Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,549 members, 7,812,752 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 06:44 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Can Somebody Please Teach Me Pidgin? (29400 Views)
HAUSALAND: Teach Me Hausa / Please, Teach Me Efik/ibibio (calabar/akwa-ibom) Language. / Teach Me Naija Slang Please (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (21) (Reply) (Go Down)
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 12:54pm On May 13, 2007 |
OK, I have no clue what you said!! But I made it myself not fast food!!!I am an excellent cook!!! Dat no be lie!!! I fit chop any meal na wa oh!! (American, Spanish, even Nigerian) I am not trying to treat you like a shoe or whatever your said I was just telling you I have some left over!!! . Dis Guy where you dey? Jand or Naija? |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 12:59pm On May 13, 2007 |
9ja4eva: No I still need your help here, dont leave me on my own yet!!! |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 1:34pm On May 13, 2007 |
so-bata= cobbler or shoe repairer how person go dey chop jollof with suya sef e be like say u don dey go obalende suyahow can you eat jollof with suya (me thinking it was fast food suya) I suppose dey jand o but as per se i no fit talk american accent dem no gre gimme fisa na so so pidgin i dey yarn dem blighty |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 1:46pm On May 13, 2007 |
are you saying you suppose to be in jand but you dont have an american accent so wont give you a visa because or just you speak pidgin to them. i am having problems understanding cause it look like you said 3 things but no periods separate them! |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 1:52pm On May 13, 2007 |
period? i be guy man o i no dey get period we no even get period for pidgin na free flow so which side for Queensland you dey, how the funny summer, na so so rain e dey rain you don dey chop mash n peas, chips n fish abi you dey chop correct food we dey hol body wella! |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 1:56pm On May 13, 2007 |
you are funny man well you not tellin me if i am correct. how am i suppose to learn if you no correct me? |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 1:58pm On May 13, 2007 |
see the thing easy like abc to read you just dey get am like say na village dem born you I don tell you your brain na computa |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 2:03pm On May 13, 2007 |
I live about 2hrs away from London. Dont eat English food. I don't care for it, its been raining for about a week here man and that sucks, can't even wear my open toe bata!!! I have been told by many people i cook well well but depends on what one likes, I am a picky eater (i like things a certain way) so i don't eat much of other peoples cooking!!! |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 2:13pm On May 13, 2007 |
Dis guy, my brain no be computa, this is hard work!!! I have to read it several times then think about how i would say it in english then put it together!!! . if i was to hear you yarn pidgin i'd be lost! may pick small small but most of it no sabi!! |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 2:16pm On May 13, 2007 |
kai see as you dey scatter grammar for here, i go obtain you o hmm so you sabi cook well well, me sef i sabi chop no be small e be like say we go invite you come nairaland get together you go bring plenty plenty cooler with jollof make we see as you sabi cook reach if you sabi, we go put ring for your finger e be like say one don dey their already but e no mean |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 2:18pm On May 13, 2007 |
if you hear me, you go get am because me sef i dey stammer talk am but if you hear my paddy na original warri boy! me sef i dey look like JJC |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 2:22pm On May 13, 2007 |
Dis Guy: thats cause when warri yarn pidgin it sound like they sing it, almost sound like they speaking Japanese o!!! |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 2:31pm On May 13, 2007 |
who is this "we" you talking about! SOMEBODY IN YOUR POCKET O! My jollof have chile in it, maybe too spicy for you! i fit to be iyawo ! but i tell em no ask to gif me ring cos u belle-ful. |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 2:48pm On May 13, 2007 |
we= na me be that; i be [i]sh[/i]airman if you like put 20 peppers na so i go dey chop am you no sabi them talk say; road to man pikin heart na through him belly from him belly na so so gymnastic inside room after na multiplication for maternity ward so if u sabi cook wellla, you go sabi do gymnastics and na that one be the koko especially when bakassi big like woah!! pick race comot |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 2:57pm On May 13, 2007 |
my head spinning now! |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 3:03pm On May 13, 2007 |
scatter the thing one by one you go get am no be you wan learn? road to man pikin heart na through him bellythe way to a man's heart is through his. . . . bedroom maternity ward |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 3:05pm On May 13, 2007 |
I get it. you are too funny!! i just needed to read it again, u aro man!!! |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 3:13pm On May 13, 2007 |
i just needed to slow down and read it again!!! i figured it out before you posted the clues!!! I don gold medal in room gymnastics, mos def i be yua iyawo, think I dey chop well well, my rm gymnastic na wa allah!!! and Dat ring no be rock na go be boulder walahi oh!!!
|
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 4:11pm On May 13, 2007 |
lol you just join join everything like dem join nigeria kai you sef if you get gold medal for room gymnastic i get platinum medal for roomnastic you fit learn from shaolin shairman like me no worry we go insure the boulder if you no fit carry am for your lil finger |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 5:00pm On May 13, 2007 |
Dis guy, remember I'm a proper experienced woman, you try shako u roomnastic but i go teach u how its done o! No be lie, my rmnastics be like earthquake. if i no fit to carry boulder on my finger, we can buy a cart to wheel it around in. Dis Guy: i have an idea what this is but tell me exactly.
|
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 6:09pm On May 13, 2007 |
meaning you mashed the pidign together in your reply #40 like tehy mashed north,south west n south east together to form nigeria you wan teach me kai? me sef i be proper experiencde Guy i fit handle bakassi wellaaaa (very well) how i go trust u say no be lie, seeing is beliving i wan see bakassi wey cameroun get before i gre me sef dey cause earthquake if i no fit to carry boulder on my finger, we can buy a cart to wheel it around inno worry 9ja4eva go collect 4p/day carry am about with wheelbarrow Nice drawings you want make i dey drool abi |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 6:18pm On May 13, 2007 |
yeah a lil birdy told me you are a booty man |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 6:22pm On May 13, 2007 |
hmm could that birdy be M? or even I e be like say them don they put nose for person business for inside here o, make i do small small before them spoil my name because i be shairman bootyful so you drew them for me awww how shweet |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 6:29pm On May 13, 2007 |
yeah, my frenz say my pidgin be k-legged, but thats cause nobody teaching me the rules!!! hey i destroyed the evidence but i can provide you with references if you like how you dash 9ja4eva as wheelbarrow pusher, wit out clearing it wit him first |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 6:32pm On May 13, 2007 |
Dis Guy: you are funny |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 6:36pm On May 13, 2007 |
9ja4eva is a very patriotic boy anything to remember him of village> wheelbarrow I will get another person wey do drive us for inside train from kent to surrey then to hertfordshire |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 6:42pm On May 13, 2007 |
where u dey taking me? i go travul the whole UK!!! |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 6:47pm On May 13, 2007 |
where i go take you? see this newcommer o my big bedroom ofcourse lol dem no tell you say na my papa get DFS? even odeon cinema dey my room wen film start earthquake go happen wellaa I go take you go see Thiery Henry and the lads Abi we fit go KanuAll-star game I never reach portmouth b4 but he good small |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 6:54pm On May 13, 2007 |
i see your lips moving but no get what you talking about!!! Abeg! you wish you were that good!!! men they talk but never back up what they say!!! |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 7:08pm On May 13, 2007 |
me i no be men i be Guy man hehe A tryyal shall confuse you a trial shall convince you Lady Oge then we shall drink tea till the sunset, |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 7:16pm On May 13, 2007 |
i am curious DIS GUY HOW OLD ARE YOU SINCE YOU SAY YOU AN EXPERIENCED MAN? are you trying to confuse me bicos you sabi i go discover you imposter platinum medal winner? no worrie i no go tell!!! nobody at all, |
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 7:33pm On May 13, 2007 |
I be shweet sixteen young old man nuff energy me fit handle your likkle sef my platinum medal na confirm, authentic tried and tested severely still causing earthquake worldwide if you tell your paddies them go join me for masion later on,enjoying the goodies |
(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (21) (Reply)
Alaafin Of Oyo Dancing With One Of His Queens / The Story Of The Legendary Farmer Turned Warrior, Lisabi / Ooni Inaugurates National Orisa Day In Brazil
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |