Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,178 members, 7,835,930 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 05:42 PM

Man Dey H O - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Man Dey H O (681 Views)

Me And You Dey Drag Babe, You Rush Buy Iphone 15 Give Her, Na Man Dey Do Man Sha / Ogbeni! See How This Aboki Man Dey Rock This Fine Girl Ass / Better Man Dey Love Him Mama Pass Any Woman Wey He Jam For Street (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Man Dey H O by HARDLABOR: 10:47pm On Dec 25, 2017
Abeg who geh food for house?

Ebi npami

Adey hungry since morning I never chop

Neighbors no gree gimme Xmas food



So who's truly a friend here
Re: Man Dey H O by kingxsamz(m): 10:59pm On Dec 25, 2017
eyah, and my sis do naming ceremony today...I for don find u one full plate of jollof.
Re: Man Dey H O by Alonso91(m): 11:42pm On Dec 25, 2017
.....


So yu no c any ceremony go chop as e plenty reach?
Re: Man Dey H O by LarryBeryl(m): 12:19am On Dec 26, 2017
Why did you omitt 2?

Man dey H2O
Re: Man Dey H O by HARDLABOR: 12:20am On Dec 26, 2017
Alonso91:
.....


So yu no c any ceremony go chop as e plenty reach?

U no geh chill o

Hw can I b going to uninvited ceremony to chop?
Re: Man Dey H O by HARDLABOR: 12:21am On Dec 26, 2017
kingxsamz:
eyah, and my sis do naming ceremony today...I for don find u one full plate of jollof.


So uno geh food for house?
Re: Man Dey H O by Nobody: 2:15am On Dec 26, 2017
Dis guy self undecided
Re: Man Dey H O by Alonso91(m): 9:48am On Dec 26, 2017
HARDLABOR:

U no geh chill o
Hw can I b going to uninvited ceremony to chop?



Hmmmm see you



Better hunger never catch yu b dat

(1) (Reply)

Do Men Need More Than Just Money To Be Marriageable / Women Are Foolish To Think They Are Equal with Men.... / She Has Sworn To Seduce My Boss In Revenge For Eight Years Ago

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.