Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,156,432 members, 7,830,167 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 05:11 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Can Somebody Please Teach Me Pidgin? (29523 Views)
HAUSALAND: Teach Me Hausa / Please, Teach Me Efik/ibibio (calabar/akwa-ibom) Language. / Teach Me Naija Slang Please (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (21) (Reply) (Go Down)
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 1:18am On May 19, 2007 |
I dey oh.U nko? U don dey try oh |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 1:19am On May 19, 2007 |
dat one wey no get body lekpa shandy ogbanje na winch |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 1:20am On May 19, 2007 |
i dey well well!!! |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 1:21am On May 19, 2007 |
I no say u 2 full ground.So ao things? |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by ghettochyk(f): 1:21am On May 19, 2007 |
lol!!! *sucking teeth** |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 1:22am On May 19, 2007 |
Which levels na? |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 1:25am On May 19, 2007 |
trying to figure out what you said!!! |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 1:26am On May 19, 2007 |
Which one u dey try understand? |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 1:27am On May 19, 2007 |
the full ground thing? |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 1:28am On May 19, 2007 |
Oh meaning u doing ur thing or jst a way of saying am sure u doing good U dig? |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 1:29am On May 19, 2007 |
ok i get it, |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 1:31am On May 19, 2007 |
Make u lead na i dey ur back |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 1:34am On May 19, 2007 |
ummm |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 1:35am On May 19, 2007 |
So wetin dey? |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 1:37am On May 19, 2007 |
i'm working on it!!! are you telling me go ahead you have my back |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 1:40am On May 19, 2007 |
Yes am like go ahead am after u |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 1:41am On May 19, 2007 |
cool little by little i will pick it up. |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 1:43am On May 19, 2007 |
Yeah u wld.Its nt hard though |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 1:44am On May 19, 2007 |
i'm still trying to get the rules, dey and wetin are used alot is there a wrong way to use them |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 1:46am On May 19, 2007 |
no be hard to you bicos you sabi pidgin well well, but me i am learning pidgin and yoruba at the same time because it is sometimes mixed together! |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 1:47am On May 19, 2007 |
Oh dey is normally used to ansa like "I dey" Wetin is more like "what' |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 1:47am On May 19, 2007 |
AmerOmoge: Its nt mixed 2geda oh.I understand sha |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 1:54am On May 19, 2007 |
does sha refer to a girl? yeah i think mix the order up |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 2:02am On May 19, 2007 |
Nah its like huh |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by ghettochyk(f): 2:07am On May 19, 2007 |
i thot it's more like "anyways" |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 2:23am On May 19, 2007 |
Yu right too.So many meanings for some words in pidgin |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 6:52pm On May 19, 2007 |
you na never vamoose from here? you dey disturb my lesson o!! |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 10:49pm On May 19, 2007 |
on with the lesson oh! |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 11:16pm On May 19, 2007 |
yes correct person, no mind dem likkle pickin where we dey self i done forget, how you dey sha you don chop bellyfull abi? |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 11:23pm On May 19, 2007 |
cant remember where we were, no havent eaten diner today, u? |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 11:25pm On May 19, 2007 |
na i dey wait for you now, i want some soul food wey go make me get power well well abi you too dey wait for me? |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 11:31pm On May 19, 2007 |
i dey wait for you O!!! next weekend I dey chop BBQ and all kind of soulfood for the US holiday until belle full i dey invite you come chop!!! |
(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (21) (Reply)
Benin Traditional Worshippers Embark On Acts Of Purification And Sanctification / Origin Of The Name Yoruba / Gabriel Igbinedion's 84th Birthday Service (Photos)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |