₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,240 members, 8,420,931 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 02:26 PM

Toggle theme

3gpvids's Posts

Nairaland Forum3gpvids's Profile3gpvids's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 63 pages)

PoliticsRe: Countries Complaining About Nigeria’s Multiple Foreign Exchange Rates – Iweala by 3gpvids: 2:36am On Mar 16, 2021
Madam leave nigeria,naira self kuku no get value

one dustbin for london equal two factories for naija
PhonesRe: Nokia 2.4 (brand New) For ₦55,500 by 3gpvids: 2:24am On Mar 16, 2021
I no get money o how i go do
PoliticsRe: How Shehu Sani Hurriedly Returned Alleged $25k Proceeds Of Extortion – Witness by 3gpvids: 2:21am On Mar 16, 2021
But judges too dey see money o
no wonder dem no want autonomy choi!
CrimeRe: How Herdsmen Destroyed My Crops On 6 Hectares Of Land Ft by 3gpvids: 2:17am On Mar 16, 2021
I for say make you write to the IGP but as na cow matter na,the man go sigh and troway the letter


watermelon way be good business.....is a wa o
PoliticsRe: Order Sharia States To Refund VAT Generated From Alcohol, Activist Tells by 3gpvids: 2:06am On Mar 16, 2021
You no dey drink alcohol but you dey sniff soakaway


wonderful madness
PoliticsRe: Kwara Teachers Recruitment: 5 Arrested Over Fake Results, Others Flee by 3gpvids: 2:01am On Mar 16, 2021
Bandits don pursue farmers enter classroom issokay
FamilyRe: 5 Years After Divorce, Woman Returns To Ex-husband's House To Beat Up New Wife by 3gpvids: 1:58am On Mar 16, 2021
No money for aso ebi again
SportsRe: FIFA Celebrates Iheanacho’s Hat-Trick Against Sheffield United by 3gpvids: 1:49am On Mar 16, 2021
If only dem know im age

well, big ups
EducationRe: Facts About Korna Anongo Terhemen Who Dropped Out Of UI Medical School by 3gpvids: 1:42am On Mar 16, 2021
If money no too dey for the caRt pushing
Sir,look for cow to push

you no dey see where buhari dey now Hian!
PoliticsRe: deleted by 3gpvids: 1:31am On Mar 16, 2021
Wetin carry fulani enter youtube....na ment
PoliticsRe: Govs Meet On Fuel Subsidy, COVID-19 Vaccine by 3gpvids: 1:28am On Mar 16, 2021
Subsidy wey fuel no go sell for #45 per litre.....na juju be that na
HealthRe: COVID-19 Update For March 15 2021 In Nigeria by 3gpvids: 1:23am On Mar 16, 2021
okomile:
Kogi no dey shake body Kogi is not in Nigeria ooooooo Kogi is an island in Nigeria
Check map again grin grin
Hian i didn't aware o
PoliticsRe: Wike Questions Fg’s Claim Of Road Construction, Power In Rivers by 3gpvids: 1:20am On Mar 16, 2021
Person wey need loan no dey dash money


wike no fit talk without the word POLITICS haba
CelebritiesRe: “you Need To Step Up Your Game” – Bobrisky Advises Ladies, As He Flaunts Alert by 3gpvids: 1:15am On Mar 16, 2021
Tatoo crew oya party don start

SportsRe: Ndidi Interviews Kelechi Iheanacho After His First EPL Hattrick. by 3gpvids: 1:11am On Mar 16, 2021
24yrs old boy abi man?
HealthRe: COVID-19 Update For March 15 2021 In Nigeria by 3gpvids: 1:08am On Mar 16, 2021
Kogi?
CrimeRe: Belgian Hospital Cut Off Nigerian Lady's Cervix, Paralyses Sister-in-law by 3gpvids: 12:50am On Mar 16, 2021
When oyibo doctors see black yansh and the other thing

Dem dey always dey confuse...because the other thing dey always big pass white ppl own


Sad one
PoliticsRe: President Buhari In 4 Shocking Pictures - Check The Photos by 3gpvids: 12:28am On Mar 16, 2021
So you dont know buhari sef

TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 10:39pm On Mar 15, 2021
jayjaycee0:
I will gladly advise laycon to please go and audition at Nigerian idols, because hin BBNAIJA fame and hype don fade. Maybe he can rekindle his hype with Nigerian idols
This will help you

TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 10:11pm On Mar 15, 2021
bada007:
imagine going to bbn reunion and in the park you see.....range rover,benz and then yellow keke�
You too wucked
Music/RadioRe: Burna Boy Wins Grammy With 'Twice As Tall' Album by 3gpvids: 8:27am On Mar 15, 2021
African giant no win na this trash naim cum win
Grammy ya mad
CrimeRe: Mother Of Two Allegedly Runs Over Woman With Car, Dumps Her Body In Dump Site by 3gpvids: 11:09pm On Mar 14, 2021
Madam you don buy matter be say you don buy matter
CrimeRe: Pastor Arrested In Edo For Applying Anointing Oil On Pregnant Woman's Vagina by 3gpvids: 11:02pm On Mar 14, 2021
Pregnant women wey body dey somehow na this oluku touch
puke
Science/TechnologyRe: 70-Million-Year-Old Dinosaur Sitting On A Nest Of Eggs Found In China (Photos) by 3gpvids: 9:54pm On Mar 14, 2021
Find x
EducationRe: The World Is Running Out Of Sand And The Repercussions Are Drastic (Photos) by 3gpvids: 9:51pm On Mar 14, 2021
No wonder sandals dey cost
PoliticsRe: Okorocha Becomes Danjekan Of Sokoto, Crowd Storms Event (Video) by 3gpvids: 8:43pm On Mar 14, 2021
Okoroawusa
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 11:00pm On Mar 13, 2021
No be only one fan
na two breeze bought her a store
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 11:01pm On Mar 12, 2021
My question na,when jjc go get sense self

abi na me dey cause am?

i no know o because anytime i dey read through i dey expect the mugu to mumu

trust me the mugu dey always deliver



mind you,for gud 6 to 7 months

aaarh! jjc! jjc! i salute o


MUGU LORD

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 63 pages)