2sleek2NV's Posts
Nairaland Forum › 2sleek2NV's Profile › 2sleek2NV's Posts
dem don dey waste time. game go end 1-0 |
nigeria no sani wetin dem dey call touch andd follow ball? too much touch 4 evry ball |
my bro talk am say isaac promise no get luck as capt. anoda pure water session counter attack go out do us |
y did nsofor pass dat ball to the argie keeper |
messi runs, di-maria scores GOAL where our defenders go |
nice shot messi GREAT save vansekin |
them don go read d game come out ot d argies are out full blast |
wat are d subs we shld be expectin in d 2nd half second half has started |
come o wat is messi feelin like sef, @ d end of first half, i c some naija guys tryin to appease him 4 an offence commited against him which i dint c,him dey push their hand commot. osaze came to lead them away. so where those d unity in olympics come in |
ok i pray d 1st half ends in zeros so we can re-strategise osaze dey try do too much skills\nsofor is on n off. our defence has been playin to d GP. i pray messi is messed up today it has been a clean 1st half wen it comes to fouls committed nice short frm di-maria |
engineerd:eye dey pain u or u r not a nigerian? he was born in uzbekistan abi na whre sef. i think his mum is russian n dad frm EDO so solve d equation. its very hot there i see on argetine player dey sweat b4 d mmatch start. c all of dem dey drink water o boy we just missed dat goal ooo |
nice combination by our boys. |
d argentines weent 4 diving lessons before comin here. our defence had beta watch it o |
i tink we are now building in confidence |
y osaze dey loose balls like this |
i no like dis SOLOMON OKORONKWO guy at all, his red boot is even more annoying |
ok now dis is wat i cal maximum fear factor. una c D MARIA run, requelme na free kick baba o |
nice run messi. d nigerian defense looks suspect o, i dey fear |
we are on d way |
35MINS TO GO NIGERIAN TIME, |
When many guys kiss and lick the private part of womenit is called NKWOBI,PEPPER SOUP etc GOD 4BID i no fit |
littlestan:nice 1 bro but if d leg clean,i go kiss am o |
i heard samuel L jackson had an accicdent recently, |
[/quote]What are your romantic ways?[quote]it includes: wearing ANKO (same dress/attire) anywhere we go as a couple drive out to c frnds wen d man is free giggle togeda while watchin tv When it comes to being there in the long haul, no matter what " in sickness and in health, in happiness and in sadness" and the whole 9 yards we are always down for that.even 4 olympics, u go c say na africans dey win long distance races like 15000m just to show we can last longer in marriage but westerners win 100metres dash signifies y they have more divorce cases [sub]na examples i giv b4 pple crucify me o[/sub] |
i don chop dove o |
does antone knw anything bout CONTACT SOLUTION, i was invited 4 an interview. neva heard of the company n cant remember applyin |
i wish d guy well. We all have our opinion n freedom of speech but pls we shld try not to judge o cos we no b God |
effry bodi just dey say congrat congrats. them no call us 4 weddin,them no call us 4 naming. we dey vex seun, do sumtin. sanction them or make dem send us virtual rice n drinks pple,make una dey info us before wedding n naming if una find una heartrob on NL. make e no b lyk say i dey vex. Congrats o |
we all knw notin wil come out frm d arrest so make we all rest. all na IGG :"Initial Gra Gra" |
This was an argument @ work today. As a married man, wat are d chores u can assist ur wife wit @ home not minding if she is ill or not will u assist in washin the clothes? Cookin? washin or changin daipers. wat do u guys think |
woman neva cry 4 me b4 o |
??