Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,690 members, 7,820,406 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 02:20 PM

Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find - Jokes Etc (8) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (24969 Views)

See Wetin COCA COLA Don Cause O. / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (36) (Reply) (Go Down)

Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sylve11: 4:05pm On Mar 10, 2009
dobting thomas cool cool
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:13pm On Mar 10, 2009
sinkin peter
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 4:15pm On Mar 10, 2009
dreaming joseph
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:16pm On Mar 10, 2009
greedy saul
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by BossTtdiamonds(m): 4:18pm On Mar 10, 2009
. . , . . . *peeps in thread, farts, tseew . bangs door and leave*. . .
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 4:19pm On Mar 10, 2009
hmmm,mehn,dis palce stinks,

i gotta go
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:22pm On Mar 10, 2009
gud bye
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by BossTtdiamonds(m): 4:26pm On Mar 10, 2009
Bye. . .
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:27pm On Mar 10, 2009
a soka lafiya
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 4:48pm On Mar 10, 2009
huh @romade
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:53pm On Mar 10, 2009
its hausa 4 safe journey
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 5:09pm On Mar 10, 2009
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 5:13pm On Mar 10, 2009
wetin do u
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 5:14pm On Mar 10, 2009
got xpired injection
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 5:18pm On Mar 10, 2009
huh
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by BossTtdiamonds(m): 5:24pm On Mar 10, 2009
Did u die. . .
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 5:31pm On Mar 10, 2009
dead person dey talk?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 7:30pm On Mar 10, 2009
i tire o!
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sylve11: 7:45pm On Mar 10, 2009
romade:

dead person dey talk?

nice question. grin

D1KeleVra:

i tire o!

when person no get wetin him go talk na so e dey always be na.
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 9:04am On Mar 11, 2009
cool
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 3:07pm On Mar 11, 2009
*peeps*
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:17pm On Mar 11, 2009
waka
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 3:24pm On Mar 11, 2009
guys population in this section is too much o

seun do something about it
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Moyola(f): 3:26pm On Mar 11, 2009
lol!!

huz alimat 2? undecided
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 3:39pm On Mar 11, 2009
na my last born
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Moyola(f): 3:44pm On Mar 11, 2009
Talk true nau!
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sylve11: 3:58pm On Mar 11, 2009
Lolabbey:

na my last born

u too dey lie, Only today u don lie reach 40 lies, wetin self? ur pastor use lie baptise u?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:17pm On Mar 11, 2009
na lie water she dey drink
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 4:37pm On Mar 11, 2009
no be ur fault
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:38pm On Mar 11, 2009
didnt know it was u sweetiepie
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 4:43pm On Mar 11, 2009
she is blushing grin grin grin shocked shocked shocked shocked
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sylve11: 6:18pm On Mar 11, 2009
see ur wallgecko teeth.

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (36) (Reply)

A Picture Of DOG Serving NYSC / Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow / Come And Laff , Laff It Loud

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.