Romance › Re: List Of Things A Girl Will Stop Doing When She Become A Woman By Man Of List by 2dice(m): 9:41am On Apr 15, 2015 |
Shey i go carry last faa ! Never ok 12 NB: the moniker with the '50th Ok' shall get one Guguru from me |
|
Romance › Re: Is It Normal For Your Friend To Collect Your Bf Or Gf Bbm Pin? by 2dice(m): 7:30am On Apr 15, 2015 |
Why not wah are you scared of |
Romance › Re: Ladies/guys Tell Us Your Dream Job For Your Partner. by 2dice(m): 12:22am On Apr 15, 2015 |
Oohga oo all the ladies are running for "UNDERTAKERS"  |
Romance › Re: I Am In PAIN Emotionally by 2dice(m): 12:03am On Apr 15, 2015 |
See as she is using your love to do Kite... She knows your weakness and she is using that on U ... Op you na Backup Bf...the love she got for you na Injury time e dey Flee Flee Flee my friend |
Music/Radio › Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by 2dice(op): 11:48pm On Apr 14, 2015 |
|
Music/Radio › Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by 2dice(op): 11:37pm On Apr 14, 2015 |
ronald4lif: First you brother-zoned me, now you wan take style make me your Igbo translator. Abeg make we dey fear God ohh.  cheii so na so she dey do? |
Music/Radio › Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by 2dice(op): 11:36pm On Apr 14, 2015 |
lagmostkuit: I didn't oh!
We're all stweepid.. both d person wey sing am and me sef wey listen. 
Downloading no be my problem! it was alll for fun..i dey reason how many Igbo go don enter Dere skull when recording the shii |
Romance › Re: Is It Possible To Fall In Love With Someone You've Not Met Before? by 2dice(m): 11:34pm On Apr 14, 2015 |
It is before love is Blind Now LOVE don restrategies The n!GGa doesn't look face diss days. |
Music/Radio › Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by 2dice(op): 11:25pm On Apr 14, 2015 |
lagmostkuit: She asked if I was okay  lolss hope you didn't miss the diss he gave you for downloading the song @ the end  |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by 2dice(m): 11:18pm On Apr 14, 2015 |
godoluwa: lolz, no mind me bro. how was yor game tho |
Music/Radio › Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by 2dice(op): 11:17pm On Apr 14, 2015 |
lagmostkuit: Yeah, I was laughing so hard dat my mum had 2 ask me "bia chioma isi odikwa gi mma?"
If u knw understand dat part, refer it to ronald4lif  tell me joor |
Music/Radio › Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by 2dice(op): 11:07pm On Apr 14, 2015 |
lagmostkuit: Iyaf download it!
I woke up in a new danfo!  hope you enjoyed it tho |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by 2dice(m): 10:59pm On Apr 14, 2015 |
godoluwa: na dis same monicker i dey use everywhere i go just lyk MTN. actually i no dey post 4 dat thread but I love da place. i used to gat inspired each time i visit da thread lol you say i dey patronize am sef? How i take dey do am? |
Romance › Re: ★For fun★ How Do U Say "I Love You" In Your Dialect? by 2dice(m): 10:49pm On Apr 14, 2015 |
Lala247: Lol i know right hmnn as time goes on you will be teaching me German.. How about tht |
Romance › Re: Photo:Check Out this Nairalander guy wearing Make-up by 2dice(m): 10:46pm On Apr 14, 2015 |
lagmostkuit: I don trip tire 
The guy swag no be here oh!  as in e no need pay bride price naaa.. |
Music/Radio › Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by 2dice(op): 10:44pm On Apr 14, 2015 |
lagmostkuit: Download link.. hmnn bae just type "Tha suspect danfo" on Google |
Romance › Re: ★For fun★ How Do U Say "I Love You" In Your Dialect? by 2dice(m): 10:39pm On Apr 14, 2015 |
Lala247: I go nigeria often i gt family there lol my nan dont speak english well so she communicate in igbo n my dads side r yoru that good marry a Hausa guy and your offspring shall be certified WAZOBIA.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by 2dice(m): 10:27pm On Apr 14, 2015 |
godoluwa: eva since u start to dey patronize romancelander 3much, i noticed sey u game start 2 get kleg. wishing u best luck next time. in other news, am off to romancelander & hope 2 c u there lol tht my crib since day one bro check my thread my picks no dey get kleg na AGBANI DEREGO.. So what yur other moniker ..? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romancelanders Voice Note Thread 2015 by 2dice(m): 10:12pm On Apr 14, 2015 |
|
Romance › Re: ★For fun★ How Do U Say "I Love You" In Your Dialect? by 2dice(m): 10:08pm On Apr 14, 2015 |
Lala247: Lol y not hmnn maybe in China tho.. And how did stillll speak the 9ja dialect? |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by 2dice(m): 10:04pm On Apr 14, 2015 |
kingofcasting: CASTED INTO THE STINKING SEWAGE OF CLUELESSNESS bruv wassup come see as i dey holla referee for just one card |
Romance › Re: Photo:Check Out this Nairalander guy wearing Make-up by 2dice(m): 9:37pm On Apr 14, 2015 |
KingTom: Guy make that girl no hear o  lol she no be human being ni |
Romance › Re: ★For fun★ How Do U Say "I Love You" In Your Dialect? by 2dice(m): 9:24pm On Apr 14, 2015 |
Lala247: Just english. A bit of yoruba n igbo cool.. I envy That about you.. Person no go fit sell your type |
Romance › Re: ★For fun★ How Do U Say "I Love You" In Your Dialect? by 2dice(m): 9:19pm On Apr 14, 2015 |
Lala247: Lol im not rlly enjoying .. Mayb try somewher else  lol see her head like donot  btw which lang. are you good @ apart German |
Music/Radio › Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by 2dice(op): 9:16pm On Apr 14, 2015 |
stephenqueen: Kingtom I don tell u say music no be ur way,make una go dey sell film for alaba  bro your verse dey make sense you cud be a very song writer maybe if you practice |
Romance › Re: Photo:Check Out this Nairalander guy wearing Make-up by 2dice(m): 9:14pm On Apr 14, 2015 |
KingTom: No be ggrin be that?  i fink her identical twin aaah swear she make Brain like this |
Music/Radio › Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by 2dice(op): 9:12pm On Apr 14, 2015 |
stephenqueen: As you all know that I rep the ibile united...so I wanna drop one of YBNL rising star chinko ekun,i love the guy die ...I wanna drop one of his verse in his song emi nare
Am married to the game Mo ti kuro ni bachelor Non stop gratitude Chinko ekun sha ma ba ishe lo Eyin te n te ike ejo e sha ma sha ise lo Eyin efiko igi iwe e sha ma la ishe lo Oluwa I want to make my pay Ki ge irun n Nigeria, ki n lo yo shaping ni spain Ijinle owo, owo ti ko ni sa pada Ki n f’oso ni Amsterdam ki n sa si okun ni Canada osheey U don Hustle Respect nd loyality Badoo and Reminisce .. |
Music/Radio › Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by 2dice(op): 8:52pm On Apr 14, 2015 |
sinaj: i dnt do naija rap i prefer American hip hop rap 
my fav. love rap is Future's- Turn on the light  ' I heard she got a pretty face and stand up like a stallion
I heard that she a precious jewel, you treat her to medallions
I wanna be the one to find out if I go to prowlin
And if I get the number, you know I can't wait to dial it
And if we get together, girl, you know we gon be wylin'  And when we get together we make magic and it's ours"  ooh that Guy that has Donjazzy kinda of voice me likey is song with Kanye west.. The song was their celebrities gf/wife respectively |
Music/Radio › Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by 2dice(op): 8:48pm On Apr 14, 2015 |
lordhugo: As for a bar i love!
Erigga- We go pack come your compound like say your sister wan marry
Erigga- I am so guguru, other rappers soft like pop-corn.
Erigga- Money be like eba, e no de hard me make
Erigga- The best to cross the SK na to parcel am Screw am fo amp when no de work Make driver handle am Cos that 50k market when you de see so Fit give you 200k inless than a week yo
-WarriMan chaii Erigga eyaff killy person |
Music/Radio › Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by 2dice(op): 8:45pm On Apr 14, 2015 |
lordhugo: I woke up i a new danfo!  I go use dis one sleep tonight after i take my last toke.
#modified. Jesu!!! see curse for ending  oga na that ending na him be the Koko..the dude dey para full time no be jyoke oo |
Romance › Re: ★For fun★ How Do U Say "I Love You" In Your Dialect? by 2dice(m): 8:43pm On Apr 14, 2015 |
Lala247: Look go to the point what do u want lol..ok bae what can you offer ? |