2million1's Posts
Nairaland Forum › 2million1's Profile › 2million1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
Wot is it wit our Gov. And sickness or death...wish him quick recovry sha |
Recharge sef 2 big...4 my area na indomie dem d ask 4 |
Still waiting for that day GEJ will cry because B/H killed school children |
lucenzo all d way |
mehn!...itz 12am already |
Redmosquito: 2 each day2 each day times 365days. Ur bodi go just turn to packs |
onila: yr feeling like whatonila! onila!!...u don finaly show |
caseless: now i knw why i was banned for sending comment from my BB PORSCHE(no ban requested by this post anyway)chai |
Redmosquito: I sha no say na two I countlol...no wori we fit manage am |
Redmosquito: I have 2, is that enough to get me nominated ?2...as in wen ur belle divide afta u don eat ova belleful? |
sexkillz: [color=#000030]unto the next one. . .lol...6 packs kwa! |
Sweetlemon: kandii talked me into this thing and I was like, well not a bad idea I can never tell who will discover me here and give me some modelling jobs.wot exactly did oga seun say?, cuz i didn't c d post |
abeg na wen tribunal d open? |
lat4real: When there is contest btw two or more people, then it becomes politics.imagine jega speakin on nta and says he voted for gej, u'll be the first to cry foul |
Eze Promoe: Come on, dude. This is romance not politics! Imagine Charlyboy of Nigerian Idol voting a contestant, if that contestant happens to win, even if conducted fairly, what will be impression created?help me tell him o |
Sweetlemon: Dear, pls just drop it. For their own reasons People wanted Achuckwunet to win. Let her win. It's okgurl no cry again...u r indeed a queen in our heartz |
Redmosquito: WHY MUST U GUYS BE LIKE DIS?!be lyk how?...eh!...imagine Jega voting for GEJ |
caseless: No,sholly, u can't stray or divert at this point in time. Do u want all ur effort to drain down to zero? Com'on....u've painted a bigger picture, dont resize it now. Ur gallantry is noted, so remain steadfast. Legit1 gave me some reasons which i think were ok and i tilted towards sweetlemon, jst as i was about making that choice, then u came with ur political blitz....i succumbed and joined ur camp..... Why the sudden change of mind? Dont let ESSAYMODELLA's boat to capsize now, push it to stay afloat like u've been doing..................na pdp tinz o |
pls how can i close a thread i created |
Dis Guy: most of these NANS, AASU are they still studying or this is their full time job?i wonder o... |
idupaul: Anoda dumb African Regime ... The bird was obviously tagged to track bird migration .. Why would a spy bird bear and Isreali agency name tag if its actually on espionage and what is even there to spy in Sudan that drones and satellites won't doi wonder o...sudan's just looking for who to heap their fustrations on |
nikkyshyne: If I had contested, I would have beaten sweetlemonade and achuks hands down. There wouldn't have been a need for all these confusion.lol...wer dey pix u want use contest? |
Dat morrin as I wan baffna so I dey put ear for disbabe music, Omawunmi, dat song wey she sing say, ‘If you ask me, na who I go ask?’ My madam don comot tey teyand I know say before shego come back e go still tey, so I say before I baff make I carry my body goupstairs for her and ogaroom. E get one fine white trouser wey she buy and Ibe one go taste am because I hear say person yansh dey come out well well for white trouser especially if you no wear pant or you wear g-string. Before Igo continue my tori make I talk about my madam andoga dem. My Madam: She no too good, she no too bad. Sometimes when I go market come back late, she no go even send me. She go just talk say, “Ehen, I know you went to see your boyfriend. Thank God you didn’t stay too long. Now hurryinto the kitchen, my babywould soon be back.” And sometimes when I wash clothes and the tingstill get small stain, she go talk say, “You are too dirty Mary, sometimes I wonder if your undies areeven clean”; and theannoying ting be say na infront of oga she go shout the whole ting so tey my oga come dey lookme one kain. My Oga: He no too good,he no too bad. Na to dey blow grammer up and down like say im be professor,but I hear say im no even finish unifersity say as im papa die, d guyjus use im papa money push im business so tey the business come grow yakata, now my oga na big man. The man no deyeye me o, najus jeje all of us be for house. Myself: Eferibodi know say I be cool babe. I no dey likewahala, na only to dey wish say one day Igo belike my madam. I go get housemaid full ground. One go dey wash my clothes, another one go dey iron my clothes, another one go dey cook my food and the lastone go dey go market, abi wetin man pickin want againfor this world? So make I continue my tori. As I enter dem madam room, I jus go straight to the wardrobe because I no wan waste time. I rush comot my wrapper, come wear the trouser. Omo men, if you see as theting fine for mybody ehn, you go wan tief me! Na as I dey comot thetrouser na im Ihear person dey come the room side. Omo, see as I dive enter the wardrobe, even Jackie Chan for giveme award. Thedoor open and as Ihear my oga voicedey talk with im phone, ebe like saydem pour cold water for my body, wetinI go talk say I dey do for dia room? “Yes, it’s fine. I was thinking we could go for that art exhibition takingplace at the art gallery.” I no know wetin the pesin reply ambut I hear as im laff. “No, Tunde. I am married and you know I wouldn’t stray. If you bring that lady over to the exhibition, I may persuade wifey to come with me and that could be quite unpleasant for the lady and yourself. Quit trying to make me fall man, I wouldn’t do anything to hurt my wife. Look I’m going to putyou on the speakerbecause I want to take off my clothes” Chei, Oga abeg no comot your cloth, abeg! God where you dey? But e be like say even God dey use me play as my oga comot im cloth finish come evenmess on top. “You are crazy men! Whywould youfart like that with me on speaker?”Thevoice from the phone ask my oga. “Really, that’s a ridiculous question. I cando whatever I want in my house. Moreover I amalone.” Abeg Oga you no dey alone o, no mess again abeg. Kai! The mess smell no be small. Shey na de food wey I dey cookdey make oga messsmell like this? “Hey man, I’ve got to go.I want to have my bath and freshen up before wifey comes home. We’ll talk later.” My oga cut the call come enter bathroom. I managecome outside as I say make I look for my wrapper wey I throw inside wardrobe wen oga dey come, na im one big abarra land for my back. “So this is what you and my husband do, when I am not around?!” All my body shock and piss nearly comot as I binhear madam voice for my back. Una don forget say I no wear pant and my yansh jus chook outside as I bin wan bend down carry my wrapper. As I turn face madam, I jus weak because I know no how I wan take talk am? |
Dat morrin as I wan baffna so I dey put ear for disbabe music, Omawunmi, dat song wey she sing say, ‘If you ask me, na who I go ask?’ My madam don comot tey teyand I know say before shego come back e go still tey, so I say before I baff make I carry my body goupstairs for her and ogaroom. E get one fine white trouser wey she buy and Ibe one go taste am because I hear say person yansh dey come out well well for white trouser especially if you no wear pant or you wear g-string. Before Igo continue my tori make I talk about my madam andoga dem. My Madam: She no too good, she no too bad. Sometimes when I go market come back late, she no go even send me. She go just talk say, “Ehen, I know you went to see your boyfriend. Thank God you didn’t stay too long. Now hurryinto the kitchen, my babywould soon be back.” And sometimes when I wash clothes and the tingstill get small stain, she go talk say, “You are too dirty Mary, sometimes I wonder if your undies areeven clean”; and theannoying ting be say na infront of oga she go shout the whole ting so tey my oga come dey lookme one kain. My Oga: He no too good,he no too bad. Na to dey blow grammer up and down like say im be professor,but I hear say im no even finish unifersity say as im papa die, d guyjus use im papa money push im business so tey the business come grow yakata, now my oga na big man. The man no deyeye me o, najus jeje all of us be for house. Myself: Eferibodi know say I be cool babe. I no dey likewahala, na only to dey wish say one day Igo belike my madam. I go get housemaid full ground. One go dey wash my clothes, another one go dey iron my clothes, another one go dey cook my food and the lastone go dey go market, abi wetin man pickin want againfor this world? So make I continue my tori. As I enter dem madam room, I jus go straight to the wardrobe because I no wan waste time. I rush comot my wrapper, come wear the trouser. Omo men, if you see as theting fine for mybody ehn, you go wan tief me! Na as I dey comot thetrouser na im Ihear person dey come the room side. Omo, see as I dive enter the wardrobe, even Jackie Chan for giveme award. Thedoor open and as Ihear my oga voicedey talk with im phone, ebe like saydem pour cold water for my body, wetinI go talk say I dey do for dia room? “Yes, it’s fine. I was thinking we could go for that art exhibition takingplace at the art gallery.” I no know wetin the pesin reply ambut I hear as im laff. “No, Tunde. I am married and you know I wouldn’t stray. If you bring that lady over to the exhibition, I may persuade wifey to come with me and that could be quite unpleasant for the lady and yourself. Quit trying to make me fall man, I wouldn’t do anything to hurt my wife. Look I’m going to putyou on the speakerbecause I want to take off my clothes” Chei, Oga abeg no comot your cloth, abeg! God where you dey? But e be like say even God dey use me play as my oga comot im cloth finish come evenmess on top. “You are crazy men! Whywould youfart like that with me on speaker?”Thevoice from the phone ask my oga. “Really, that’s a ridiculous question. I cando whatever I want in my house. Moreover I amalone.” Abeg Oga you no dey alone o, no mess again abeg. Kai! The mess smell no be small. Shey na de food wey I dey cookdey make oga messsmell like this? “Hey man, I’ve got to go.I want to have my bath and freshen up before wifey comes home. We’ll talk later.” My oga cut the call come enter bathroom. I managecome outside as I say make I look for my wrapper wey I throw inside wardrobe wen oga dey come, na im one big abarra land for my back. “So this is what you and my husband do, when I am not around?!” All my body shock and piss nearly comot as I binhear madam voice for my back. Una don forget say I no wear pant and my yansh jus chook outside as I bin wan bend down carry my wrapper. As I turn face madam, I jus weak because I know no how I wan take talk am. Make una helep |
hmm...looks lyk am gonna do tumbooo tumbooo...ok here we go....bla bla bla bla...kai...**xo confuse....c pics again n again n again**...ok the lot falls on SWEETLEMON |
ItsModella: https://www.nairaland.com/2%20milliontanx dawling 4 ya nomination....you must win miss Nairaland 2012 in Jesus name!!! |
https://www.nairaland.com/last apostle |
demelza: Welll....If I had a Jayz in my life that can buy me an island costing $20million for my birthday, I would not think twice about buying him this.lol...gals r vexing o |
ademiller: dats 5 words oh.sori my fingas too fast |
Ileke-IdI:cuz the insults n yarbin she recieved overwhelmed her n she got so angry n pulled out |
Oahray: and you badly wanna be a part of it.yes oga i hear u |


