Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,589 members, 7,812,914 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 10:25 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Can Somebody Please Teach Me Pidgin? (29404 Views)
HAUSALAND: Teach Me Hausa / Please, Teach Me Efik/ibibio (calabar/akwa-ibom) Language. / Teach Me Naija Slang Please (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (21) (Reply) (Go Down)
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 7:43am On Mar 17, 2007 |
I no get wetin u talk oh? |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by muyeskin(m): 10:04am On Apr 13, 2007 |
Ghetto gal, Notin dey happen. I think the best star to teach u this is Tu-Face Idibia. Try him out at www.2faceidibia.com. feel free my girl.
|
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 2:56am On Apr 14, 2007 |
lol.Dt site doesnt work.So Tubaba no fit drop site?Na wa oh |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by lexyflexy(m): 11:19pm On Apr 18, 2007 |
Wetin be dey happen here sef, men I don miss like shit, |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 5:56am On Apr 20, 2007 |
Where u pel? |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 4:52pm On Apr 29, 2007 |
Hey where is everybody at, it is this thread that made me join nairaland, Because I like her have friends that speak it, and want to learn, found this thread when i was googling Nigerian pidgin english, would love to learn more, as well as Yoruba, |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 4:21am On May 01, 2007 |
We full ground now.U no dey show again |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 6:46pm On May 01, 2007 |
@9ja4eva. . . you talkin to me or who, |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 4:36am On May 04, 2007 |
Yur levels na |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 9:19pm On May 04, 2007 |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 9:07am On May 05, 2007 |
Which kain face b dt? |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 12:59pm On May 05, 2007 |
confused. . . |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 1:00pm On May 05, 2007 |
wetin dey 9ja4eva? how bodi? |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 9:48am On May 06, 2007 |
I dey oh.Bodi dey inside clothU nko? |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 12:07pm On May 06, 2007 |
pele. . .pray betta don come soon. . .I dey well well. . .going aro here in Jand wit nothing to do o! waiting on you dey teach me pidgin. . . |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 4:45am On May 07, 2007 |
I get u oh.Which levels na?Ao u wan take learn d pidgin? |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 6:55pm On May 07, 2007 |
Ok that is the extent of my pidgin, I think you said which level/how much do I know or want to learn, after that i have no clue what you are saying |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 6:08am On May 09, 2007 |
Well i meant.How far na and how do u want to learn pidgin? |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 9:43pm On May 09, 2007 |
Which way do you recommend? My pronunciation is worst than my poor attempts to write it out, But I try I think I have to practice. |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 9:45pm On May 09, 2007 |
Oh you fit talk am with people who they talk am.Wetin you get? |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 10:33pm On May 09, 2007 |
I dont understand nothing when the talking, but i do better when it is written at times but it is still hard at times. |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 7:09am On May 11, 2007 |
Oh i get u.No wahala oh.Make u dey pick am small small |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by needeeg(m): 2:28pm On May 11, 2007 |
Abi, he dey try sef! |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by ghettochyk(f): 12:55am On May 12, 2007 |
hey 9ja 4eva. i see you in here working da pidgin. lol!! aight, lemme see how good i'm is now lol!! lets tok pidgin lol! |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 8:15pm On May 12, 2007 |
Funny its like they dont want me to pick it up, they rarely talk to me in pidgin, but do learn a little here and there. I think the best way to learn it is to use it!!! Bawo ni, How bodi? I think I need to learn the rules first like past and present tense. |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 8:27pm On May 12, 2007 |
scata scata don buss oooo !! everywhere jaga jaga i no fit revise i get exam for next week my head dey do mathematics n jagba jantis ameromoge thats your assignment ^^^ |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 10:40pm On May 12, 2007 |
Dis Guy: dis guy are you telling me to scatter? or everything is going crazy right now that you will give me an exam next week? or are you telling me that things are crazy for you right now because you have an exam and your head is filled with that and other nonsense? help me out here!!! |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 10:44pm On May 12, 2007 |
are you telling me that things are crazy for you right now because you have an exam and your head is filled with that and other nonsense? you be correct gal no be small your head sef na computa well done oya you gift na to buy me akara and palm make i chop bellyful kia kia masa masa |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 10:56pm On May 12, 2007 |
Dis Guy, I have some chop remain jollof and suya to gif you!!! Are you tell me my head works like a computer, and that for teaching me pidgin I should make you some akara(bean cakes) and palm to eat!!! |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 11:22am On May 13, 2007 |
U don dey pick up.Make u dey throw ur own work for hia . |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 11:22am On May 13, 2007 |
ghettochyk: I dey wait u |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 12:29pm On May 13, 2007 |
chop remain for me ?? chai i don suffer you tink say me i be so-bata? how person go dey chop jollof with suya sef e be like say u don dey go obalende suya If na you cook the jollof with suya i go chop clean mouth if na fast food abegi carry go! |
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (21) (Reply)
Alaafin Of Oyo Dancing With One Of His Queens / The Story Of The Legendary Farmer Turned Warrior, Lisabi / Ooni Inaugurates National Orisa Day In Brazil
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |