Crime › Re: Police Arraigns Lawyer For Stealing ₦5 Million In Ebonyi by 3gpvids: 1:31am On Mar 25, 2021 |
Is bail not free? |
|
Family › Re: What I Did To The Cultist That Slapped My Sister by 3gpvids: 1:25am On Mar 25, 2021 |
bia(cum) u say wetin |
Politics › Re: President Buhari Appoints Salamatu Suleiman As NHRC Chairman by 3gpvids: 1:11am On Mar 25, 2021 |
Recycling company
Awusa Palliative Commission |
Sports › Re: AFCON Qualifiers: 19 Super Eagles Players Arrive Camp by 3gpvids: 11:09am On Mar 23, 2021 |
Musa? really |
Health › Re: Where Can I Sell My Kidney by 3gpvids: 9:35am On Mar 23, 2021 |
Akorede1010: What do they do ther No be pikin kneel you wan sell |
Nairaland General › Re: How Much Do You Want At The Moment ? by 3gpvids: 9:31am On Mar 23, 2021 |
|
Health › Re: Where Can I Sell My Kidney by 3gpvids: 2:29am On Mar 23, 2021 |
Go tumogba layout for warri |
Politics › Re: PH Refinery: We’re Doing Rehabilitation, Not Turnaround Maintenance – NNPC by 3gpvids: 2:26am On Mar 23, 2021 |
Simply put,"EMBALMING" it |
Romance › Re: My Domestic Worker Is Trying To Seduce Me by 3gpvids: 2:21am On Mar 23, 2021 |
But why she go tie wrapper with nothing under con dey work
bia! is it every woman that cums to ya house dah wants to fcck you haba check ya self
ps: you only talk of the ones no wan fcck so what about the ones you dey fcck? |
Culture › Re: Why Do Every Other Igbo Tribe Have Some Sort Of Dislike (hate) For Imo People? by 3gpvids: 2:07am On Mar 23, 2021 |
But imo river self smh |
Celebrities › Re: Alleged Suger Daddy Behind A Watsapp Chat With Tonto Dikeh Revealed by 3gpvids: 2:04am On Mar 23, 2021 |
If this thing na true eh,the man no get taste atall
Tonto? puke! |
Politics › Re: Ayo Adebanjo: Buhari Won’t Hand Over To Tinubu In 2023 by 3gpvids: 2:00am On Mar 23, 2021 |
But Tinubu self na youth? |
Nairaland General › Re: How Much Do You Want At The Moment ? by 3gpvids: 1:57am On Mar 23, 2021 |
If i get money i for no comment |
Politics › Re: "We Are Coming For You": Army Chief, Attahiru Tells Dokubo, Igboho by 3gpvids: 1:52am On Mar 23, 2021 |
U wan cum for asari?
wetin do asari preeq
abeg cum ya cum and stand up jare |
Politics › Re: Sir Allwell Ihunda Starts His Port Harcourt LG Campaign In Ward 1 And 9 by 3gpvids: 1:41am On Mar 23, 2021 |
Abeg give me the names of PHALGA ward 10,5,6,7 pdp councillorship flagbearers DezMeyorz |
Romance › Re: I Have Fallen For My Friend's Grandmother by 3gpvids: 1:34am On Mar 23, 2021 |
My advice
|
Health › Re: COVID-19 Update For March 22 2021 In Nigeria by 3gpvids: 1:27am On Mar 23, 2021 |
And beans na 130 a cup o
hian! |
Food › Re: Why Don't Nigerians Eat Vulture? by 3gpvids: 1:22am On Mar 23, 2021 |
How do you espect me to eat culture...haba |
Politics › Re: "I Wish You Know how Much You Have Disappointed Nigerians" - Fayose Tells Buhari by 3gpvids: 1:15am On Mar 23, 2021 |
Cammon leave the hardworking man alone
|
Crime › Re: U by 3gpvids: 12:51am On Mar 23, 2021 |
This wan way paga cum maga you now,how we go take settle am |
Crime › Re: Hoodlums Attack Police Post In Anambra by 3gpvids: 12:48am On Mar 23, 2021 |
Is wa o |
Crime › Re: Female Student Who Beat Up Another Student And Tear Her Panty Jailed by 3gpvids: 12:44am On Mar 23, 2021 |
1 pant charge |
Crime › Re: Three Brothers Arrested For Kidnapping Soldier's Wife In Delta State (photo) by 3gpvids: 12:41am On Mar 23, 2021 |
The soldier salary no reach to give en girlfriends for outside
so him wan cashout |
Crime › Re: My Boss Sleep With Me 6 Times Daily- Lady Cries Out by 3gpvids: 12:37am On Mar 23, 2021 |
Fcck neva reach that level of madness |
Politics › Re: Olabode Rhodes-Vivour Retires As Supreme Court Justice by 3gpvids: 2:09pm On Mar 22, 2021 |
Juju sharing is dead in Nigeria |
Romance › Re: To Those Shouting "The Future Is Female" by 3gpvids: 12:31pm On Mar 22, 2021 |
You never jam vagina na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham Vs Arsenal - (3 - 3) On 21st March 2021 by 3gpvids: 4:40pm On Mar 21, 2021 |
milk! milk! milk |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham Vs Arsenal - (3 - 3) On 21st March 2021 by 3gpvids: 4:29pm On Mar 21, 2021 |
Assanal welcook o |
Romance › Re: What Is That Special Sexy Nickname, You Call Your Partner Before Sex by 3gpvids: 9:41am On Mar 21, 2021 |
Egbi gbim |
Sports › Re: FIFA Celebrates Iheanacho’s Hat-Trick Against Sheffield United by 3gpvids: 3:22am On Mar 16, 2021 |
12large1: Comments like these can have a negative impact of our players character. If you don't have clear evidence of age fraud, don't mention it evidence ni evildance ko |
Health › Re: Health Sector Set To Grow Faster, Says Osinbajo by 3gpvids: 2:44am On Mar 16, 2021 |
All this talk naim dey make osinbajo dey old past buhari
buhari just pam dey chew im watermelon
osinbajo dey run around with im white hair like agbero for NURTW |