Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,901 members, 7,817,666 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 04:47 PM

Our Mumu Don Do Abeg!!!! - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Our Mumu Don Do Abeg!!!! (5391 Views)

Don’t Be A “Mumu” In Love / Share Your Mumu Experience With A Lady / Valentine's Day - My Mumu Don Do (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 2:37pm On Jan 26, 2018
the way this matter dey do me for body,i no fit bear am again.i don tire to dey wait for tomorrow wey dem don dey promise us since i be small pikin say na we be the future of tomorrow.tomorrow,dem no let us see-lead dem no let us lead.

i don reach 40 years now and i don decide to do something before i pass youth and also e better say i try dan say i just siddon fold hand dey complain so so complain as dem dey use my time join der own come dey oppress me join.

wen dem dey my age dem don rule this country even though say most of them na gun dem take collect the power by force den but the worst tin now be say dem no even give us the chance to take smell access to the military not to talk of to fit take get gun for our own time‎ take change things if e no dey go the way we expect am as e be for their own time.

my people,our papa dem don use their time don befin dey chop our own time and na look we still dey look.dem don even begin chop our own children time and the matter don dey pepper me for body.

i don reason am say my soul no go rest well if i just siddon dey look like lukman and no do anything so i don decide say e better make i do something come‎ even fail than say i no try at all.

na letter wey dem don dey write to dem dem since dem born me na im dem still dey write to dem dem wey me and my children still dey read,wen we wan take write our own letter na.

my people i dey para aswear dis matter dey pepper me for body and i want make we form we own movement as e be say we no get the access wey dem get to take collect power by force or with money,me know say we go fit stop dem once we start this zero blood revolutionary movement wey i wan propose all i need na just people of like minds wey fit put heads together make we reason begin build our own nation.

wetin we need to fight for dis country no be only big grammar we fit take solve‎ am.na one bird like dat talk say wen the hunter don learn to shoot wey e no dey miss himself go learn how to fly without perching.

we need to do come together start something abeg e no matter where we come from or the language wey we dey speak na nigerian get we all.even if we feel say 2019 too near wey me no even think so 2023 no suppose pass us like dat abeg. our mumu don do!!

abeg i wan create watsapp group wey people wey dis matter dey do for body d way e dey do me make we relate begin rub mind start our own movement.

anybody wey dey interested abeg make e drop him number make i add am so dat we fit dey share ideas.

make una no vex for d english abeg.‎

i hail una‎!!!

2 Likes

Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 2:41pm On Jan 26, 2018
gaby:

Bro I am with you.

But this will be better in the Politics section. And if we can get the mods to get it to the front page the better.

You can start the whatsapp group. Let the twitter handle be #ourmumudondo

Seun, mynd44, lalasticlala, mods please take action

#OURMUMUDONDO angry
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 2:46pm On Jan 26, 2018
efesodje:

Bro I am with you.

But this will be better in the Politics section. And if we can get the mods to get it to the front page the better.

You can start the whatsapp group. Let the twitter handle be #ourmumudondo

Seun, mynd44, lalasticlala, mods please take action

#OURMUMUDONDO angry

Correct guy.Its on the politics section as well but you trust our mods na.created group already.
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 2:54pm On Jan 26, 2018
gaby:

Correct guy.Its on the politics section as well but you trust our mods na.created group already.

continue pushing it to the top

Seun, mynd44, lalasticlala
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 2:56pm On Jan 26, 2018
efesodje:

continue pushing it to the top

Seun, mynd44, lalasticlala

ok bro..can i have your num?
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 2:59pm On Jan 26, 2018
gaby:

ok bro..can i have your num?

I will send my number to you via pm. Please check your mail. It's not safe to expose mobile numbers here
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 3:01pm On Jan 26, 2018
efesodje:

I will send my number to you via pm. Please check your mail. It's not safe to expose mobile numbers here

true that bro copied.will holla at you
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 3:06pm On Jan 26, 2018
efesodje:

continue pushing it to the top

Seun, mynd44, lalasticlala

The problem with us Nigerians is that we just let things be without taking action.

Some of us are comfortable but I think it's silly to relax when you see poverty everywhere

#ourmumudondo
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 3:06pm On Jan 26, 2018
This is why I don't like entering politics section.
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 3:08pm On Jan 26, 2018
Chikita66:
This is why I don't like entering politics section.

what's your point please?

1 Like

Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 3:10pm On Jan 26, 2018
Chikita66:
This is why I don't like entering politics section.

Babe try facing your studies. We will continue the struggle for you wink
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 3:51pm On Jan 26, 2018
efesodje:

Babe try facing your studies. We will continue the struggle for you wink

Please tell her..#ourmumudondo
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by kevwe10(f): 5:03pm On Jan 26, 2018
u try OP I commend ur courage, the struggle continue, Victoria Acerta
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 5:48pm On Jan 26, 2018
kevwe10:
u try OP I commend ur courage, the struggle continue, Victoria Acerta
God bless you sis,you are welcome to join the Rev.
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 5:50pm On Jan 26, 2018
kevwe10:
u try OP I commend ur courage, the struggle continue, Victoria Acerta

Abeg we need you for this project...we dey same location.
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 5:58pm On Jan 26, 2018
Chikita66:
This is why I don't like entering politics section.
See your mouth. Your mumu no go ever do.

Sebi dem still dey pay your school fees, send you foodstuff, give you pocket money, house and feed you. How you wan take understand wetin dey sup for town? When you manage finish school and you begin hustle for money, you go know wetin dey.

Sidon there, body go soon tell you. Dem no dey tell blind man say rain dey fall
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 6:01pm On Jan 26, 2018
SpareNo1:
See your mouth. Your mumu no go ever do.

Sebi dem still dey pay your school fees, send you foodstuff, give you pocket money, house and feed you. How you wan take understand wetin dey sup for town? When you manage finish school and you begin hustle for money, you go know wetin dey.

Sidon there, body go soon tell you. Dem no dey tell blind man say rain dey fall

Dem no dey tell man my brother..They just wont get it.
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:01pm On Jan 26, 2018
SpareNo1:
See your mouth. Your mumu no go ever do.

Sebi dem still dey pay your school fees, send you foodstuff, give you pocket money, house and feed you. How you wan take understand wetin dey sup for town? When you manage finish school and you begin hustle for money, you go know wetin dey.

Sidon there, body go soon tell you. Dem no dey tell blind man say rain dey fall

Don't mind the small girl. She is still in school, she should complete youth service and enter the real world and see how life is angry
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:06pm On Jan 26, 2018
gaby:

Dem no dey tell man my brother..They just wont get it.

efesodje:

Don't mind the small girl. She is still in school, she should complete youth service and enter the real world and see how life is angry

She no know say if everybody sidon dey look without action, things go dey go worse and maybe completely ruined before her time
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:12pm On Jan 26, 2018
SpareNo1:
See your mouth. Your mumu no go ever do.

Sebi dem still dey pay your school fees, send you foodstuff, give you pocket money, house and feed you. How you wan take understand wetin dey sup for town? When you manage finish school and you begin hustle for money, you go know wetin dey.

Sidon there, body go soon tell you. Dem no dey tell blind man say rain dey fall
Gbam !!!!!

This is the reality I am also faced with
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:16pm On Jan 26, 2018
SpareNo1:
See your mouth. Your mumu no go ever do.

Sebi dem still dey pay your school fees, send you foodstuff, give you pocket money, house and feed you. How you wan take understand wetin dey sup for town? When you manage finish school and you begin hustle for money, you go know wetin dey.

Sidon there, body go soon tell you. Dem no dey tell blind man say rain dey fall
I don tell you make you no dey quote me, you no ever hear, Na so you like me reach, Haba, stay the fuvk away from me, is it that hard?

You've been noticed anyways.
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:21pm On Jan 26, 2018
Chikita66:
I don tell you make you no dey quote me, you no ever hear, Na so you like me reach, Haba, stay the fuvk away from me, is it that hard?

You've been noticed anyways.

See this cretin feeling funky grin

I hope you know you are U G L Y cheesy grin

So shut the Bleep up cheesy
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:22pm On Jan 26, 2018
greiboy:
Gbam !!!!!

This is the reality I am also faced with
My brother, that's the sad reality 'majority' of us faced, are facing and will face.

We youths need to wake up. If not for today, atleast for tomorrow
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:22pm On Jan 26, 2018
efesodje:

See this cretin feeling funky grin

I hope you know you are U G L Y cheesy grin

So shut the Bleep up cheesy
Hahaha Bros, ignore her. Make she no derail this serious thread
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:25pm On Jan 26, 2018
SpareNo1:
My brother, that's the sad reality 'majority' of us faced, are facing and will face.

We youths need to wake up. If not for today, atleast for tomorrow
Exactly, it is just really hard
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:25pm On Jan 26, 2018
See small English shocked

I don't understand the op can someone translate embarassed
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 6:27pm On Jan 26, 2018
efesodje:

Don't mind the small girl. She is still in school, she should complete youth service and enter the real world and see how life is angry
Efe i never get the level o
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 6:30pm On Jan 26, 2018
Dimples129:
See small English shocked

I don't understand the op can someone translate embarassed

Thats Nigerian Mandarin..
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:31pm On Jan 26, 2018
gaby:

Thats Nigerian Mandarin..

It sounds it grin
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:39pm On Jan 26, 2018
Our Government Need Jungle Justice
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:49pm On Jan 26, 2018
DeadRat:
Our Government Need Jungle Justice

I am just tired of everything about this government. Nothing seems to be working angry
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 6:51pm On Jan 26, 2018
efesodje:

I am just tired of everything about this government. Nothing seems to be working angry

buzz me efe

(1) (2) (3) (Reply)

'I Slept With Your Best Friend' - Lady Confesses After Her Fiance Propose To Her / For Guys Who Claims Not To Spend On Girls / Would You Date A Shorter Man?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 73
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.