Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,286 members, 7,957,739 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 06:41 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / The Beer Parlour (44445 Views)
Romantic Pub Section For London/UK Heads - Free Pint Of Beer For Everyone / Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) / Dave2's Mahjong Parlour with his Buddies! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (35) (Reply) (Go Down)
Re: The Beer Parlour by daylae(m): 10:57pm On Feb 13, 2010 |
If na your husband you find come hia,go meet am and just carry una sef go settle for house. I beg who get this BRT bus o! Con take am away for hia o! Ehen. |
Re: The Beer Parlour by oge4real(f): 11:02pm On Feb 13, 2010 |
^^^Thank God you don expose yaself. You go leave #500 as chop money and come here they declare drink like big man. |
Re: The Beer Parlour by Nobody: 11:10pm On Feb 13, 2010 |
Oge see this bar na big executive bar o no be for small boys atall the owner self na acting minister presently abi u no see the kind luxury cars wey we pack for outside? So anybody wey u see for here abeg respect am meanwhile come sit on top my legs make we gist |
Re: The Beer Parlour by daylae(m): 11:27pm On Feb 13, 2010 |
Chief adolfe, abeg let this faily use motor go in peace go meet her children. Our taste pass this overload now! |
Re: The Beer Parlour by oge4real(f): 11:57pm On Feb 13, 2010 |
@daylae, Why you no go call me overload? when ogogoro don finish the whole essentials commot from ya body? @adolfe mustache, Luxury cars ko, molue bus ni! If i sidon for that ya chicken sticks wey u call legs, surely they will scatter! |
Re: The Beer Parlour by daylae(m): 1:01pm On Feb 14, 2010 |
@kpolli u don come back from abuja? I just say make i say hello before i go church,i no they drink on sunday, but since be say light dey,help me iirrange two bottle of star for freezer i beg,i go drop by later. |
Re: The Beer Parlour by Nobody: 1:26pm On Feb 14, 2010 |
Na wa for this valentine oo! i no get babe to follow do val,sikira wey been promise me call me this mornin say her mama get malaria,i know say na lie she dey talk.anyway,make i take star take make myself happy.today must pass and tomorrow is another day.abeg make una giv me cold star make i take cool myself.valentine ko ,valentine nii |
Re: The Beer Parlour by hatch: 1:43pm On Feb 14, 2010 |
I thank God for today,but the babes wey i see everywhere na so so red dress or red top them be all wear. Infact i almost go meet my pastor to tell am say i dey suspect sey rapture don dey near.Na him i remember say today na Feb 14. AKA Abeg, be careful about what you sow pleasse,because whether you like am or not you will reap after 9 months if you are not careful. By the way is it too early to be drinking this hot afternoon. |
Re: The Beer Parlour by daylae(m): 1:59pm On Feb 14, 2010 |
Maybe den be member of gurumaraji fellowship. |
Re: The Beer Parlour by kay9(m): 4:27pm On Feb 14, 2010 |
me i no send red dress o, hic, it
|
Re: The Beer Parlour by hatch: 7:10pm On Feb 14, 2010 |
guy keep the sabbath day holy abeg abstain from sunday sunday drinking. Infact i suggest we pass a resolution to be having fellowship in this beer parlor every sunday evening |
Re: The Beer Parlour by ayettymama(f): 7:16pm On Feb 14, 2010 |
bartender ill have a cosmopolitan on the rocks *scans the place for booriful men* |
Re: The Beer Parlour by waleski(m): 7:19pm On Feb 14, 2010 |
Fellowship my throat on a sunday evening dis guy na comedian abeg dey tel u jokes as we dey drink where my peppersoup na i dey vex oh 2morrow na start of hussling again |
Re: The Beer Parlour by Nobody: 8:16pm On Feb 14, 2010 |
Na wa o.i happy as this valentine don finally pass go make i for hear word.at least nobody disturb me for gift or unnecessary attention.make i go sleep for house.work dey tomorrow.abeg make una giv me one star for the road |
Re: The Beer Parlour by hatch: 10:08am On Feb 15, 2010 |
Welcome to the begining of a new hustling week May pepper rest and may kpolli return back to his special duties in the beer palour. |
Re: The Beer Parlour by Nobody: 12:03pm On Feb 15, 2010 |
Now wey FALANTINE don pass where my guyz dey? Dem talk say AIDS IS REAL, ZIP UP!! but what about some of us wey our ZIP don spoil? YETUNDE self fit testify say my own ZIP dey stuck |
Re: The Beer Parlour by meexteriox(m): 12:24pm On Feb 15, 2010 |
Today good ooooooo Abeg, Barman furnish my life with one frozen Harp, i need am |
Re: The Beer Parlour by milkan05(m): 12:27pm On Feb 15, 2010 |
am back in here werin dey apun? peeps hw una valentine? |
Re: The Beer Parlour by meexteriox(m): 12:52pm On Feb 15, 2010 |
As i sit down with my chill Harp, i start to reminisce on why beer is better than a woman, especially after Valentine yesterday. Before i go on, pls Barman replace, You can enjoy a beer all month. Beer stains wash out. You don't have to wine and dine a beer. Your beer will always wait patiently for you in the car. When beer goes flat you just toss it out. Beer is never late. Hangovers go away. A beer doesn't get jealous when you grab another beer. Beer labels come off without a fight. When you go to a bar, you know you can always pick up a beer. Beer never has a headache. After you have a beer, the bottle is still worth a dime. A beer won't get upset if you come home with beer on your breath. If you pour a beer right, you will always get good head. You can have more than one beer a night and not feel guilty. A beer always goes down easy. You can share a beer with your friends. You always know you are the first one to pop a beer. A beer is always wet. Beer doesn't demand equality. |
Re: The Beer Parlour by ayettymama(f): 12:55pm On Feb 15, 2010 |
adolfe bad: ehn 1 Like |
Re: The Beer Parlour by Dimka76(m): 1:06pm On Feb 15, 2010 |
Any cigar here? And lighter! (Hic) Give everybody a beer on me. Na only beer I go pay for o. All those girls wey dey drink malt go pay for their own. Hey my wallet? walestar dey here? My key! YEEEEEEEEEEEEEEEEEEE |
Re: The Beer Parlour by meexteriox(m): 1:13pm On Feb 15, 2010 |
No shake the table naa, if u don dey, go house |
Re: The Beer Parlour by sexybabes(f): 1:16pm On Feb 15, 2010 |
Barman, can i have a glass of red wine plz? **hope it wont do anything im still on duty** |
Re: The Beer Parlour by Nobody: 1:17pm On Feb 15, 2010 |
YETTY wetin be ehn? Abeg come here jor lets get comfortably drunk together! |
Re: The Beer Parlour by ayettymama(f): 1:19pm On Feb 15, 2010 |
^^ i dont think so! Dimka 76: loooooooooooool has it been stolen or did u 'forget' it at home?? |
Re: The Beer Parlour by Nobody: 1:28pm On Feb 15, 2010 |
Yetty why not? In life you get drunk a lot ~you get drunk on love, on friendship, on food, on feelings ~special unique heavenly feelings so why not WONDER about what u'l easily WANDER about when you ~get drunk with me |
Re: The Beer Parlour by Nobody: 1:32pm On Feb 15, 2010 |
SEXY BABEZ you can take some milk afterwards pls i don't want u throwing up on ur boss! |
Re: The Beer Parlour by sexybabes(f): 1:34pm On Feb 15, 2010 |
Thnx 4 d advise now, wil definitely try it . . . |
Re: The Beer Parlour by marocguy(m): 1:35pm On Feb 15, 2010 |
Ehhn ~coughs~ does someone knw whether kpoli is thru at d acting federal executive council. I want to knw whether he wud agree 2 appoint me as acting P.A to him as he's d acting minister of special duties to the acting president featuring in a dramaful nigeria. And please i hope now he becomes very influential,he wont close this bar and build a hotel on this land. I just hope~coughs~ pls barman get me one bottle of gulder let me rush over it b4 my lunchbreak's thru. Take ur =N=200. |
Re: The Beer Parlour by sexybabes(f): 1:37pm On Feb 15, 2010 |
Sori o. . . He prefer his P.A b a lady. . . |
Re: The Beer Parlour by Nobody: 1:39pm On Feb 15, 2010 |
I know some really soothing wine u can also experiment on feel free to check back here afterwork |
Re: The Beer Parlour by milkan05(m): 1:40pm On Feb 15, 2010 |
can I get Kaserpeko? |
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (35) (Reply)
Miss Nairaland 2015 Interview (day 4) / Where To Meet Matured Ladies! / The Wooing Challenge Season Vii - Ladies Pick Your Men!!!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |