2cribz's Posts
Nairaland Forum › 2cribz's Profile › 2cribz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 186 pages)
U cant see them online. Visit dealers. Dont let online price scare u away. Na very old car bro. Gawd.nigerians love old old cars oladipuposadeeq: |
No worry.as i no get sense.when e chop u. U go get sense. JDelight: |
Quiet...skama Trymeee: |
Priest don wann k taya Troway akamu taya He don watch am pa |
Go do juju for am.no fear. Carry him pics go shrine.make dem invoke spirit go meet am.he go later call your nos .say him dey road to your house with your car. Go do juju.dont rely on npf,nairaland and Co.if not by then.dem don butcher your car.e fit don even race am go owode onirin for immediate butchering. |
Him too like this him papa cap He resemble those 419 actors wey act with nkem.when dem go sell nkem bale of sand,him think say na bale of clothes.abled man in suit but he put on papa cap. That one na sure 419 na |
I will sue them to court. Infact they would meet me and my client in court. They must pay 10billion in damages |
Your story is not making sense Who is the mechanic Is he a stranger I mean did u just see him on the road and he now said,u shud bring the car to his shop or he wants to test drive it.even at that.y were u not with him .u knew he is taking hard drug still u went to meet him. I can't forget one idiot that my uncle sent me to check at his workshop.u won't imagine,the idiot eas drinking Goldberg and at the same time was working on engine seals .I just knew the owner of that mazda go hear am hot. Well trace him or do juju.shaps.no waste time for that juju matter.u get him pics and him names haba.and he still do u bad. Why juju no go work |
I too like naija. No worry,by Oct e go shift go dec. Then the cycle continues. Or. Or Oga at the top must chop |
U think say na g wagon u dey sell. Make okada bash the fenders lasan.na thr u go know say no be wagon so u feel say any sane person go buy naija used chinko suv for 33m . How una dey reason sometimes sef. Get a real job. |
U wan die be that. I just got cheated today. More fat more meat. BT the tine I separated the fat It looked like it was aboki that sold me suya instead of beef. Well I topped it with 1 cat fish and decided to make egusi. I must chop am today. Make he boil finish |
Glad sleep. Which vagin.u wey dem dey lash steady.just pray say una go last.cos the noise don too much. Abi una get money reach bill gates. Abegi |
Be quiet Skamarrrrrrr Skammar Run Run Run S K A M A |
Yahoo boy wey touch 15m fit build this kind house. Say sapa dey.haba.well e no easy. But come on. U for close eye build duplex. Duplex ehn.i must build u. To hell with bungalows |
I burn almost 5k a week on data I'm still thinking what to do. I would only get moved by 50gig for 5k. There's no lite.and so solar dey dia.must it be mikano .if not that make my side no silent.i still dey pump 12k for dstv and still the tv is off.does dstv do refund |
Yes.but na brand new and the shipping vosts go make u run go ladipo.unless u be davido.shipping fit be 4m.engine 900k. HeavenlyBang: |
No one will buy a crv for even 5m.i sold mine in 2020 for 2.7m. I bought it for 3.5m in 2017. So keep waiting. U go see buyer for 6m by 2040 |
Hez a financial liar. Allsmilez999: |
David na just big liar He lies a lot |
Now they will press those big press at kirikiri |
Spammer. Stop yur scam NewWorldOrder20: |
He will soon upgrade to 4m.just watch. He wan buy car DarlingtonC: |
Most truck drivers are illiterates, Impatient Drunk And to make things worse They hate brakes |
I know aboki no dey take alcohol. Esp sachet But dem like pills like mad. Na smooth road cause am |
Sold my foot. Dey fool yourself |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 186 pages)