaby the Peace maker,

kiss kiss kiss
There you go bobbie, have a big hug arms stretched
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by Uche2nna(m): 8:32pm On Oct 03, 2006
jaybaby:

Uche What is it again oooooooo? Y r u alwayz on my neck when i want to express my feeling about guys that r not tryin? Tuface no dey TRY period tongue tongue tongue
So make we commot our shokoto begin cry!,,,Miss Trial and Error
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by donjazzie(m): 8:38pm On Oct 03, 2006
wait did sum1 say 2 face nor dey try.jaybabay*i dey provoke oh*[sub][/sub]
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by Emad(f): 8:42pm On Oct 03, 2006
cry cry
HOW I WISH I WERE ONE OF TUBABA'S BABES, YOU GUYS WOULD ALSO HAVE BEEN DISCUSSING ME LIKE THIS wink wink wink wink
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by izoneb(f): 8:46pm On Oct 03, 2006
Hmmm Emad and Bobbie u are role models i wish "Bush" George and Osama can borrow a leaf from you.
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by Emad(f): 9:00pm On Oct 03, 2006
i'll take osama
bush is a mad man
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by donjazzie(m): 9:03pm On Oct 03, 2006
Emad:

i'll take osama
bush is a mad man

u call bush mad man na wetin saddam do wey dem fall i'm hand oh better beg admin make him for help u edit that ur post b4 bush hear do us wetin him do nairaland
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by jaybaby(f): 9:48pm On Oct 03, 2006
Na u sabi o @ uche WOMAN WRAPPER tongue tongue tongue

DON Provoke make i see u i dey wait! angry angry

Emad Sweetie dat was so 1daful of u kiss kiss kiss kiss kiss
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by donjazzie(m): 9:59pm On Oct 03, 2006
u wan see who go provoke.ehya
d time never reach .

eh b like u sef nor dey try u jst wan see mi dey provoke if i provoke u o fir stand.lol

whic levo. winchie
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by jaybaby(f): 10:02pm On Oct 03, 2006
U no well na u b PAPA WINCHI
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by Radiant(f): 10:09pm On Oct 03, 2006
jazzie i bow 4 ur pidgen o tongue

don jazzie:

whic levo. winchie
lmao
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by Uche2nna(m): 11:16pm On Oct 03, 2006
jaybaby:

Na u sabi o @ uche WOMAN WRAPPER tongue tongue tongue

DON Provoke make i see u i dey wait! angry angry

Emad Sweetie that was so 1daful of u kiss kiss kiss kiss kiss
Man boxers! grin grin grin grin grin
E be like say u wan cry this afternoon angry angry angry
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by Ugwumba(m): 11:18pm On Oct 03, 2006
@ jaybaby, Uche2nna, welcome. i don dey wait for some exciting postings here.

una wan fight - abeg goes on, make i do referee for una. grin grin grin grin grin
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by jaybaby(f): 11:19pm On Oct 03, 2006
grin grin grin grin hEhEhEhEhEhE tongue tongue tongue tongue
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by jaybaby(f): 11:25pm On Oct 03, 2006
hi DOLLY lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed :-XWhere on eARTH av u bin grin grin grin grin
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by donjazzie(m): 11:48pm On Oct 03, 2006
see winche dey call ma pale winchi.lol na die i dey so

she still dey yarn HI dollie where on earth av u bin

dollie nor jst answer am oh she go jst gi d winch join.

so mak u jst kno say she don dey find u come since.lol
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by Radiant(f): 12:10am On Oct 04, 2006
lmao
Re: 2face Idibia Gets 3rd Baby by BobbieMae(f): 2:48am On Oct 04, 2006
@ EMAD, Thanks for the hug girl, you got a sistuh teary eyed and shit, hehehe.

E don finish for Bush and Osama because me and Osama sef get beef. No be only BUSH. ME, BOBBIE MAE, i dey find Osama, bloody bastard. You just wait and see, that guy is going to play ten ten with satan very soon,

Meanwhile, its all love, peace and hair grease up in here,

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (Reply)

IcePrince Celebrates Son's 4th Birthday In School (Photos) / DJ Cuppy Receives Her Masters Of Art (Photos) / Karen Igho Steps Out In Style Since Giving Birth To Son.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.