Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,226 members, 7,811,624 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 03:57 PM

But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) (12038 Views)

Guys, Is This Too Much Thighs On A Woman Or You Men Like This? (photos) / But Why Do Yoruba Girls Like Big Chocolate Like This (PHOTOS PG 18+) / But Why Are Nigerian Girls Wicked Like This (PHOTOS PG 18+) (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by HitlerGaddafi: 9:53pm On Aug 27, 2015
See me see wahala ooo. This babe wey dey collect at least 7 different dicks every night for my street con meet me yesterday sey she don get belle. angry Na so I congratulate am and instead make she just commot dey go her own jeje, na so she tell me sey "the baby is kicking". I look this girl con smile sey truly the baby is kicking. After some minuites, she con tell me sey "I'm sure the baby will look just like you". I ask her wetin she mean, she con tell me sey "I'm carrying your baby" sey wetin we do the previous 2 weeks don turn belle. Na vex I take vex send this useless girl commot, of all people wey dey fück you every night, na me you con see chook pikin for head. Abeg my people, I nor want wahala at all because this girl papa na leutenant General for nigerian army cry. Abeg if na you wetin you go do? Because I don warn am sey I nor wan see am near me again. angry

2 Likes 1 Share

Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by u11gs: 9:57pm On Aug 27, 2015
HitlerGaddafi:
See me see wahala ooo. This babe wey dey collect at least 7 different dicks every night for my street con meet me yesterday sey she don get belle. angry Na so I congratulate am and instead make she just commot dey go her own jeje, na so she tell me sey "the baby is kicking". I look this girl con smile sey truly the baby is kicking. After some minuites, she con tell me sey "I'm sure the baby will look just like you". I ask her wetin she mean, she con tell me sey "I'm carrying your baby" sey wetin we do the previous 2 weeks don turn belle. Na vex I take vex send this useless girl commot, of all people wey dey fück you every night, na me you con see chook pikin for head. Abeg my people, I nor want wahala at all because this girl papa na leutenant General for nigerian army cry. Abeg if na you wetin you go do? Because I don warn am sey I nor wan see am near me again. angry
which means you don bang am before abi?

7 Likes

Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by Nobody: 10:03pm On Aug 27, 2015
where are the photos U be werey!!!sadsadsad

15 Likes

Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by donmelinga(m): 10:03pm On Aug 27, 2015
U don commit nah, so carry am. Na Wetin ur dick cause u.
Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by delishpot: 10:09pm On Aug 27, 2015
Chei, this world don yamutu finish
Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by Jhenny(f): 10:11pm On Aug 27, 2015
if her dad is a lieutenant general,it is d more reason why u must accept d baby. Oniro oshi

3 Likes

Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by jayhansome: 10:22pm On Aug 27, 2015
e no matter how many guyz dey sleep wit her, she say na ur own "akamu" cause d damage, so own up.u knw say she dey sleep around, yet u straff her without protection. mumu!

6 Likes 2 Shares

Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by flowfury(m): 10:27pm On Aug 27, 2015
U can lie!

12 Likes

Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by HitlerGaddafi: 10:35pm On Aug 27, 2015
jayhansome:
e no matter how many guyz dey sleep wit her, she say na ur own "akamu" cause d damage, so own up.u knw say she dey sleep around, yet u straff her without protection. mumu!
Tunde why you dey behave like this na? Why u won deny your pikin? Be responsible for once Tunde you con come nairaland dey chook pikin for my head. But why?

1 Like

Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by donholy28(m): 11:37pm On Aug 27, 2015
Guy ur own don finish

1 Like

Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by alexis007(m): 11:51pm On Aug 27, 2015
Op.......desperately trying to fit his feet into Andyblaze's shoes. angry

1 Like

Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by cheerokee(m): 1:23am On Aug 28, 2015
HitlerGaddafi:
See me see wahala ooo. This babe wey dey collect at least 7 different dicks every night for my street con meet me yesterday sey she don get belle. angry Na so I congratulate am and instead make she just commot dey go her own jeje, na so she tell me sey "the baby is kicking". I look this girl con smile sey truly the baby is kicking. After some minuites, she con tell me sey "I'm sure the baby will look just like you". I ask her wetin she mean, she con tell me sey "I'm carrying your baby" sey wetin we do the previous 2 weeks don turn belle. Na vex I take vex send this useless girl commot, of all people wey dey fück you every night, na me you con see chook pikin for head. Abeg my people, I nor want wahala at all because this girl papa na leutenant General for nigerian army cry. Abeg if na you wetin you go do? Because I don warn am sey I nor wan see am near me again. angry

you're a bloody liar, useless attention seeker,
if her father is a lieutenant General, that means he's the present COAS(chief of army staff)
And general's daughter won't stoop so low to fu*k around with your likes..

cook a better lie, next time

15 Likes

Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by Nobody: 4:04am On Aug 28, 2015
You are an animalistic, irresponsible beast.
Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by CUM4WHAT(m): 6:20am On Aug 28, 2015
HitlerGaddafi:
See me see wahala ooo. This babe wey dey collect at least 7 different dicks every night for my street con meet me yesterday sey she don get belle. angry Na so I congratulate am and instead make she just commot dey go her own jeje, na so she tell me sey "the baby is kicking". I look this girl con smile sey truly the baby is kicking. After some minuites, she con tell me sey "I'm sure the baby will look just like you". I ask her wetin she mean, she con tell me sey "I'm carrying your baby" sey wetin we do the previous 2 weeks don turn belle. Na vex I take vex send this useless girl commot, of all people wey dey fück you every night, na me you con see chook pikin for head. Abeg my people, I nor want wahala at all because this girl papa na leutenant General for nigerian army cry. Abeg if na you wetin you go do? Because I don warn am sey I nor wan see am near me again. angry
i know lies wen i see them...

1 Like

Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by oluspencer(m): 6:42am On Aug 28, 2015
iresponsibilty is what makes a man Bleep regular babe without condom.... take responsibity of your child
Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by Aminat508(f): 7:17am On Aug 28, 2015
grin grin grin
Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by biochea(m): 7:25am On Aug 28, 2015
abeg go carry ur pikin. no dey run, whn u dey do am e dey sweet u u no knw sey d result dey wait u.
Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by fergus0n: 7:44am On Aug 28, 2015
By dere dick we shall knw dem

I rest my case
Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by ThisMeansWAR: 8:53am On Aug 28, 2015
Lol PG 18? Do you even know what PG mean?
Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by uniben101(m): 8:59am On Aug 28, 2015
anoda fake story
nd just for the record
do u know the meaning of PG?
u need prayer
#undisputed niyi
Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by phayvoursky(m): 9:07am On Aug 28, 2015
cheerokee:

you're a bloody liar, useless attention seeker,
if her father is a lieutenant General, that means he's the present CDS(chief of defence staff)
And general's daughter won't stoop so low to fu*k around with your likes..

cook a better lie, next time

HOW MANY LIEUTENANT GENERALS DO YOU KNOW IN THE NIGERIAN ARMY?

JUST ENJOY THE GUYS STORY AND DON'T BE DAFT.

3 Likes

Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by lakesider12(m): 9:22am On Aug 28, 2015
I smell lies...
Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by cheerokee(m): 9:26am On Aug 28, 2015
phayvoursky:

HOW MANY LIEUTENANT GENERALS DO YOU KNOW IN THE NIGERIAN ARMY?

JUST ENJOY THE GUYS STORY AND DON'T BE DAFT.

you are the daft fellow, go and learn!!
Nigeria has only one lieutenant general..
There can't be more than 1 Lieutenant General!!
if you don't know military ranks and file, to and learn!!!

2 Likes

Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by Blurr(m): 1:23pm On Aug 28, 2015
Is dis supposed to be a joke?
Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by Nobody: 2:22pm On Aug 28, 2015
HitlerGaddafi:
See me see wahala ooo. This babe wey dey collect at least 7 different dicks every night for my street con meet me yesterday sey she don get belle. angry Na so I congratulate am and instead make she just commot dey go her own jeje, na so she tell me sey "the baby is kicking". I look this girl con smile sey truly the baby is kicking. After some minuites, she con tell me sey "I'm sure the baby will look just like you". I ask her wetin she mean, she con tell me sey "I'm carrying your baby" sey wetin we do the previous 2 weeks don turn belle. Na vex I take vex send this useless girl commot, of all people wey dey fück you every night, na me you con see chook pikin for head. Abeg my people, I nor want wahala at all because this girl papa na leutenant General for nigerian army cry. Abeg if na you wetin you go do? Because I don warn am sey I nor wan see am near me again. angry
u think she is daft cos u are too daft to realize dat u re d daft.

u know she dey Fvck up to 7 guys for yr street alone and you went ahead to fvck her without even protecting ursef.... ur stupiditty is raised to power 10

1 Like

Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by buoye1(m): 3:22pm On Aug 28, 2015
You are the daft guy

Oshi

1 Like

Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by HitlerGaddafi: 10:05pm On Aug 28, 2015
phayvoursky:

HOW MANY LIEUTENANT GENERALS DO YOU KNOW IN THE NIGERIAN ARMY?

JUST ENJOY THE GUYS STORY AND DON'T BE DAFT.
The mumu illiterate doesn't obviously know a thing about the Nigerian military heirarchy. There can be more than one LG in the army.

3 Likes

Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by HitlerGaddafi: 10:21pm On Aug 28, 2015
cheerokee:

you're a bloody liar, useless attention seeker,
if her father is a lieutenant General, that means he's the present CDS(chief of defence staff)
And general's daughter won't stoop so low to fu*k around with your likes..

cook a better lie, next time
Your useless mother who relied on prostítution for your upbringing is the one that is useless but obviously, she forgot to teach you manners and she deserves to be flogged. If you don't know a thing about the Nigerian military heirarchy, I can lecture your illiterate self because its so obvious you are not well educated. For the records and for your sake, there can be more than one LG in the Nigerian army and anyone of them can be chosen as the chief of defence staff. Secondly, lets venture into your world of illiteracy and assume there is only one LG in the Nigerian army, you said a general's daughter can't stoop so low to f*ck around with my likes, do you know who I am or do you know my status in this country called Nigeria that a whole me cannot bed a general's daughter? Please the fact that we play or have fun on a faceless and profiless forum like this doesn't mean you can open that vagína you call mouth to talk to me anyhow because if care is not taken, I will deal with you severely. So because you are in dying need of likes and shares which cannot bring food to the table of a jobless and lazy beggar like you, you had the effrontery to insult me ba? May sorrow and misfortune continue to follow you for the rest of your miserable life.
You must be very stupíd.

1 Like

Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by cheerokee(m): 10:28pm On Aug 28, 2015

Aggravated Nincompoop..
May the curse follow you and your entire generations!!!
I'll lecture your daftness on Military hierarchy, because I am proud to be One..

In A Nation, there can only be one lieutenant General who holds the post of Chief of Army staff (COAS), and nothing else equivalent to the rank in the army..
you deranged fool, just sat down in the comfort of your HUT to cook a blatant lie, lol
better try next time..

"if you're a fool, quote me again"

1 Like

Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by HitlerGaddafi: 10:36pm On Aug 28, 2015
cheerokee:

Aggravated Nincompoop..
May the curse follow you and your entire generations!!!
I'll lecture your daftness on Military hierarchy, because I am proud to be One..

In A Nation, there can only be one lieutenant General who holds the post of Chief of Army staff (COAS), and nothing else equivalent to the rank in the army..
you deranged fool, just sat down in the comfort of your HUT to cook a blatant lie, lol
better try next time..

"if you're a fool, quote me again"
grin The bolded is even why you are more stupíd than I thought. I will really like to meet your sorry self in person. Look at this useless private come here dey talk nonsense for my head. Private even too much for you self, i sure sey you be recruit.
The bullet wey go end your miserable life dey shekau's AK47.
Stupíd thing.
Re: But Why Are Nigerian Girls Daft Like This (PHOTOS PG 18+) by cheerokee(m): 10:44pm On Aug 28, 2015
HitlerGaddafi:

grin The bolded is even why you are more stupíd than I thought. I will really like to meet your sorry self in person. Look at this useless private come here dey talk nonsense for my head. Private even too much for you self, i sure sey you be recruit.
The bullet wey go end your miserable life dey shekau's AK47.
Stupíd thing.

Now you can't argue because I've proved your ignorant ass wrong?? lmao smiley
And even if am a private in the army, sorry RECRUIT, it'll be a thing of joy to die for my Country, rather than posting uncooked lies on NAIRALAND
shalom!

1 Like

(1) (2) (Reply)

Have You Met Someone More Dirtier Than This Babe?? / Husband Beating In Kenya Is Very Common: National Emergency! / Woman Shows How Her Relationship Started Vs How It's Going - (Photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 51
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.