TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 7:43pm On Jul 23, 2022 |
tonididdy: 12chairs on the dinning table...
Are there going to be only 12 Hms TS? For 72 days? Nah |
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by 3gpvids: 10:20pm On Jul 22, 2022 |
I go watch porn still watch women football
for wetin na |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by 3gpvids: 10:26pm On Jul 18, 2022 |
This defenders too na foreign base?
taar make dem go sleep |
Sports › Re: Nigeria Vs Cameroon: WAFCON 2022 (1 - 0) On 14th July 2022 by 3gpvids: 7:49pm On Jul 14, 2022 |
Falcons weak like weakness |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 3gpvids: 8:14pm On Jun 19, 2022 |
Tatiana4u: I guess Pere’s also an olosho! Sorry o! Olosho apologist |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 3gpvids: 10:53pm On Jun 18, 2022 |
Tatiana4u: If DSTV doesn’t acknowledge your fave,Abeg shift make I see road! Getat!!! The DSTV guys like olosho sef na Abi you no reason am like that |
Politics › Re: Ekiti 2022 Governorship Election Results (Live Updates) by 3gpvids: 10:42pm On Jun 18, 2022 |
© €®€tion o jesu |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 3gpvids: 10:32pm On Jun 16, 2022 |
Na the missing condoms we dey settle since |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 3gpvids: 10:24pm On Jun 16, 2022 |
Kelvin don really suffer sha
Kontrol prick dem say no |
Politics › Re: 2023: Kwankwaso, Obi Raise Stake In NNPP, LP Threaten APC, PDP by 3gpvids: 3:50pm On Jun 15, 2022 |
One of these idiots go rule Nigeria las las |
Politics › Re: APC Presidential Primary: (Live Updates, Pictures & Results) by 3gpvids: 10:56pm On Jun 07, 2022 |
One radio station use "GO AND COLLECT YOUR PVC" use do jingle.
PVC to use vote who na? |
Politics › Re: Osinbajo Receives Hostile Reception From South-West Delegates by 3gpvids: 9:04pm On Jun 07, 2022 |
Nigeria is the most stupid country in D world |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 3gpvids: 2:11pm On Jun 07, 2022 |
Tatiana4u: If Maria had any receipts,she would have thrown Angel under the bus cos she’s pissed! No,maria go don reason say fallen angel fit ask wetin she(maria) cum do where she(angel) dey chew,suck and most definitely fcck both man and animal if no be the same thing she too cum do And you know gals,everywhere go burst |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 3gpvids: 12:11pm On Jun 07, 2022 |
tonididdy: Porta potty  Piss And Sh*t Very Plenty(PSVP) |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 3gpvids: 12:08pm On Jun 07, 2022 |
Tatiana4u: Maria should spill or forever hold her ‘piss’! You want make world ppl say na mama maria make fallen angel to kee herself
Abeg o
Dubai the capital of chewing choppings? make maria no talk abeg |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 3gpvids: 9:45am On Jun 07, 2022 |
Onyi99: One night one dollar  Chai! Don't be wucked na |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 3gpvids: 7:49am On Jun 07, 2022 |
Title:Angel in Dubai
Author:Maria
Story:if you don't get it forget abarit |
Crime › Re: Teacher Trainee Impregnates 24 Students, Headmistress & 4 Other Female Teachers by 3gpvids: 10:40am On Jun 04, 2022 |
I no believe this gist |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 3gpvids: 9:42pm On Jun 02, 2022 |
See her,too much wahala |
Politics › Re: Tunde Ednut Endorses Mr. Peter Obi As Next Nigerian President by 3gpvids: 9:01pm On Jun 01, 2022 |
Igbo man a no no |
Politics › Re: Peter Obi Wins Labour Party Presidential Primary As Pat Utomi Steps Down by 3gpvids: 3:05pm On May 30, 2022 |
"I CAN NEVER VOTE FOR AN IGBO MAN" for anything @all |
Politics › Re: Northerners Mention The Only Candidate In APC That Can Defeat Atiku by 3gpvids: 9:42pm On May 29, 2022 |
Nigerians in Nigeria are the most stewwwwpid people in the world |
Politics › Re: PDP Presidential Primary Election - Live Updates & Situation Report (Photos) by 3gpvids: 11:00pm On May 28, 2022 |
Next week the other criminals go battle their own |
Politics › Re: PDP Presidential Primary Election - Live Updates & Situation Report (Photos) by 3gpvids: 10:51pm On May 28, 2022 |
Terrorist thumping Agbero smh |
Politics › Re: PDP Presidential Primary Election - Live Updates & Situation Report (Photos) by 3gpvids: 10:03pm On May 28, 2022 |
Agbero vs Terrorist
Smh |
Politics › Re: PDP Presidential Primary Election - Live Updates & Situation Report (Photos) by 3gpvids: 8:09pm On May 28, 2022 |
After the kai kai shouting the next thing na,
i will win apc
i will win apc
Imagine |
Politics › Re: PDP Presidential Primary Election - Live Updates & Situation Report (Photos) by 3gpvids: 8:05pm On May 28, 2022 |
Wike wear boss dey shout power! power! like agbero |
Politics › Re: PDP Presidential Primary Election - Live Updates & Situation Report (Photos) by 3gpvids: 4:57pm On May 28, 2022 |
See as politicians dey make Nigerians look stupid |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 0) On 22nd May 2022 by 3gpvids: 4:53pm On May 22, 2022 |
Man U welcum to latvia |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Eintracht Frankfurt Vs Rangers FC : Europa League (5 - 4)pens On 18th May 2022 by 3gpvids: 11:00pm On May 18, 2022 |
Ramsey cari arsenal spirit go play PALANTY
Na wa |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle United Vs Arsenal (2 - 0 ) On 16th May 2022 by 3gpvids: 9:42pm On May 16, 2022 |
Child labour |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle United Vs Arsenal (2 - 0 ) On 16th May 2022 by 3gpvids: 9:34pm On May 16, 2022 |
Comedy fc |