Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,755 members, 7,820,616 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 06:19 PM

Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find - Jokes Etc (9) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (24971 Views)

See Wetin COCA COLA Don Cause O. / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (36) (Reply) (Go Down)

Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 7:11pm On Mar 11, 2009
and eye-lashes.
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 9:09am On Mar 12, 2009
jealousers
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 9:14am On Mar 12, 2009
jealo-sir/ma
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 9:28am On Mar 12, 2009
kuluso
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 2:18pm On Mar 12, 2009
sad
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 2:21pm On Mar 12, 2009
sylve11:

u too dey lie, Only today u don lie reach 40 lies, wetin self? ur pastor use lie baptise u?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:35pm On Mar 12, 2009
gerrout
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 5:16pm On Mar 12, 2009
gerrin wid your hands on head, your eyes closed and your chest thrust forward
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 5:36pm On Mar 12, 2009
Lolobaby,my switgrandma, i no see the tin wey u send me 4 market oooooooo
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by CrazyMan(m): 7:11pm On Mar 12, 2009
What's today's date?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 8:47am On Mar 13, 2009
go to skul
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 8:52am On Mar 13, 2009
and dnt b late
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 9:13am On Mar 13, 2009
skull gate don even close
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 9:16am On Mar 13, 2009
then,go bak hom
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 9:17am On Mar 13, 2009
and hawk okro
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 9:21am On Mar 13, 2009
make sure u sell evrtin wth my mony complted
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 9:23am On Mar 13, 2009
& wen coming collect garri from Emeka on credit
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 9:26am On Mar 13, 2009
tyrust emeka will nev sell on credit,use from d mony u made frm d sale of oklro
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 9:27am On Mar 13, 2009
d money will noteven b enuf to buy kerosene
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sylve11: 11:03am On Mar 13, 2009
sad sad sad sad
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 11:08am On Mar 13, 2009
comot 4 raod jor
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 12:08pm On Mar 13, 2009
She na BRT road?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 12:12pm On Mar 13, 2009
u no dey see 4 afternoon again abi
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 12:55pm On Mar 13, 2009
i tire o!
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 1:02pm On Mar 13, 2009
hawkin pure water 4 hot afternoon is really tirin u
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 1:12pm On Mar 13, 2009
U wey dey sell buns and bolly! U still get time be palm-wine tapper!
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 2:09pm On Mar 13, 2009
i get plenty service pipul
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 2:15pm On Mar 13, 2009
I bet u do, yet u come home with N233.55Kobo everyday.
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by dani1luv: 2:20pm On Mar 13, 2009
I dun miss cry sad
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 2:27pm On Mar 13, 2009
Aiya! Ehn! Pele! sad
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:21pm On Mar 13, 2009
. . . . . .
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by dani1luv: 3:28pm On Mar 13, 2009
Error!

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (36) (Reply)

A Picture Of DOG Serving NYSC / Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow / Come And Laff , Laff It Loud

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.