Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,138 members, 7,814,981 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 03:42 AM

Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. (1738 Views)

Guys Make Una Follow Me See This Girl Photoshoot...lol / Make Una Put Mouth For This Mara / Oya Mk Una Laff Small... (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by peeparty(m): 8:19pm On Apr 07, 2015
......so my friend complaining. He said he had a misunderstanding with his fiancé, and for 3month there was no physical contact just calls and chat.suddenly she decided to pay him a visit unannounced.when it was time for end time tinz.......He discovered she was wider wider wider,..And it wasn't like that before.

...if you found your self in such situation what will you do?what would be your reactions? and what decision will you make.







....dem never chi chum chin.
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by RoyalBlak007: 8:22pm On Apr 07, 2015
[size=20pt]THREAD CLOSED[/size]
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by Nobody: 8:24pm On Apr 07, 2015
lols op don change weed again

1 Like

Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by phlio(m): 8:26pm On Apr 07, 2015
rule no 12 always trust ur gf no matter in case of doubt settle it in private

1 Like

Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by mraventurah(m): 8:31pm On Apr 07, 2015
Give her cream to tighten her chi chi chum cheesy

1 Like 1 Share

Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by tohpahz(f): 8:37pm On Apr 07, 2015
Alum will do the job cheesy

1 Like

Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by peeparty(m): 8:47pm On Apr 07, 2015
EroticAngelina:
lols op don change weed again
lol nobi me oo
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by xpac01(m): 8:49pm On Apr 07, 2015
That doesn't stop child's birth.
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by xpac01(m): 8:51pm On Apr 07, 2015
And experience says:
tohpahz:
Alum will do the job cheesy
lol.
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by goodmorning40: 8:53pm On Apr 07, 2015
So the cloth no size u again! Then add weight around ur joystick

1 Like

Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by tohpahz(f): 8:53pm On Apr 07, 2015
xpac01:
And experience says:

lol.

Lolzz.. liv it for me.. all this pretence sef. Where does it lead to?? undecided
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by jamex93(m): 8:56pm On Apr 07, 2015
So she carry lake for the middle of ha leg b dat o


Alum no fit close dat one o


Well if na me b dat guy I go ask ha how many times trailer don waka pass d road, and why she dey allow make trailer pass instead. Of car



I go tell ha say her middle don tunr high way, no b street again
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by Chizzy20(f): 9:02pm On Apr 07, 2015
lolzz...wider wider wider...very funny...seems she has bin playin away match..
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by peeparty(m): 9:22pm On Apr 07, 2015
xpac01:
That doesn't stop child's birth.
hahahahah d wider d beta
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by peeparty(m): 9:24pm On Apr 07, 2015
tohpahz:


Lolzz.. liv it for me.. all this pretence sef. Where does it lead to?? undecided
hahahah does it pai
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by xpac01(m): 9:27pm On Apr 07, 2015
peeparty:
hahahahah d wider d beta
Tell am bro.
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by peeparty(m): 9:30pm On Apr 07, 2015
Chizzy20:
lolzz...wider wider wider...very funny...seems she has bin playin away match..
waht away match pls?
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by Chizzy20(f): 9:32pm On Apr 07, 2015
peeparty:
waht away match pls?
cheating.
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by peeparty(m): 9:46pm On Apr 07, 2015
Chizzy20:
cheating.
ok I get,hop u don't?
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by Chizzy20(f): 9:49pm On Apr 07, 2015
peeparty:
ok I get,hop u don't?
nah..
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by peeparty(m): 10:00pm On Apr 07, 2015
Chizzy20:
nah..
good to know
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by jayedu108: 10:05pm On Apr 07, 2015
tohpahz:
Alum will do the job cheesy
for hw long have u been doing dis?
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by tohpahz(f): 10:08pm On Apr 07, 2015
jayedu108:
for hw long have u been doing dis?

Since ochendo became president..!!
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by rittyben(f): 10:46pm On Apr 07, 2015
peeparty:
......so my friend complaining. He said he had a misunderstanding with his fiancé, and for 3month there was no physical contact just calls and chat.suddenly she decided to pay him a visit unannounced.when it was time for end time tinz.......He discovered she was wider wider wider,..And it wasn't like that before.

...if you found your self in such situation what will you do?what would be your reactions? and what decision will you make.







....dem never chi chum chin.

Them never chi chum chin
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by jayedu108: 10:51pm On Apr 07, 2015
tohpahz:


Since ochendo became president..!!
U sound like an expratriate on issues like dis,I dey fear u abeg retire soldier way neva won hang boot!
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by peeparty(m): 11:04pm On Apr 07, 2015
rittyben:
[/b]
Them never chi chum chin
u knw d code.okpo records
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by ggood: 11:08pm On Apr 07, 2015
u never chi chum chin[quote
author=peeparty post=32458930]......so my friend complaining. He said
he had a misunderstanding with his fiancé, and for 3month there was no
physical contact just calls and chat.suddenly she decided to pay him a
visit unannounced.when it was time for end time tinz.......He discovered
she was wider wider wider,..And it wasn't like that before.

...if you found your self in such situation what will you do?what would
be your reactions? and what decision will you make.







....dem never chi chum chin.[/quote]
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by rittyben(f): 11:18pm On Apr 07, 2015
peeparty:
u knw d code.okpo records
yes na
Ndi eyen
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by peeparty(m): 12:08am On Apr 08, 2015
rittyben:

yes na
Ndi eyen
mmo enam kiri kiri
Re: Abeg Mk Una Follow Me Judge This Mara. by tohpahz(f): 4:04am On Apr 08, 2015
jayedu108:
U sound like an expratriate on issues like dis,I dey fear u abeg retire soldier way neva won hang boot!

Small pikin wey never liv im mama breas.t.. i see say adult things dey swt u.. calm dwn wait!

(1) (Reply)

Here's What Men Really Think About Women's Pubic Hair / Pls I Need Sme Advice / Finnaly, Quit Masturbation After 10yrs!!!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.