- Romance (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › (15829 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 Reply (Go Down)
| Re: by hottest111: 11:27pm On Sep 24, 2015 |
sweetorgasms:I thought as much |
| Re: by danbrowndmf(m): 11:29pm On Sep 24, 2015 |
sinaj:am still contepulating who to open a thread for btw u and Mhizkel " " wait for ur own thread 2mao.![]() |
| Re: by Nobody: 11:31pm On Sep 24, 2015 |
hottest111:meaning |
| Re: by kinglekan: 11:32pm On Sep 24, 2015 |
STFUareyouGod: Him wan spend am on top sleekyshuga. ![]() U sure sey na chukwudi get container abi him oga wey him dey serve? ![]() |
| Re: by ChuzzyBlog(op): 11:32pm On Sep 24, 2015 |
Sleekyshuga:Sorry about that.. |
| Re: by Nobody: 11:44pm On Sep 24, 2015 |
cocoberry:didn't even notice I changed it backLol @new. Maybe I'm not new ![]() You don't wanna know who this is |
| Re: by Nobody: 11:45pm On Sep 24, 2015 |
kinglekan:who knows for chukwudi sef? he no wan make oga do freedom for am oga boss must hear this |
| Re: by kinglekan: 11:48pm On Sep 24, 2015 |
| Re: by Nobody: 11:54pm On Sep 24, 2015 |
sweetorgasms:STFU dude. You are no way better than OP. You do worse things on here |
| Re: by Nobody: 11:54pm On Sep 24, 2015 |
kinglekan:who she be sef? |
| Re: by cocoberry(f): 11:59pm On Sep 24, 2015 |
Hmmmmmm, tell me something! STFUareyouGod: |
| Re: by Nobody: 12:01am On Sep 25, 2015 |
They don open thread for Sleekyshuga? O pe ooo ![]() |
| Re: by Nobody: 12:02am On Sep 25, 2015 |
Kinglekan person don fast forward go ahead of you oo. ![]() |
| Re: by kinglekan: 12:03am On Sep 25, 2015 |
STFUareyouGod: All I know is that she loves them BIG, BIG, and she has got it BIG, BIG too. Abi nor be so Miss Cocoberry? ![]() |
| Re: by Nobody: 12:03am On Sep 25, 2015 |
cocoberry:I'm new actually. Pls can you show me around? |
| Re: by Nobody: 12:04am On Sep 25, 2015 |
kinglekan:Thank God I'm BIG BIG ![]() |
| Re: by cocoberry(f): 12:04am On Sep 25, 2015 |
| Re: by Nobody: 12:04am On Sep 25, 2015 |
| Re: by Nobody: 12:05am On Sep 25, 2015 |
| Re: by Sleekyshuga(f): 12:07am On Sep 25, 2015 |
| Re: by kinglekan: 12:07am On Sep 25, 2015 |
iAmCharis: Buhahahaha, Bros dis wan wey u just come out of hiding so. Nwaz sleeky na my padi na. Na me go collect her bride price sef. ![]() |
| Re: by Sleekyshuga(f): 12:08am On Sep 25, 2015 |
ChuzzyBlog:Most welcome.. |
| Re: by cocoberry(f): 12:09am On Sep 25, 2015 |
Maybe I should change it to " I love dem Fleshy and soft " kinglekan: |
| Re: by Sleekyshuga(f): 12:09am On Sep 25, 2015 |
sweetorgasms:Nah, I didn't.. I was most sincere.. |
| Re: by kinglekan: 12:10am On Sep 25, 2015 |
STFUareyouGod: Now you are talking ![]() Cocoberry go hear am. ![]() |
| Re: by Sleekyshuga(f): 12:10am On Sep 25, 2015 |
kinglekan:Night never reach ? Sallah don give you break na, if not Oga Chukwudi for cut your salary tomorrow for coming to warehouse late .. |
| Re: by Nobody: 12:11am On Sep 25, 2015 |
Sleekyshuga:Lool. When I saw it, I remembered that stuff you told me about. ![]() This one wey dem don dey fall in love. Remind me make I give you list wey you go give am. ![]() |
| Re: by cocoberry(f): 12:12am On Sep 25, 2015 |
| Re: by AfroKnight: 12:12am On Sep 25, 2015*. Modified: 12:38am On Sep 25, 2015 |
Face palm |
| Re: by Nobody: 12:12am On Sep 25, 2015 |
kinglekan:Lol you sure say inside your mind you no dey pray make shuga no free for the guy? ![]() |
| Re: by kinglekan: 12:13am On Sep 25, 2015 |
cocoberry: Then you would be referring to moi ![]()
|
| Re: by cocoberry(f): 12:13am On Sep 25, 2015 |
Hear wetin? Trust me he might just be mounted u know! kinglekan: |
Why Is Porn Called "BLUE FILM" In Nigeria?? • What's Your Marital Status? • Busty Lady Celebrates Her Boyfriend Birthday In Bed, Shares Video After Sex


? It's his bingo self he is referring to as an 'IT.'