Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,426 members, 7,853,848 topics. Date: Saturday, 08 June 2024 at 06:11 AM

Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) - Forum Games (67) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (58572 Views)

Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (64) (65) (66) (67) (68) (69) (70) ... (100) (Go Down)

Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by bibs(f): 9:01pm On Jul 06, 2010
Taxi wey get am por levels be dat
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 10:39pm On Jul 06, 2010
dat na wetin?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by bibs(f): 10:54pm On Jul 06, 2010
wetin dey reign for town
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 10:56pm On Jul 06, 2010
town dey dry jare, wat abt ur side
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by bibs(f): 11:08pm On Jul 06, 2010
side dey try cooperate
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Akanella: 11:35pm On Jul 06, 2010
corperate with who tongue
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Akanella: 11:35pm On Jul 06, 2010
corperate with who tongue
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by bibs(f): 12:01am On Jul 07, 2010
who be the person wey wan jolly wit me
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 2:47pm On Jul 07, 2010
me i full ground for u. oya naw make we start
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by bibs(f): 4:13pm On Jul 07, 2010
start with mek u tell me how u dey parole
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 7:04pm On Jul 07, 2010
parole no get officer
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 8:21pm On Jul 07, 2010
Officer come arrest this person wey post b4 me
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 10:05pm On Jul 07, 2010
me i no like as u dey shakara my amigoz o
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 12:14am On Jul 08, 2010
o no talk d@ kind tin again
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Newest: 5:51pm On Jul 08, 2010
Again u don come here again abi?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by IBOGIRL1: 7:02pm On Jul 08, 2010
Abi sef
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Newest: 8:14pm On Jul 08, 2010
Sef mean watin for real English?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by IBOGIRL1: 9:29pm On Jul 08, 2010
English translation ke. Dat 1 na im ahno no cos no b my pa language.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Newest: 9:43pm On Jul 08, 2010
Language na Language jor!!, u be olodo sef, y u no go fit translate that small tin?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 12:04am On Jul 09, 2010
Tin 4 wia tongue
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 12:50am On Jul 10, 2010
wia u bn de naw, i don look efrywia 4u i no see u. how paroles for jungle?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 11:02pm On Jul 10, 2010
jungle no easy o ma guy. . . . . i don porshu lion tire grin smiley
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 12:13am On Jul 11, 2010
tire don burst as lion de pursue u. hw we go do naw?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by bibs(f): 6:18am On Jul 11, 2010
Naw the nex tin na to whiz
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 9:08am On Jul 11, 2010
whiz na wetin?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by bibs(f): 2:26pm On Jul 11, 2010
Wetin e mean be say make im run for im dear life
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by chamotex(m): 3:37pm On Jul 11, 2010
life too sweet
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 3:58pm On Jul 11, 2010
sweet banana dey hia if u want am grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 4:56pm On Jul 11, 2010
'am' no be pidgin abeg. dat one na hard tin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 1:51pm On Jul 12, 2010
tin wey hard, no fit dissolve for mouth
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by romsky: 3:27pm On Jul 12, 2010
mouth wey don chop plenty yamayama
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 3:30pm On Jul 12, 2010
yamayama, hmmmn u don spoil finish lipsrsealed

(1) (2) (3) ... (64) (65) (66) (67) (68) (69) (70) ... (100)

3words Per Post: Part 2a / Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (latest!) / If You Were Stuck On An Island With

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.