2cribz's Posts
Nairaland Forum › 2cribz's Profile › 2cribz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 186 pages)
Scrap |
Alaye i made back what i lost after 4days Check todays date,what year are we in. Dunce Get a real job,make money and stay busy .oponu omo ofoe Fem120: |
Despite all,and after rhe heist ,they could not run back to naija dispose all the phone and laptops and gadget and sharply open business. They shud rot in jail. Fool |
U know say i dey promote u. Send me something alaye dru23: |
Wait no vex.na naija u dey. Which seller go allow u check him engine oil 4 container,using scanner and all thatŕ b4 u install am. U go chop slap be that,forget packaging and all. Even the so called mobil,na just one dead franchise, mobil qre also selling babanla fake oil. U r plwcing your trust on naijja franchise. Dey play. Even total sef,u can only know once e starts smoking after oil change. Steve246: |
Looser.ole Hahahahaha. E dey pain am gan.quickly gobhug transformer.oponu obor[quote author=Fem120 post=134421657][/quote] |
Alaye free me. Dru23 the fake engine oil seller.[quote author=dru23 post=134421070][/quote] |
U cant know fake. Even they have upgraded,they now sell fake inside original container,so if u use scanner,e go show say na original but na fake.we are all trapped. Also dru23 sells fake so don't even kill yourself. Oil na oil alaye. Tho na fake I have bought fake castrol,fake hardex,fake mobil,fake total,na amasco I never try yet. And mind u, I went to total with mobil displayed on their stands.no be say na Road side |
Stfu stupid troll wey no like truth.ole.imagine time wey u dey reply my post. Oponu Fem120: |
Ode.that was then . oponu Fem120: |
Dubai means death. Thank God. He would be killed after 2 years .that's the way dubai does it. They'd leave u in jail,be feeding u ,u would pray and repent in jail,hahahahaha. For good 2 years,u go get faith say dem go release u and pardon u.alas the hangman go finally come. Na that day u go meet jesus. Hahahahahaha |
Ole .naso amg engine dey be.awon ole Una nor go leave plastic upgrades alone E go still catch fire.no worry Ole |
Dey fool yourself oponu,nobody go buy am.ole Fem120: |
What nonsense.why the kiss . Oh pls next,snap pics while he is groping u .idiot |
Heya,what do u mean they hypnotised u,so after u walked up front,they now cajoled u into a bus how the Bleep did that happen. I smell a lie here cause how can u guys enter same bus .who now aid for the tfare |
Hope dia dicka didn't charge |
Then i dont know whatelse buy ladies bike then. Buy something sha NL1960: |
My best take ,close eye sell am,buy any toks car,even if na 300k remain after sales to buy toks car,with complete ac.alaye man up,buy am. Mechanics are not worrh it. A tokunbo car is better than a tokunbo engine or nigerian car.any day,any time NL1960: |
Make sure the day wey una wan knack,make u sleep for day time wella o. So that at night,u go dey active,make she no go mine your skull ,while u r far far far drunk and asleep .u no go like see jesus face o |
Nah.just minus 300k from whatever price they gove to u.drag it with them. Check all the engine if everything is complete aside hose.just pray.... NL1960: |
Which part. Engine area or inside fuel pump...even at that,that wasnt the cause ,you are not saying the truth.your ford what. Fit be edge o Dzzzz: |
See my uncle,well done sir. Nigeria is too primitive Uncle so while I was calling u for funds,na why u no dey pick my calls ba.no yawa. U see my client ehn ,because of this video... She must pay |
hope he himself won't start kidnapping... |
That was then,not now. 2 years is a very long time. Tho its a 20,/80 thing. Most are refurbished to toks standard. NL1960: |
It takes a woman with a vewi good heart not to derail.ive not met with any gal that is not naking out.ive not met.for the last 2years I've not naked.. I recently met a gal in ss3 and I'm so happy,tho she no get phone,a virgin,but I'm still using 1 eye to look at her.if she come get phone,e don be . |
Before you take the car to quacks,when u buy the new engine or b4 u buy the new engine. Forget bench test bullshit, tell the seller to open the spark plug,he should bring 1 spark plug out and u inspect,inspect the exhaust holes if they are dirty black or tan brown. Tan brown good sign,dirty black,burning oil..make dem no go sell dead engine give u.ladipo boys are evil.im talking to u corolla bank type users. Don't rush to mount engine ,do engine flush first be4 mounting toks and change all plugs first. Keep the follow come at home. Remember a toks engine and not changed engine oil is almost the same. Sludged down engines that won't show on dipstick at cold test.thats a babanla dead engine |
Dancing time Happy time Happy time Dancing time She dey pile up both infections with billings. Are you ready |
Hiv loading |
U no see olosho signs b4 u marry am Mugu She go turn u to complete mumu |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 186 pages)