Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,944 members, 7,817,775 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 07:19 PM

Italian Trio Up For Grabs. - Romance (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Italian Trio Up For Grabs. (4176 Views)

Man Grabs Lady's Chest, Reveals To Continue Sleeping With Different Women. Photo / 18-Year-Old Italian Model Auctions Her Virginity To Buy Her Parents A House / Nigerian Ladies Married To Italian Men & They Are Happy (Photos) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Italian Trio Up For Grabs. by Martin0(m): 9:05pm On Nov 03, 2017
lefulefu:
learner kecheesy ...with all those heavy yansh togolese and ivorien babes wey u sample wen u travel for yondercheesy.....hian! cheesy

My oga sirgrin
You boy is loyal oooogrin
Me never reach to dey sample & even dey look yansh self not to talk of even dey mingle with foreign babes gringrin

I still dey suck breast ooogringrin
Re: Italian Trio Up For Grabs. by Martin0(m): 9:18pm On Nov 03, 2017
shaybebaby:
E dey run belle ooo..
Hian na wa for u ooogringrin
Re: Italian Trio Up For Grabs. by Martin0(m): 9:22pm On Nov 03, 2017
lefulefu:
dem dey say dat to discourage us into liking sweet tinzscheesy

U be nor dey do me like diz ooogringrin
Tell me weitin u like in her naugringrin
Whick kin shakara be diz selfgrin
Shay shay (shaybbaby)abeg come ooo,weitin lefulefu like in u or on ugringrin
Re: Italian Trio Up For Grabs. by shaybebaby(f): 10:58pm On Nov 03, 2017
Martin0:


Hahaaah shay shay,u ve killed me.(Water please)

Now I like that part when he came home with his lover(the girl)only for him to discover his room don dey well organised,jeezz his friend fuckup,I wanted to see what will be d reaction of the girl.grin

Well na movie sha...
Ed murphy my real guy..gringrin
You seen his stand up? grin
Re: Italian Trio Up For Grabs. by Martin0(m): 11:07pm On Nov 03, 2017
shaybebaby:
You seen his stand up? grin
gringringrin u eh Leav me alone jaregrin
Re: Italian Trio Up For Grabs. by Martin0(m): 11:09pm On Nov 03, 2017
shaybebaby:

You seen his stand up? grin

Tell megrin what d secret behind?grin
I dey wonder why lefulefu con dey like u like diz ooo,he wisper into my ear's saying ,you ve small ukwugrin
Is that true

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Indomie Generation Pls Don't Open (pic) / Igbo Girls So Often In Beauty Pageant..are Igbo Girls The Most Beautiful? / "I Don't Double Date" - The Lie Behind It

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.