2cribz's Posts
Nairaland Forum › 2cribz's Profile › 2cribz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 186 pages)
Lies. In your own world its 20m.but in reality its about 12m. 13m. No forget na old model 2013 car,and na sedan.no be suv. Whr dem dey sell sedan 2013 model for 20.22m no dey talk lieNo dey use online price dey whine yourself.the person who bought it no get opolor.him set wan say he buy car from abroad no sense.id rather buy it here in 1 day. shesco: |
It's basic option̈s 2003/04 model. 4. Wetin So the owner bought it 7m ba. |
Tell the owner not to later advertise the car as few months used,@accident free. At a whooping 18m . If he does.no matter who buys it,the money will spoil and finish. Becos una plenty for here for nairaland.onc3 one person don get una code. Una go shaply write SOLD. .wey una go buy car 4m drive am with seat covers for another 5 years,then now tag it 15m,like say na 10m he buy am . |
U should not have ran do fast.u for first go check her profile for FB.copy all her contacts esp her family,print her pics .begin send messages gonher contact for FB say dem get just 2 days to return the money,or police dey come dia house comenpack everyone...then lastly u4 drop her contact here for calling from diff persons. But las las e don late. If to say u do all of these then,u4 dey boast by now,according to mister deputy in the Johnsons series on dstv. U for dey shout. See or meet U in court. She for don refund the money back Never negotiate with a robber or thief.he go quickly spend the money sef.alaye your money don sapa. No just try court case or npf. Who go foot the bills.na them ba. Oya na. |
Hate Curseful Envious Always have negative energy Always angry Boastful |
The guy don loose weight. He don join the sapa economy..while zalatsn with ilamide dey fat |
Waste of money,when panel and painter finish..the owner would now lie it's accident free and put it for sale at 18m. I've taken note of the car and would cast it anywhere I see it. It will never be the same after mechanic and rewire handle it. Lexus is fragile.waste of money. |
To suport your claims,just do me a favor. Pls and pls show us the engine bay. Whether its steam washed or not .show the engine bay. Nuezha: |
It's me. Pasuma. Moti hammer. Pasuma feat 9ice.. that year |
U are greedy, a third hand nigeria used corolla at todays economy should not exceed 5 to 6m max. When the ole bought it,it wasn't up to 3m. Ole |
U keep visiting dumbos. How can u grind the valves ,etc for an electrical fault. What the hell. The issue lies with maf sensor,ect and probably a faulty brainbox(ecu) .mechanjics don use u chop. It possible u even have a bridged connection that are doing azonto....its an electrical fault.u just dey waste money. Nonnybck1: |
See what sapa has caused. Mad person go see paper ,call am money. Another go see dirty trash,e go call am gold. |
It's not original....and for the price.20k. No be juju be that. Home theater..even beats and all sef..wey don sapa no one buy them 10k. U come dey shout 20k. Dey play.na sabo go end am las las.aboki go buy am 5k. |
Be like say u dey whine yourself.................................... no cheese. Marry am. |
But edo is hone yo cultists na n they hv many guys wt guns and axe na.y r they now scared |
A stolen phone from UK.its worth is 150k. No jus tink am |
Abi shey the rain fell so hard that everywhere was pitch black .e no poss. The bf shud be tortured. I know Ghana popo brutal. So nothing spoil |
Abegi. Trash pop artists who should have been dead since.abegi |
Abegi Scrap Trash Wetin be dis Abegi Trash Weak event |
Fake drug Fake drinks Fake car battery Fake tyre Fake designers Fake pef Fake engine oil Fakegear oil Fake telly Fake home theater Fake satellite Fake shoe Fake condom Fake belt Fake watch Fake pastor Fake cocaine Fake doc Fake nurse Fake soldier Fake fish Are u guys not tired and cursed |
Dey play,when brand new telsa dey there. Confidence on top toks car.if I no buy new car,brand new 2025 model,no confidence |
Trash pop artist,so local. Not poetic at all,I stopped listening to noise 3 years back. Play me lloyd banks,Dave east,capital t,buck,kendrid, old m.i, still acting like a teenager,dressing like a teenager. Old man. Imagine the trash...... no lyrics, no fire. Same ol trash.. |
U no see better bike buy,na this 1998 bike wey don sapa u go buy |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 186 pages)