2cribz's Posts
Nairaland Forum › 2cribz's Profile › 2cribz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 186 pages)
The worst phone I had then in year 2000. Was one useless Philips black and white phone,almost similar to sagem with blue screen.year 2000,I miss that year. Na 3 days the card dey expire .u must burn that card or e go sapa .that year nitel phone boot lines dey work,d units be like ATM Card. Then na dailies wey dey read,cos dem always dey advertise phone price for newspaper |
lol.i used everything.na only prive i no buy.i used all the bolds,name it,is it curve 2,curve 3,bold 5,bold 6,see guy i don pass una tay tay,i used sendo,sony xperia,motorola v6,motorola sidekick,forget....sony erricoson p910i. Lenovo,i no fit count them again but dem pass 70,note 2,note 3,note4,note 5,ipads,samsung tabs,mac air,that year when street still sweet... FuckTheMod: |
No pay for any update Dem be scam |
U cant blame him Konji bad His dick was on ba3 low B4 it charged n became erect |
As at 2013 it was close to 350k then new one,na one idiot for airport road laterr buy am and i blew the funds within a week. Tho it was one of my numerous phones ,all the phones wey i don use,don pass 70 phones.the highest i lost was sxmax gold,the least i bone was iphone 13 pro max. But now,my eyes dey on iphone16 pro max....no matter the sapa.dem go rush am ,if i list am 800k GeneralOuki: |
Auto manual history, He bought a dead beat Honda accord 04 model Since he bought the Nigerian used scrap He has almost finished his savings on the crap. Now he is back to tyres. Well ride on. |
I used that phone in 2004. Oh gawd,what i loved about the phone was i could lie to anyone. Why it had the ability to play songs even in the background,even while making calls o. Loudspeaker,my papa almost beat me when he call me and na song he cone dey hear.sendo x..the phone later got stolen adeniyilamlek: |
Not like then foo l LOVEGINO: |
U jobl3ss bastard.middle man filled of poverty. Idiot Stupid dunce. Ole Thief Even at copart and iaai,they list the price of the car. But because u r a thief and u want to feel busy and imp,we should call u. Oponu ole |
Where are day time drunk yahoo boys when u need them |
If its an old car from yewr 2000 to 2010,abeg leave am like that. Install thermostat sheybibu dey find trouble. E go later overheat and trust me,overheating na end of engine. ImDFavoured1: |
No worry,u go still reduce am. No worry, Since November 2024.he must be a dreamer Car wey don dey turn scrap by now |
Stop it.mine is not tapping,qnd its an xle fulloptions.stop hating. My muzzle go buy your old model rx300.no be even rx330 kingbee90: |
Ode. That was in 2024.get busy and read Benalemi224: |
Muzzle kingbee90: |
That's how they used to taste the tip of dia dic k. Bunch of hoemos |
The problem is,why u. Barely looking at u,u be sapa.so of what value are u ,to them. U dey ment |
Mosquitoes are still bitting me.same thing with spider. My client,must pay |
I used all the phones till blackberry porshe level. Sold it when sapa came .I sold a whole blackberry porshe for 80k.fuc k |
Tinubu has made every car owner jack up price to meet up with economic reality. Or Or what. Go and buy tokunbo |
Well. Who else but tinubu |
A toks engine.baba go buy toks car directly kingbee90: |
You dey jobl3ss. No dey hang my system. Go find work. Naija used oponu Fem120: |
Don't expect any response from him. The conversion don go do meet and greet with brainbox.motor don spoil, owner don sapa |
Why won't dey. When everything for china na fresh. Fresh goat meat,fresh beef,fresh fish.haba |
Avoid it,its an alu engine. A smoking enginebis way better than a tapping engine. Oracabessa: |
Was the car made for naija. Why prato go dey on 2.4l engine.babanla slow car |
Kneel down to propose Still knelt down to beg a cheating hoe Dumb ass foo l Idiot |
Why not,he no fot spend am na. Na fake notes Good job |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 186 pages)