Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,408 members, 7,958,184 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 10:30 AM |
Nairaland Forum / 3gpvids's Profile / 3gpvids's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 62 pages)
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 8:09pm On Sep 04, 2022 |
Not the E-diot saying Diana came last confused shim 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 9:01am On Sep 04, 2022 |
Na only children dey wait for leaked result 4 Likes |
Crime / Re: I Lost Wife, N900,000 Pension, Others To Gas Explosion – Septuagenarian by 3gpvids: 4:54am On Sep 03, 2022 |
Real from top to bottUM |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 11:55pm On Aug 29, 2022 |
Wetin no make..no make abeg 2 Likes |
Romance / Re: Man Proposes To His Girlfriend At Onitsha Peter Obi Supporters' Rally (Video) by 3gpvids: 5:11am On Aug 29, 2022 |
Breakfast is inevitable 9 Likes 2 Shares |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 5:38pm On Aug 28, 2022 |
Dannyxy:"go cruise with HER father" wtf |
Food / Re: Nigerians Consumed N599.11 Billion Worth Of Beer In 1st And 2nd Quarter Of 2022 by 3gpvids: 4:38am On Aug 26, 2022 |
Na preeq and the other one go still bring am out |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 2:14am On Aug 21, 2022 |
Na were your hypocrisy stop naim another person own start take note |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 1:22am On Aug 21, 2022 |
NLbabygirl:Make thunder fire her dere |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 11:52pm On Aug 20, 2022 |
Eeghe:Kayode well done o 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 11:13pm On Aug 20, 2022 |
carammel:Ask yourself,prick and pussssy which one dey easy to drag |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 10:48pm On Aug 20, 2022 |
Threebear:Make him go kolet the money for akawo hand na 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 2:15pm On Aug 20, 2022 |
missidy: |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 1:11pm On Aug 20, 2022 |
HajiaNotu:When she was 21,ten years ago...maybe 1 Like |
Business / Re: How To Earn Online by 3gpvids: 6:41am On Aug 20, 2022 |
Chimeluv:E dey possible to get more than one account for afrisight? If yes,how can one withdraw Thanks |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 12:09am On Aug 17, 2022 |
IGoComotYaTeeth:
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 9:36pm On Aug 16, 2022 |
Lhimeet:Make God no gree make yansh kill you |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 10:51am On Aug 16, 2022 |
A radio station has the channel on lock in one of their marketing office as you dey book for commercials,amaka dey look herself for mirror wtf 3 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 10:38am On Aug 16, 2022 |
Tranquility2345:I know about a health center and a teaching hospital even a private lab maka female lovers |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 10:28am On Aug 16, 2022 |
Ruby458:Shottop 2 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 10:38pm On Aug 15, 2022 |
Make i reason daniella small since adekunle,eloswag and hermes no dey lineup(tired already) Ogun anytime and day i give pinky the least 0.5 vote descend 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 9:01pm On Aug 14, 2022 |
HajiaNotu:Yes i agree,palm kernel abi wetin be him name again? for the win |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 8:54pm On Aug 14, 2022 |
Buh she no call ya name na
hian |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 8:23pm On Aug 14, 2022 |
fitzmayowa:Na lie jor,na game of luck and bandwagon effect |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 8:17pm On Aug 14, 2022 |
Only 5 persons from just one level naim dey up,una dey shout from top to bottom smh 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 6:49pm On Aug 14, 2022 |
Rosalinda1988:Sorry o |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 3:59pm On Aug 14, 2022 |
Operation choose your perfect evil ilaikit |
Crime / Re: Soldier Seats Down, Others Standup As National Anthem Is Been Sang (video) by 3gpvids: 3:48am On Aug 13, 2022 |
No worry,na for OGA back em dey stand him own
no be for item smh anthem |
Crime / Re: Boy Does An Amazing Seventy (70) Backflips All At Once (pics/video) by 3gpvids: 3:42am On Aug 13, 2022 |
I can do 5 in ten years 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 4:23pm On Aug 12, 2022 |
Sweetpink:Lol SIMPle juju |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 5:16pm On Aug 11, 2022 |
majamajic:Not sucking tho |
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 4:45pm On Aug 11, 2022 |
DownChelsea:2nd wetin? rest abeg,the mama don top already 3 Likes 1 Share |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 62 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |