Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,167,317 members, 7,867,856 topics. Date: Saturday, 22 June 2024 at 05:03 AM

Which Way Nlng? - Jobs/Vacancies (96) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Jobs/Vacancies / Which Way Nlng? (211943 Views)

GMAT BOOKS,NLNG,DRAGNET,SHL,SHELL,EDITABLE RESUME TEMPLATES,RESUME MAKER PRO(PC) / Careers At Nlng Recruitment Of Graduate Trainees (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (93) (94) (95) (96) (97) (98) (99) ... (152) (Reply) (Go Down)

Re: Which Way Nlng? by aniffy4eva(m): 11:31pm On Feb 19, 2008
runsaway:

Hi everyone. Happy new year. Just decided to check the thread only to discover that u guys are still at it. Nice. I guess i will try to drop in more often. Cheers

was that runsaway, ?

You gotta be kididng me, cheesy Na real Hapi new year, lipsrsealed



kenosky:


i sabi say una no go even mind go somalia just to get the experience, u forget say pgm na kolo? cheesy


u no go only smoke cigar, u fit even smoke the house join! I hope say u no dey smoke for Bonny o. We need to av a plant to come back to o tongue

LMAO!! Freaking hilarious!! grin grin grin

Nice one Kenosky!!
Re: Which Way Nlng? by aniffy4eva(m): 11:33pm On Feb 19, 2008
I did it! I did it! I pushed to page 96!!!

yabadabbadoooooo!!! cheesy
Re: Which Way Nlng? by opokonwa(m): 7:10am On Feb 20, 2008
as in??
make we dey celebrate?u no serious,anyhow hope u cool?we go yarn later
from tommyex

Ol boy! If you wan celebrate yourself, carry go!
If not, quit whinning! tongue tongue tongue


i heard Valentine died long ago, probably in one of them plane crashes (Sosoliso, Bellview, . . . )
from pgm

Abeg where d plane crash land?
For your village or inside your heart??
Don't tell me say one babe carry you do Ogbono soup grin


@Kenosky & Skeelo
Which ones na??

Na early morning . . .
Una don smoke?

Did you start with one pack of cigarette,
then proceed with a van of cigar
then top it wth a trailer load of igbo?

Abi una never hear the song:
I wanna take kaya now!
I wanna take kaya now!!
I wanna take kaya now!!!
For the day is dawn!!!!!!!!!!!!!!!
grin


@Kenosym
Longer throat!
Anything wey go take you comot this country make you disvirgin your VISA na im you want eh?!
Don't be in a hurry! The next NLNG train which is bound for Iraq for training go soon land!

@runsaway
True you!
When next you go post?
Page 115??

U no show for Lagos again for the Glo party even though I booked a reservation for you?
Anyway, I should have known;
runsaway!

@all the non-posters
Una dey wait for fight b/f una go begin sit for judggement?
Nobody go give una fight this time! tongue tongue tongue
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:00am On Feb 20, 2008
runsaway:

Hi everyone. Happy new year. Just decided to check the thread only to discover that u guys are still at it. Nice. I guess i will try to drop in more often. Cheers


HE WHO POSTS AND RUNS AWAY LIVES TO POST ANOTHER DAY! GBAM undecided tongue I SAID IT B4, WE'LL BE WAITING
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:03am On Feb 20, 2008
aniffy4eva:

I did it! I did it! I pushed to page 96!!!

yabadabbadoooooo!!! cheesy

kai shocked, aniffy, i dey angry, just two more posts and i would av pushed it to 96 cry sha, u be my man and i'm glad we pushed it to the next level. grin
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:11am On Feb 20, 2008
opokonwa:

from tommyex

Ol boy! If you wan celebrate yourself, carry go!
If not, quit whinning! tongue tongue tongue


celebrate kini? run go siddon for romance section na- searching for love part 3!


from pgm

Abeg where d plane crash land?
For your village or inside your heart??
Don't tell me say one babe carry you do Ogbono soup grin


WORD!



@Kenosky & Skeelo
Which ones na??

Na early morning . . .
Una don smoke?

Did you start with one pack of cigarette,
then proceed with a van of cigar
then top it wth a trailer load of igbo?

Abi una never hear the song:
I want to take kaya now!
I want to take kaya now!!
I want to take kaya now!!!
For the day is dawn!!!!!!!!!!!!!!!
grin



OPOKS, I DEY SUSPEKT U O, U SURE SAY U NO DEY SMOKE IGBO FOR OFIS?



@Kenosym
Longer throat!
Anything wey go take you comot this country make you disvirgin your VISA na im you want eh?!
Don't be in a hurry! The next NLNG train which is bound for Iraq for training go soon land!


NA IRAQ U HEAR? D NEXT ONE DEY GO AFGHANISTAN O grin

@runsaway
True you!
When next you go post?
Page 115??

You no show for Lagos again for the Glo party even though I booked a reservation for you?
Anyway, I should have known;
runsaway!


GBAM! HE WHO POSTS AND RUNS AWAY LIVES TO POST ANOTHER DAY!


@all the non-posters
Una dey wait for fight b/f una go begin sit for judggement?
Nobody go give una fight this time! tongue tongue tongue



NA DEM GO TIRE! DIS TIME AROUND MAKE DEM FIGHT MAKE WE LOOK
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:13am On Feb 20, 2008
SOMETHING TELLS MI WE R HITTING 97 TODAY. CAN ANYONE PROVE ME WRONG?
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:16am On Feb 20, 2008
Liverpool 2 Inter o
Olympiakos 0 Chelsea 0
Roma 2 Madrid 1
Schalke 1 Porto 0
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:19am On Feb 20, 2008
Wetin go be Wenger boys their fate today? What fate lieth awake in the path of the Reds today? Will Barca come out heads held high today? Well at the end of the day, we shall know where some of them stand!

make i go class b4 opoks come accuse mi of laying about!!! grin cheesy
Re: Which Way Nlng? by skeelo: 9:20am On Feb 20, 2008
smiley wink cheesy grin
annify
u be the don, I feel u real well, infact wen the trend gets to page 100, enuf shack for you, u sabi drink seeeeps, i mean sepe
hope everyone is fine and cant wait to shout after today's matches, well as for Chelsea fans una try , but i for like make them flog una
Liverpool on top, no be smalll thing,
As for Arsenal fans, nothing dey happen because we go mamma  Ac mulion abi wetin be their name again Ac milan
gotta to go now

cheers
Re: Which Way Nlng? by skeelo: 9:22am On Feb 20, 2008
smiley wink
kenosky
i sure say u no well, because u want make the page quick reach 100, u begin show urself, na dat cold go finish u
nonsense
abeg everybody no vex, i dey beef the guy
[size=20pt]enjoy d match of the year today[/size]
[size=44pt]ARSENAL vs AC MILAN[/size]
Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:23am On Feb 20, 2008
skeelo, i hope u wont be laffing out of the oda syde of ur mouth when AC Milan mauls ur boys!!
Re: Which Way Nlng? by opokonwa(m): 9:42am On Feb 20, 2008
@skeelo & kenosky
I talk am say una dey waka with an email device for that Uk

How come una no fit ignore one post?
How una dey know when person post??
Re: Which Way Nlng? by opokonwa(m): 10:00am On Feb 20, 2008
kenosky:


celebrate kini? run go siddon for romance section na- searching for love part 3!

grin


kenosky:



OPOKS, I DEY SUSPEKT You O, You SURE SAY You NO DEY SMOKE IGBO FOR OFIS?

Ol boy! You dey intelligent o! grin How you know?
Na the first therapy dem dey give us for my office b/f we hit our work.
Wonder why I dey parannoy anytime sb misyarn here
Na b/c I don high! dey look for where I go offload am grin

Wonder why Glo is so aggressive in the telecoms market?
Put two and two 2gether, u go know wink
Na Kaya for action na! grin


kenosky:


NA DEM GO TIRE! DIS TIME AROUND MAKE DEM FIGHT MAKE WE LOOK

Don't mind dem, na so dey go dey siddon look like Lucozade cool cool
Immediately someone says 'idiot!', a Daniel has come to judge!
Na so dem go dey drop into the thread like torrential rainfalls grin


kenosky:


SOMETHING TELLS MI WE R HITTING 97 TODAY. CAN ANYONE PROVE ME WRONG?
You wish sad (*rolls eyes*)
Na by muscle?

Meanwhile this centennial or 100 una one celebrate, how we go celebrate am?!
Just by shouting hurray in the thread?!
For God knows who to be looking shocked shocked shocked

And popping private champagne in our homes??
For who cares? sad

Abeg I no fit shout! sad
I know be Awilo Logoma

Anyone with better ideas?
Re: Which Way Nlng? by opokonwa(m): 10:14am On Feb 20, 2008
kenosky:


HE WHO POSTS AND RUNS AWAY LIVES TO POST ANOTHER DAY! GBAM undecided tongue I SAID IT B4, WE'LL BE WAITING


kenosky:


GBAM! HE WHO POSTS AND RUNS AWAY LIVES TO POST ANOTHER DAY!


How many times I go tell una say runsaway na a 'she'?
Anyway, na because she too run na im make una no identify where una go place am tongue tongue tongue


skeelo:

smiley wink
kenosky
i sure say u no well, because u want make the page quick reach 100, u begin show yourself, na that cold go finish u
nonsense
abeg everybody no vex, i dey beef the guy
[size=20pt]enjoy d match of the year today[/size]
[size=44pt]ARSENAL vs AC MILAN[/size]

All those die-hard Arsenal fans, Tommyex and Skeelo et al!
Una think say na those small boy game for premiership una go meet today?
I for like bet money if una dey close by. tongue
[size=16pt]Prepare to meet the power of AC MILAN!!![/size]
no be small thing o! tongue tongue tongue
Re: Which Way Nlng? by tommyex(m): 1:21pm On Feb 20, 2008
Kenosky
this ur method sef i dey fear oo,Hope its not a timebomb u set on that 10pg mark?anyway we ll see when we get there.I go try help the course now that we close

Skeelo
how we go shoot down that old man keeper now?i wish we had a good shooter 2 kill this milan giant

Runs. . .
I come dey even fear more ooo,when runsaway comes back to you its a good reason to runaway,Anyway welcome and I dont mind ur spice ere.We neva know weda u be man or woman,

Opoks n Kuwena
i no get any yarn 4 una jare

Pgm
hope we chat soon.

Robbie
no mind Ken oo,but i lyk grls with teddy bears sha,Its so cute. . when u get into ur babe's room and see the place all cozy with 1 or 2 nice bears,feel me?
Re: Which Way Nlng? by tommyex(m): 1:23pm On Feb 20, 2008
I suppose dey try read some book 2dayall 4 dis job wey we dey find,but if any1 is up to it we can move this thread till almost time 4 my match 2nite,I full ground. . . .
Re: Which Way Nlng? by tommyex(m): 1:25pm On Feb 20, 2008
Uncle OPOKS
na small thing ooooo
we will surely beat them,I dont mind a lil bet if u sure,Adebayor will wreck them today,I don see am 4 dream now now
Re: Which Way Nlng? by tommyex(m): 1:28pm On Feb 20, 2008
enjoy d match of the year today

Sorry sir,
No be match of d year oo,Milan wont be worth d type,believe me.This aint ManU remember?
Re: Which Way Nlng? by tommyex(m): 1:36pm On Feb 20, 2008
I was just checkin on the 1st page of this thread and realised that somwhow most ppl there either dint make it to d last stage or just got lost except mayb Thought, (and i am thinkin of where he is now. . . )
Re: Which Way Nlng? by kuwena(m): 3:17pm On Feb 20, 2008
cheesy Chei! This thread go soon leave me behind-o! Every time I come, the thing go don add one more page. This regime beta pass that time when Opoks dey run things like marathon sef; but anyway, im ma dey try no be small. Kenosky, I salute you-o! Pgm, I dey hail-o! Opoks, birikw'o-o! Tommyex, nothing do you! All ma homies, e go beta for Naija. Amen-o! cheesy
Re: Which Way Nlng? by kuwena(m): 3:21pm On Feb 20, 2008
Tommyex, meeee tooooooooooooo!

I am having thoughts about Thought.

Where is he?
Re: Which Way Nlng? by kuwena(m): 3:22pm On Feb 20, 2008
Anyway, God bless Thought.

Wherever he is.

Amen.
Re: Which Way Nlng? by tommyex(m): 3:23pm On Feb 20, 2008
Yes o e go beta 4 naija,I must hammer my own money 4 ere ooo,weda them lyk am or not.

Thought come join our yarns oo

See 2day wey i wan chat now,all of una dey run from me,later una go dey find poster
Re: Which Way Nlng? by Kenosym(m): 5:11pm On Feb 20, 2008
tommyex:

I was just checkin on the 1st page of this thread and realised that somwhow most people there either dint make it to d last stage or just got lost except mayb Thought, (and i am thinkin of where he is now. . . )

kuwena:

Tommyex, meeee tooooooooooooo!

I am having thoughts about Thought.

Where is he?

this one is surely a "food for thought"
Re: Which Way Nlng? by pgm(m): 5:15pm On Feb 20, 2008
@kenosym
you're impersonating. . . u know who cheesy tongue
Re: Which Way Nlng? by pgm(m): 5:50pm On Feb 20, 2008
wia is adrianny. u sure say no be planned work him and runsway dey do us?

same style!

and they r male and female!!

@runsway
pls help us find adrianny. Tell him valentine is over
Re: Which Way Nlng? by pgm(m): 5:52pm On Feb 20, 2008
@tommyex

nice to hear from ya.
like u said we go chat soon. looking forward to that!
Re: Which Way Nlng? by runsaway: 8:46pm On Feb 20, 2008
How many times do i have to tell u [size=14pt] i am a chick[/size] >. i go vex post my picture o.

no mind my running away acts jare, na work cause am. I am on my second job this year and i have another offer but i have to do a lot of thinking- do some reassessment and strategic realignment. i will also try to have more fun so expect to c more posting from me. 9t y'all
Re: Which Way Nlng? by Kenosym(m): 2:27am On Feb 21, 2008
I don or I never reach page 97? At least I better pass pple wey dey look like lucozade tongue
Re: Which Way Nlng? by Kenosym(m): 2:31am On Feb 21, 2008
Phew I still dey page 96, Pgm come here and help me drag this to 97.

Oh, I've forgotten its 2:36 in the morning that pgm is sleeping.

Should I go and wake him or what? No I can do it on my own.

Here we go,
Re: Which Way Nlng? by Kenosym(m): 2:44am On Feb 21, 2008
Opoks, even if na Qatar una wish me go, make I just devirgin my Visa, and kuwena go follow me agree say im go better make we go Qatar than to stay for parannoying naija. grin

At least there dem go treat us like Expatriates. even if na the kind treat wey them dey give this philipinos wey dey here

And when I just enter my village, I go dey make mouth say na from Yankee me i dey enter from.

Anybody wey talk say I'm dey easy make im come go.

Including you Opoks, before you start go dey yab me, if you think say im dey easy, make I see your visa next time wey I come Lag, make I know whether you don reach Kotonu.lipsrsealed

(1) (2) (3) ... (93) (94) (95) (96) (97) (98) (99) ... (152) (Reply)

The Nigerian Navy Screening List (NNBTS Training) Batch-23/24 / Shell Nigeria (SPDC) Graduate Trainee Recruitment, 2019 / Your NNPC Interview Experience (EH & GT)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 52
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.