Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,154,095 members, 7,821,785 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 06:25 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Open Letter To The Guy Dating My Future Wife (1136 Views)
Guy Dating Lord's Chosen Lady While Still Masturbating Tells His Story / Do You Trust That Girl You Are Dating?? My Experience Today. / Dating My Course Mate, Is It Advisable? (2) (3) (4)
Open Letter To The Guy Dating My Future Wife by Limerick: 1:02pm On Jun 06, 2015 |
Bros!How far na? How work, school or business? Hope everything dey well sha? No worry we go make am one day, no shaking at all!.. Na you dey enjoy ooh! See as you just dey enjoy my future wife for free sha, you just dey press her yansh and bobbie, fear no even catch you say na person wife you dey with so! Bros you get mind oh!. Well bros make e for no cause quarrel, I just wan tell you say make you help me take care of my baby well well! Infact these na the things wey I want make you dey do for am till I finally resume office as her husband! bros anything she want make you give am abeg! She like iPhone 6+? Bros give am! She like to watch her movies for cinema? Bros take her specifically to silverbird cinemas! You see Mr Biggs, KFC, Chicken republic, Domino Pizza, Tantalizers or even Kingston Joe, make sure say you carry her go all those places well oh!.. Bros if your money reach for shopping, abeg carry am go shopping make she buy plenty clothes, shoes, bags and accessories and if change still remain make una buy our wedding gown join! I don't want her to be flirting around with men for little cash just to wear clothes like other girls, so bros take her shopping! Please bros don't beat her, remember what you sow you shall reap, how will you feel if another man is beating your wife? treat her with Love, care and attention!.. don't shout on her! Always pamper her! Bros one more thing, if she pings you and says "baby I'm feeling cold here, I want you to come and cuddle me" bros abeg no go, na me she dey call no be you! You see her bobbie, bros suck with sense, no go slack am for me! Bros if she give you kitten make you enjoy small and she dey shout "baby harder, faster! Baby go deeper" bros! Bros!! Bros!!! No mind am ooh, na small pikin dey worry am oh, she no know wetin she dey talk at all, Infact go slower, no go deeper abeg! Bros if she cheats on you and dates another guy, please send a copy of this letter to him!.. Ehen! Bros make I end am for now!.. If you follow my instructions well, there will be no quarrel, who knows you may be my Best Man!.. |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future Wife by simdam500(m): 1:11pm On Jun 06, 2015 |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future Wife by orogodoganyin(m): 1:11pm On Jun 06, 2015 |
lol... person don dey write ur own slf... u go soon collect am |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future Wife by Luvdmx(m): 1:17pm On Jun 06, 2015 |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future Wife by rerhji(m): 1:27pm On Jun 06, 2015 |
I wonder aw Mani m going to get #certified gentleman # |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future Wife by XavierBlue(m): 1:28pm On Jun 06, 2015 |
Limerick:how many pvssies have you corrupted? Na person get dem o XavierBlue |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future Wife by JigsawKillah(m): 1:51pm On Jun 06, 2015 |
Toto wahala
smh
fûck am wella joor
make she get experience before we marry
I no wan fûck woman wey go be like log for bed |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future Wife by Limerick: 2:28pm On Jun 06, 2015 |
orogodoganyin:lol...tfu |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future Wife by Limerick: 2:30pm On Jun 06, 2015 |
JigsawKillah:sharrap, the ones she has now are enough |
(1) (Reply)
South African Man With Joystick Transplant To Become Father (PICS) / I Get Not Less Than 100 Suitors And Admirers Everyday / A Real Naija Guy
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |