₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,477 members, 8,512,104 topics. Date: Monday, 02 November 2026 at 08:25 PM

Toggle theme

3gpvids's Posts

Nairaland Forum › 3gpvids's Profile › 3gpvids's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 63 pages)

Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by 3gpvids: 8:10pm On Jan 23, 2022
wetin be this nansense dey my front
Phones › Re: The Nokia Thread: 1.4 , 4.2, 5.1 Plus, 5.3, 6.1 Plus, 7.1, 7.2, 7 Plus , 8.3 etc by 3gpvids:
Business › Re: Watch As Man Risks His Life Fixing AC On The Second Floor Of A Building. by 3gpvids: 4:06am On Jan 21, 2022
Better ladder self dem no fit provide...ndi cum and do a job for me
Sports › Re: AFCON 2021: Ivory Coast Vs Algeria (4 - 1) On 20th January 2022 by 3gpvids: 6:24pm On Jan 20, 2022
Pot way hold algeria get 63 padlocks
Sports › Re: AFCON 2021: Ivory Coast Vs Algeria (4 - 1) On 20th January 2022 by 3gpvids: 6:03pm On Jan 20, 2022
I just remember the video way one nigga say the capital of cote d'ivoire na ivory GHOST

Sir was correct
Food › Re: Can You Finish A Full Pack Of Spaghetti In One Sitting? by 3gpvids: 3:08pm On Jan 20, 2022
Abeg make una teach me how to cook spag....i dey always give person anytime e follow for my gifts

make person teach me,make me too dey chop am see
Sports › Re: What's Your Take; Nigeria Vs Guinea-bissau by 3gpvids: 11:07pm On Jan 19, 2022
Sadiq umar should rest abeg
Sports › Re: AFCON 2021: Ghana Vs Comoros (2 - 3) On 18th January 2022 by 3gpvids: 9:44pm On Jan 18, 2022
Ghana don hear am
Crime › Re: Physically Challenged Man Arrested With Fresh Human Head & Hands In Rivers State by 3gpvids: 12:24pm On Jan 18, 2022
DispatcherLagos:
daft idiot. This happened in Port Harcourt, the last time I checked, Port Harcourt is a town in Rivers state which is in South South. They bear Igbo names but are not Igbos. Go to school you refused
Which port harcourt?
Romance › Re: Seven Reasons why you should disconnect yourself from Pornography. by 3gpvids: 12:47am On Jan 17, 2022
Fcck is now a general topic
just imagine fcck ...hian
Romance › Re: Best Ass In Africa Belongs To Corazon Kwamboka by 3gpvids: 11:17pm On Jan 15, 2022
Yansh collector
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by 3gpvids: 7:30pm On Jan 15, 2022
Maguire dey bench,pogba dey holiday,ronaldo dey instagram
man u na cruise
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by 3gpvids: 7:25pm On Jan 15, 2022
Iwobi no fit deceive me never
more game time my yansh
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by 3gpvids: 7:20pm On Jan 15, 2022
Kkk777:
You are sick
Thank you Disease
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by 3gpvids: 7:16pm On Jan 15, 2022
What is supa eagul again
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by 3gpvids: 7:12pm On Jan 15, 2022
Akwa ibom man wey tongue dey bend self wan call radio station to contribute (my ear is tired)

na rain and nepa cause this rubbish
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by 3gpvids: 6:56pm On Jan 15, 2022
Sadiq,okoye and our coach una heads no correct
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by 3gpvids: 6:50pm On Jan 15, 2022
Sadiq umar too dey europe? chineke
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by 3gpvids: 6:42pm On Jan 15, 2022
Nepa don obey rain
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by 3gpvids: 6:39pm On Jan 15, 2022
Musa the iron bender
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by 3gpvids: 6:29pm On Jan 15, 2022
Penelty
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by 3gpvids: 6:24pm On Jan 15, 2022
Iwobi don turn farmer
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by 3gpvids: 6:07pm On Jan 15, 2022
Iwobi? thunder fire stanley
Goal!!!
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by 3gpvids: 5:47pm On Jan 15, 2022
Ya papa owerri
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by 3gpvids: 5:45pm On Jan 15, 2022
VAR
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by 3gpvids: 5:42pm On Jan 15, 2022
Aribo leave the ball o
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by 3gpvids: 5:32pm On Jan 15, 2022
Newcastle leading 1 nil
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by 3gpvids: 5:30pm On Jan 15, 2022
Omeruo and wrong pass
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by 3gpvids: 5:04pm On Jan 15, 2022
Win or lose
digging sure 2nite
Sports › Re: AFCON 2021: Gabon Vs Ghana (1 - 1) On 14th January 2022 by 3gpvids: 10:25pm On Jan 14, 2022
Teteh the boxer... charlie

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 63 pages)