Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,233 members, 7,849,855 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 10:44 AM

Can Somebody Please Teach Me Pidgin? - Culture (16) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Can Somebody Please Teach Me Pidgin? (29625 Views)

HAUSALAND: Teach Me Hausa / Please, Teach Me Efik/ibibio (calabar/akwa-ibom) Language. / Teach Me Naija Slang Please (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (21) (Reply) (Go Down)

Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 9:12pm On May 20, 2007
ummm

what about the story, translation please!!!
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 10:27pm On May 20, 2007
amrock:

no be small something,tori kwale i just dey pam dey try understand wetin una dey try yarn i beg make allman give me the odu wtin dey haps

man mi which levels, dey thing be say she omoge dey try understand language and she no wan drop sutten,atleast man pikin chop chop na abi no be so?
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 10:54pm On May 20, 2007
amrock:

no be small something,tori kwale i just dey pam dey try understand wetin una dey try yarn i beg make allman give me the odu wtin dey haps

why do you have a problem with me trying to learn pidgin? why it needs to be business?

Dis Guy:

man mi which levels, dey thing be say she omoge dey try understand language and she no wan drop sutten,atleast man pikin chop chop na abi no be so?
hmmm!!!you trying to get a meal out the deal huh!!!

somebody help me out here!!!
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 11:00pm On May 20, 2007
welcome to stage 3 level 2 grin
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 11:01pm On May 20, 2007
oh it gets harder from here!!!
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 11:31pm On May 20, 2007
amrock:

no be small something,tori kwale i just dey pam dey try understand wetin una dey try yarn i beg make allman give me the odu wtin dey haps

wow this aint a minor issue, full of stories im just chilled here trying to understand what you lot are talking about. pls you guys should give me the low down on.

no be small something= not a small thing

tori kwale = story something? undecided i think kwale means plenty lipsrsealed

i just dey pam = im just calm/chilled=watching whats up

yarn= talk/discuss

allman=everyone

odu= lowdown depending on how you use it .it also means deal
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 11:31pm On May 20, 2007
Unu well done oh
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 11:38pm On May 20, 2007
cool!!! i see it now!!!
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 2:52am On May 21, 2007
cool cheesy
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 6:26pm On May 21, 2007
ready for lesson to begin!!!
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 8:33pm On May 21, 2007
hmm short of words lol

how work na, how body, shey body dey ho' strong?
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 9:55pm On May 21, 2007
i dey well, u nko?

work i no be busy so na long ting o!

now you no be in class wetin you do?
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 10:00pm On May 21, 2007
na you dey gbadun o!!

me i dey 'Oliday wink

I no dey feel well well e be like say i dey get temperature sad
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 10:16pm On May 21, 2007
even in school you dey Oliday tongue tongue

you dey say na i yua gbadun grin wink kiss

wetin dey do you? belle turn-yua too? wetin make em sick?

or i make yua temperature rise o! tongue
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 10:24pm On May 21, 2007
I don finish exam, maybe na the exams stress dey come now.exam after effect wink

No belle problem just temperature and moody

Na you dey make my temperature rise! maybe i need some wink
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 10:32pm On May 21, 2007
some what?

now i go be yua juju too o!

I think my juju may be too potent, may cause you a coronary
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 10:36pm On May 21, 2007
bring am na thunder go fya your ikebe wink

i need some of your juuuuju so my body go strong wella wink
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 10:48pm On May 21, 2007
you are silly man!!!

it too hard for me to think of how to keep responding in pidgin cause i feel like i am doing it wrong and you are being polite and not correcting me because you can decifer what i am trying to say!!!
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 11:00pm On May 21, 2007
oops sorry, you are spot on! im suppose to be making corrections

the other thing you hav to understand is that pidgin not plain white and black, the main thing is getting your message across so a newbie can chat to a warri man and still transact biznes wink my apologies ma'am

so the spellings aint all that important wink

Oya, for all the wrong spelling wey you dey yarn for here you go get 100 spankings, no knickers wink
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 11:11pm On May 21, 2007
no be ma'am, i aint that old yet angry
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 11:16pm On May 21, 2007
how about you gif me 100 licks instead for the mispellings!!! choice no be mine.
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 11:26pm On May 21, 2007
hmmm nice suggeshion! tongue 100 x 10 grin

i got a long one
wink
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 11:48pm On May 21, 2007
na wetin all guys yarn LOL

but if u no don yua jaw exercise no be a good ting for you or me o!
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 11:52pm On May 21, 2007
how make u those links on yua post happun!
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 12:03am On May 22, 2007
hmm [url = http://  www .nairaland . com/nigeria?action=profile;u=75764] omoge [/ url ]
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 12:05am On May 22, 2007
= omoge kiss

no space wink
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 12:09am On May 22, 2007
thats cool but i still dont get it!!! no be computer engineer o!
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 12:24am On May 22, 2007
tomorrow we move to stage 1 level 3!

night
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 12:31am On May 22, 2007
aight xox
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 9:50pm On May 23, 2007
hmmm,
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 10:08pm On May 23, 2007
you get am? you sabi do the link now
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 11:21pm On May 23, 2007
Umm no, cause you can do that with more than just stuff posted on Nairaland right, say Iwant to send an email and use the code word temperature, or wanted to link a picture to it how would you do that, i dont understand that url stuff man, u have to explain it to me like i'm a 4th grader!!!

(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (21) (Reply)

Origin Of The Name Yoruba / Where Yoruba And Igbo Peoples Meet - Ugbodu, Delta State. / Sultan of Sokoto: North Is The Worst Place To Live, Bandits Operate Freely

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.