Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,289 members, 7,818,984 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 09:29 AM

I Take God Beg Una, No Open This Thread. - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Take God Beg Una, No Open This Thread. (8476 Views)

Guys This Is 2023, Pls Stop Doing This... I Take God Beg Una !!! / Pedophiles: I Use God Take Beg Una, Leave Our Small Girls Alone / Bad Belle People No Open Oooo (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by MasterKim: 1:04pm On Oct 17, 2017
chidichuddo:


mark today, even as you thought this was just a joke

I wanted to ignore but I thought again no man should use misfortune as a joke on any man.


THAT THING THAT BRINGS YOU JOY WILL DEFINITELY GIVE YOU SORROW

at least two or more people here has wished you the same, even in cults where people agree it comes to pass.

Your misfortune has just begun, start observing


grow up
Bros no go hang ursef.
I no know wetin u see wey u dey cry now.
Simple no open thread, u open am, u come dey cry.

If u like, take am personal, na u sabi
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Nobody: 1:04pm On Oct 17, 2017
longlife more money happiness
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by MasterKim: 1:05pm On Oct 17, 2017
laribari:
Glorious thinz.

However, in the real sense nobody's future is tied to some stupid post or what anyone says. It lies in God's hand first, then yours too becos you are the one that will push for it.
Lobatan.
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by MasterKim: 1:07pm On Oct 17, 2017
habsydiamond:
from the beginning to the end Na curse. big big one at it. AIDS to start with. I no want any other them ooo.
Notin do u my broda.
The post dey useless.
Derez notin personal dere
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by DCONE1(m): 1:49pm On Oct 17, 2017
MasterKim:

Na so
. Yeassssooo
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by maxysmith(f): 2:27pm On Oct 17, 2017
U want me to help you with those words wink wink
McBeal10:
op I no see any word o
Wetin I see na XCFHDHSJN so it's not a word
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Nobody: 2:40pm On Oct 17, 2017
maxysmith:
U want me to help you with those words wink wink

no I dey fear u o
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by maxysmith(f): 2:45pm On Oct 17, 2017
grin grin i'm not bad wink
McBeal10:


no I dey fear u o
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by NIGHTMAREOO7: 3:05pm On Oct 17, 2017
God is my future holder..
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by LoRdCaT(m): 3:11pm On Oct 17, 2017
I saw Billionaire, success, upliftment, happiness. cool
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Nobody: 3:11pm On Oct 17, 2017
;DGuy your fada
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by mazimee(m): 4:57pm On Oct 17, 2017
chidichuddo:


mark today, even as you thought this was just a joke

I wanted to ignore but I thought again no man should use misfortune as a joke on any man.


THAT THING THAT BRINGS YOU JOY WILL DEFINITELY GIVE YOU SORROW

at least two or more people here has wished you the same, even in cults where people agree it comes to pass.

Your misfortune has just begun, start observing


grow up

Now you are being unnecessarily emotional, he said you shouldn't open. He even went further to give you hints by saying it will determine your future .


This was meant to be a joke, and a it will remain.
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Ochinex(m): 4:59pm On Oct 17, 2017
God for bid in Jesus Name
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Itulah(m): 6:14pm On Oct 17, 2017
You are doom. I pray God forgive you. I've forgiven already.
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Teacher1776(m): 7:00pm On Oct 17, 2017
;>
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by MasterKim: 7:07pm On Oct 17, 2017
Teacher1776:
Back to the sender.
Abeg, Mynd44,
Lalasticlala
Seun
make una come block this demonic post ooo
wetin u dey send upandan.
Anybody send anything to u?
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by wins18(m): 7:08pm On Oct 17, 2017
Hahahaha what a post, I can see people turning to pastors because of a mere post , psychology at its peak, Now I see why church business continues to flourish amidst this our bad economy.
It is well sha
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by MasterKim: 7:23pm On Oct 17, 2017
wins18:
Hahahaha what a post, I can see people turning to pastors because of a mere post , psychology at its peak, Now I see why church business continues to flourish amidst this our bad economy.
It is well sha
Most people crying here are mostly religious fanatics.
How does a post determine your future?
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Nobody: 7:35pm On Oct 17, 2017
Lmao.These one everybody they say back to sender,are we save ?? cheesy cheesy
The op warned,don't open o,but una still carry una stubborn head open !,why una come they blame op ?
But wait o,wetin I see self ? Na AIDS o !! cheesy.
Holy ghost fire !! I rebuke & scatter it in Jesus Name !

Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by zexy2030(m): 8:05pm On Oct 17, 2017
Op, it's actually yours and yours only, I reject it.
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Dearestme(f): 8:51pm On Oct 17, 2017
cheesy cheesy :Di reject disappointment in the name of jesus
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by rajiraymond(m): 9:28pm On Oct 17, 2017
Back to you.
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by LordHiffy(m): 9:41pm On Oct 17, 2017
u dey crase
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Charles4075(m): 11:27pm On Oct 17, 2017
MasterKim:
grin Aunty wetin u see?
Anty see aids, cancer and regret. Lolzzzzzz

Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by habsydiamond(m): 11:38pm On Oct 17, 2017
MasterKim:

Notin do u my broda.
The post dey useless.
Derez notin personal dere
thank you ooooooo.
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Nobody: 4:42pm On Oct 18, 2017
mazimee:


Now you are being unnecessarily emotional, he said you shouldn't open. He even went further to give you hints by saying it will determine your future .


This was meant to be a joke, and a it will remain.


no matter who we are or where we come from, people don't use ill tidings as joke,

pardon me for this

it's like saying your family or someone close to u will go through pains and I say it's a joke ,pls tell how would you feel?

we are here to learn, there r kids on this forum, before u know, it begins to trend

if you were a parent and u see such on ur child's post on a platform like Facebook and he tells you it was a joke how you feel? When you see people suffering from diseases or ailments in the hospital, Bros u no go even use am play.
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Peaceyw(m): 9:35am On Nov 06, 2018
i no fit recieve curse alone, new people must see it
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by MisteerConcord(m): 11:55am On Nov 06, 2018
All i see is joy
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Nobody: 1:00pm On Nov 06, 2018
grin IF TOH SAY YOU WRITE I TAKE DEVIL BEG UNA. DEY PEOPLE WEY GO OPEN THIS THREAD NO GO PLENTY LIKE SO! grin Masterkim
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Nobody: 3:54pm On Nov 06, 2018
hahaha

Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Peaceyw(m): 1:41pm On Dec 15, 2018
...
Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Starboytwo(m): 3:51pm On Dec 15, 2018
I see money

(1) (2) (3) (Reply)

Album Download: Kanye West My Beautiful Dark Twisted Fantasy / Some Men & Their Silly Mindset / .

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.