2cribz's Posts
Nairaland Forum › 2cribz's Profile › 2cribz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 186 pages)
In kendrik lamarz voice Mordafuka Big meech. Tick me like that (Instrumentals. Torn turn n ta Torn Torn Torn. https://www.youtube.com/watch?v=N9bKBAA22Go&pp=ygUXTGlrZSB0aGF0IGZlYXQga2VuZHJpY2s%3D |
Self con with solar wey dey carry ac Telly Pump Dstv. Yur only prayer na aboki. Once u go out. Your house don miss |
Whether u like it o not. Naija used cars are now gold Go and buy the toks |
When the owner buy am Shey na 6m him buyvam It's value is 3m to 4m Dey wait on 6m U go old |
Tho u be police.but u dey transparent. No nonsense Kudos U can question the npf But u go meet blow. Slaps Torture Just by asking for dia ID card Does it mean the npf station don't use burglary proof.how come window was so free |
Tho na rugged 4runner. Good for towing. Off road test Pot hole test Farming Mud Mud And muddy road But 4 d price of 2.2m as of now Bomb dey your head Naija never spoil reach this stage. One word O H L A Y Real life value offline na 700k With ac 900k |
Boys car. Lexus Is200 Lexus IS300 Lexus IS350 Lexus IS250 Corolla 02 to 2013 Big daddy Pencil Venza Glk Es350 Rav4 Acura mdx Muscle Mazda Ladies bike Scooter Off road hover board Ml 350 06 till 2015 Rx300 Rx330 Acura tx Acura tsx Acura zdx Gle Ford edge Gs300 Gs350 C300 C250 C280 C350 C180 |
Untarred road. The nos of times ud step on brakes on unbarred road pass tarred road. Wetin dey chop fuel pass na brake. On untarred trenches pot holes unlimited road that year.i go press brake more than 80times I change brake pads taya,linkage,ball joint,even to buy tyre I no come do again But if I dey express.maybe 10times. If I dey talk lie Na brake get mpg. Match brake .na there your mpg do display |
O H L A Y If dem show u acura mdx 07 model toks 6m Big daddy 05 toks 6m And this dead beat scrap Which 1 u go sharply choose |
A H B E G I Cewi wack artist Wacko Wa R K O E Wack Wackk |
Its not likr i want,but i need it urgently Do u have any oldguyman: |
Too much smoke. Nobody dey trak your palasa.the palasa need phone update. No wait till e explode.kpai pedestrian oh.ehen. |
Bec don drop. The pay det big sha. God make I slip just be 380k lasan. He much by gwagon |
They are moving coke. Dea shud be at alert to all airport entry yankee. Dea with customs no sleep oh.ehen .I trust una no send anybody papa |
The video taught me one thing Obedience. They disobeyed and he took action. He also doesn't like beer Ok |
It wasn't the buffalo. It's just that there are many angry evil spirits in the wild. These spirits can possess anything to carry out its mission. Sadly it took the same bufallo. The devil that u know Is what,pls |
The way una dey hang price for corolla.like say no be fuel he go chop. How much be toks. E no reach 10m sef.online baranda |
Abegi. Anything fried Is always hot Like super hot Take for instance Hot akara Hot moi moi Hot corn Abegi |
But y do u think we fools It's a right hand drive It was converted. Nonsense O J H L A Y |
Oh swore pls. Na u be the portable wey dey make trends every now and then.at least mosquito bite u wella,u chop slap,beatings,hahahahaha Go and what Sin no more Hahahahahahaha |
Why can't we defend ourselves. Everyone Including the camera ma. Will just stand and be looking.luke say na giant robot dey molest person. |
Most ppl are rushing naija used cars now Na why naija used car na gold. No vex say u buy muscle for 2018 2019 for 3m. Naija used now na 7m. Toks 12m |
Since u know it. Start sharing things out now. Share fuel Cars Money Properties Food items Name it Since your reward Of cos with the Good lord Is def In heaven |
Its not water fully.seen this on dstv long time ago,the water exchanges to another gas which produces fire. Even aliexpress get the device like that but e cost.u sef go reason am b4 u pay |
Do u know who I am Who are you I am tilumbu |
I got 25 litres in my keg. And about 10 litres in my car Nothing consign me again. If dem Like make dem dey do token charges differences of 10 naira,30 naira,50 naira,120 naira ,dey do like nepa......nonsense. If the price can't stabilise at 500 naira To hell with everyone. No be say na quality fuel o.e go still scatter combustion valves and the rest. Rubbish |
Gwagwalada Moni Mon kohrin gwagwalada. Ti oh ba sorn woe yen Walai Owoe mi da U r going no where Gwagwala dah |
Hope u no scam the seller .dis u pay the seller her money.no one will even buy it for 600k .u think say na usa u dey.the laptop go spoil.my dell gaming laptop that year I tag am 700k.buyer for 300k aef no dey.dem dey price am 100k no worry.u go break am las las. O H. L A Y |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 186 pages)