Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,633 members, 7,847,648 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 11:19 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1592) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3421671 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1589) (1590) (1591) (1592) (1593) (1594) (1595) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:58pm On Mar 04, 2016
Kbs468:

Ewo! shocked Spixytinxy come oooo. Everybody wan emulate us ooo.

Ibeji everywhere yanfuyanfu like crude oil grin But d only difference b say dis kind yanfuyanfu na blessing and not a curse oo like d curse wey dey reign supreme for Nigeria now ooo grin

But we thank God for Baba God's blessings and Mercies oo cheesy
na so oko mi,w it is good to emulate good things.very soon now dem go come copy ur style for tibi, una can jowu sha for dis city

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 11:59pm On Mar 04, 2016
I really see all your mentions great people. I will particularly attend to them later.

I have to prepare a Powerpoint presentation now for tomorrow.

See you later friends!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:59pm On Mar 04, 2016
IghravweIG:

Ah ah.
Nah work carry me comot na.
U suppose no say as per TGIFs tins, I for no miss to shekpe for ur joint today na. grin. grin
ok bros I hear u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 12:01am On Mar 05, 2016
LogoDWhiz:


Okay dear!

Thanks. Once again
u u welcome

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 12:01am On Mar 05, 2016
I haven't see SC31 to come and gist me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chinweukamaka(f): 12:03am On Mar 05, 2016
Nysc don kolo...dem wan shock pple dis eastergrin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:03am On Mar 05, 2016
Fraiser:
e make sense lyk dat as u don dey bring ur salary, infact awon bois ti n je gbese sile de e, beckytee ur husband don join eruku guys for spixytinxy shop wit hin salary o, u fit go soak d remaining garri wey dey una house make hunger no com use ur nose do trumpet, by d way my wyf don go vigil trutru, ashana lole se lale yi mehn
oya,make una add everything up, how much.........madam no tell me my orijin don hot nor my isi ewu cold, e joor ma......e ma fa werey loyan oo (no go draw mad woman breast oo)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 12:05am On Mar 05, 2016
Fraiser:
na which dpmt b dat? Ur house na sku ni? See na child wey never reach anoda person papa farm bfor go talk sey na hin papa farm big pass o, iwo fi eyi don oko blizzydoDo wo, ki o ri pe rere ni oluwa
abegi, u b learner for where my husband is a concern

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 12:05am On Mar 05, 2016
Fraiser:
e make sense lyk dat as u don dey bring ur salary, infact awon bois ti n je gbese sile de e, beckytee ur husband don join eruku guys for spixytinxy shop wit hin salary o, u fit go soak d remaining garri wey dey una house make hunger no com use ur nose do trumpet, by d way my wyf don go vigil trutru, ashana lole se lale yi mehn
haa fraiser u kala gan oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:06am On Mar 05, 2016
CROBBOY:
I really see all your mentions great people. I will particularly attend to them later.

I have to prepare a Powerpoint presentation now for tomorrow.

See you later friends!
if that PowerPoint presentation no concern GC, we no wan hear am

anyway, how your PowerPoint presentation
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 12:07am On Mar 05, 2016
Oyehomie:

Ahh,..babe it is o...b4 i used to tink say na jst tu comfort person..but with u...trust me, it is indeed a blessing.... Spixytinxy wettn u tnk...lol
I I think u r mumuily in love, qutyjoice don press ur mumu button, chai oyehomie
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by tosyne2much(m): 12:07am On Mar 05, 2016
jubrealguy:
oya,make una add everything up, how much.........madam no tell me my orijin don hot nor my isi ewu cold, e joor ma......e ma fa werey loyan oo (no go draw mad woman breast oo)
Egbon, make I sit beside you make we follow shayo small cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:08am On Mar 05, 2016
spixytinxy:
haa fraiser u kala gan oooo
no b just kala, plus daju sef.......omo wobe male
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 12:11am On Mar 05, 2016
jubrealguy:
oya,make una add everything up, how much.........madam no tell me my orijin don hot nor my isi ewu cold, e joor ma......e ma fa werey loyan oo (no go draw mad woman breast oo)
ur moni na just 15k, ur orijin don block sef, d isi ewu. Stil. Dey gbono feli feli
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:12am On Mar 05, 2016
tosyne2much:
Egbon, make I sit beside you make we follow shayo small cheesy
baba, seats plenty joor, no worry....order ur own, i go pay......my ashana go soon enta.......na she i dey use orijin onike for.... Ori yin fokasibe sir, abi make i arrange one oshofri for u ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 12:12am On Mar 05, 2016
jubrealguy:
no b just kala, plus daju sef.......omo wobe male
nd blizzydodo go dey defend fraiser oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:17am On Mar 05, 2016
spixytinxy:
ur moni na just 15k, ur orijin don block sef, d isi ewu. Stil. Dey gbono feli feli
madam. madam, abeg no tell me say u ready close tonight ooo because na here me wan do my vigil add tosyne2much money join, comot abbeyunique2 own, jow much e b lik dat
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:20am On Mar 05, 2016
spixytinxy:
nd blizzydodo go dey defend fraiser oooo
fraiser na alagbari na, and based on fine boi package plus d powerful influence wey d guy get........madam, if na u nko

abeg i go like top ds orijin onike wot 2 orijin onigo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:23am On Mar 05, 2016
Qutyjoice:

And why wnt I read it(lol), dz kind love z strong o...I don fall finish...This poem z enough(sufficient) for me.....How do I love yu more n more? Trust me I wil neva stop loving you, I love the day I met you already, ya indeed a Blessing to me. Sleep tyt Ife mi
I just dey observe for background.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:24am On Mar 05, 2016
Qutyjoice:

And why wnt I read it(lol), dz kind love z strong o...I don fall finish...This poem z enough(sufficient) for me.....How do I love yu more n more? Trust me I wil neva stop loving you, I love the day I met you already, ya indeed a Blessing to me. Sleep tyt Ife mi
This una LOVE don catch fire oh!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by tosyne2much(m): 12:25am On Mar 05, 2016
jubrealguy:
madam. madam, abeg no tell me say u ready close tonight ooo because na here me wan do my vigil add tosyne.2much money join, comot abbey.unique2 own, jow much e b lik dat
Egbon, e no go bad if you control olosho too, as body no be firewood cool
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 12:30am On Mar 05, 2016
jubrealguy:
fraiser na alagbari na, and based on fine boi package plus d powerful influence wey d guy get........madam, if na u nko

abeg i go like top ds orijin onike wot 2 orijin onigo
kosi wahala, u na customer daada, here u go bt se na take away u want
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 12:34am On Mar 05, 2016
jubrealguy:
madam. madam, abeg no tell me say u ready close tonight ooo because na here me wan do my vigil add tosyne2much money join, comot abbeyunique2 own, jow much e b lik dat
tosynetomuch jubrealguy don pay for ur drink ooo, me go soon close ooooo bt my girls dem stil dey, ur moni na 25k now, dat tosynetomuch too like paraga d way fish like water. Abbeyunique2 owo mi da
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BukkyAdeyemi: 12:35am On Mar 05, 2016
To be sincere majority of the people here are children, childish talk, childish argument, childish interaction, prospective corpers for that matter.... 2go kids

3 Likes

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 12:35am On Mar 05, 2016
Una goodnight, if u need anything call my girls. Unu bye bye ooooo

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 12:36am On Mar 05, 2016
Good night my people.
Dozing already.

See ya!
One Love. grin

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:47am On Mar 05, 2016
Qutyjoice:
Wait yu pple shd help me out o. What do yu guys think about me n Oyeh, dz is no more shereshere fah.....He's takn dz tin too far n I'm beginning to love em truly(lol), yu pple shd com to my aid now..... Could dz be true love? I don fall kpa, NYSC yu na see yur life, since last yr for that matter(okay o) anyway I'm out....



Oyeh love yu muchos
I have been following the two of you since the very first day this love of a thing started. My dear Qutyjoice its real & pure. oyeh is a very nice guy I can beat my chest to that even though I have not seen or relate with him. My advice is that u guys should take it beyond this city that is semi-real to another city that people like me will not struggle to catch-up again rather we will all judge by the countenance of your face & that of your husband.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:57am On Mar 05, 2016
BukkyAdeyemi:
To be sincere majority of the people here are children, childish talk, childish argument, childish interaction, prospective corpers for that matter.... 2go kids
U don't have to tell us again that you are one of the kids sis...... we know that already.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 1:16am On Mar 05, 2016
BukkyAdeyemi:
To be sincere majority of the people here are children, childish talk, childish argument, childish interaction, prospective corpers for that matter.... 2go kids
Na u mature pass amodu , logoDwhiz , Oyehomie, fraiser, spixytinxy , Qutyjoice. U even mature pass Mr brain himself kbs468 & u even mature pass me as well. My dear your opinion & that of others can never b the same so is either u accept theirs or u leave it that's how simple life is.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 2:09am On Mar 05, 2016
hardie14:

and mine is 40naira to and fro.
Subhannallah! Can you imagine that

Well, It is part of Kadar (Destiny) already because of the fear of unknown. cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 2:32am On Mar 05, 2016
BukkyAdeyemi:
To be sincere majority of the people here are children, childish talk, childish argument, childish interaction, prospective corpers for that matter.... 2go kids
Wo! Abeg don't mind Sirguy542 ooo wink grin. Let me see you in Camera sho gbo. I mean real Camera oo. Ko kinse ti shere shere oo tongue

Iwo ti oni oruko aladun bi abi ti ounje IBUNKUN OLA, tabi OLU IBUNKUN OLA, tabi OKE IBUNKUN OLA, tabi ADE IBUNKUN OLA ati bee bee loo.

And then you came without even taking your rest, then started talking like someone who is echoing

'May His soul rest in peace, don't cry again since his Manhood lives on as these are his children na'

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 2:39am On Mar 05, 2016
Chinweukamaka:
Nysc don kolo...dem wan shock pple dis eastergrin
We sabi them already na. So no surprise at all. grin

How is your family Generally. My regards to all and sundry oo.

(1) (2) (3) ... (1589) (1590) (1591) (1592) (1593) (1594) (1595) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.