Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,770 members, 7,809,965 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 06:00 PM

Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (24914 Views)

See Wetin COCA COLA Don Cause O. / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (36) (Reply) (Go Down)

Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by dani1luv: 5:51pm On Mar 02, 2009
Gawd
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 10:05am On Mar 03, 2009
cool All u wearing fake sun shades.
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 10:10am On Mar 03, 2009
y u dey jealux? put on ur own
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 10:14am On Mar 03, 2009
i wonder ooo,

bt d tin be sey him no get aces to it.

anyway manage dis 4 now cool cool cool cool cool cool cool grin
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by CrazyMan(m): 11:08am On Mar 03, 2009
Hmmm
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 11:45am On Mar 03, 2009
hummer
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 11:55am On Mar 03, 2009
lexus
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 1:03pm On Mar 03, 2009
na lux u go see
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 1:39pm On Mar 03, 2009
so far from my luv
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 1:48pm On Mar 03, 2009
welle don
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 1:58pm On Mar 03, 2009
sad
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 2:00pm On Mar 03, 2009
what?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 2:15pm On Mar 03, 2009
Ben20001:

what?
water and garri tongue tongue tongue
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 2:46pm On Mar 03, 2009
make eba 4 u on ur brthdY
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 2:52pm On Mar 03, 2009
i dont mind add zobo drink pls
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 2:57pm On Mar 03, 2009
i knw sey u go lik am
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 3:08pm On Mar 03, 2009
U are all invited to the buyday party 29t, dress code green and put on ur shades cool cool cool cool cool
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by CrazyMan(m): 3:55pm On Mar 03, 2009
Whose birthday paty?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 4:14pm On Mar 03, 2009
crazykid:

Whose birthday paty?


U no dey house abi u travel?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:18pm On Mar 03, 2009
d one wey u do last month no be only tap water u give dem
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by dani1luv: 4:22pm On Mar 03, 2009
wift biscuits
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 4:53pm On Mar 03, 2009
romade:

d one wey u do last month no be only tap water u give dem
[/quote
as e take bi wota i giv them u stil ask for more


oliver twist ,
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 4:55pm On Mar 03, 2009
buhahahahahhah
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 5:01pm On Mar 03, 2009
alimo don dey get mouth o
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 5:01pm On Mar 03, 2009
no be small thing o
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 5:03pm On Mar 03, 2009
so your own don big now?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 5:09pm On Mar 03, 2009
banker
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 5:11pm On Mar 03, 2009
broker
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 5:23pm On Mar 03, 2009
i never do am b4 oooooooooooooooooo cry cry cry
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 5:54pm On Mar 03, 2009
liar na since 1948 u don dey do 21st born day angry
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 6:31pm On Mar 03, 2009
:d
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 7:26pm On Mar 03, 2009
romade:

liar na since 1948 u don dey do 21st born day angry

she u na u teach me the first time kiss kiss kiss

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (36) (Reply)

Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? / A Picture Of DOG Serving NYSC / Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.