Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,294 members, 7,818,993 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 09:43 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / ~ Jokers Offtopic Amusement Park (46935 Views)
Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ / Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (101) (Go Down)
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 6:13pm On Aug 18, 2010 |
Ben-10:Benard , i fil u jare imagine na wen tanizm log on dats wen we strt viewing titanic, ban am abeg na evry day she dey do i love u talk ur own yeye gal @tanism y al dis love love sef abeg throw in joke make i laf jare , all dis ur player don get played don dey give me rashes i wud vextigate 4 u oo |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 6:15pm On Aug 18, 2010 |
tanimz: nothing just dat ur husby dey try ooo, well dats ur personal life, dont let me go into it @idowu, hey how far babes, how ur life |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 6:16pm On Aug 18, 2010 |
Idowuogbo: Shey na only me you see dey post for here? |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 6:18pm On Aug 18, 2010 |
Element G: What makes you think so? BTW, I'm not married and I don't have kids in real life. I am only married in NL and have NL children. |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 6:20pm On Aug 18, 2010 |
tanimz u are just crazy, so u don carry me round d world finish before u come talk truth |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 6:22pm On Aug 18, 2010 |
Element G: No vex. BRB in about 40 minutes. |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 6:24pm On Aug 18, 2010 |
kk ooooo |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 6:24pm On Aug 18, 2010 |
Element G: Dioxide, life is dere jare we are living it as it comes , me and life no get problem bcus wiv Chineke boi all tins are possible inuggo tanimz:if i blow u, is not u doing it continuosly now i don get measles join d rashes but anyways it don dey clear small small , cus u don dey behave dats my gal fine gal , peperenpe |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 6:30pm On Aug 18, 2010 |
idowu, my name no be monoxide again, na dioxide now abi?? |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 6:32pm On Aug 18, 2010 |
u b element now so na evry day i dey lab dey experiment u fil me , na so d tin dey go lolll i sound like a man rite , dat swaggs 4 u i b chameleon |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by manoy(m): 6:34pm On Aug 18, 2010 |
idowuuuuuuuu |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 6:36pm On Aug 18, 2010 |
idowu, i dont knw wat to say, u've just succeeded in making me speechless, anyway i hope Ben i hearing me now cos me i no dey there when idowu use her experiments blow Nland ooo |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 6:42pm On Aug 18, 2010 |
manoy:y u screaming wen am jus next door , u dey give me headache reduce d noise u messed up u 2 u no anyway , i wud treat ur f888 up soon sha how life sha ? Element G:nitrogen chill now , ur laptop neva spark fire now so how i tek blow nl , c ur mouth like akara oyinbo lolll |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 6:46pm On Aug 18, 2010 |
Idowuogbo:na nitrogen now abi?, idowu u don kolo finish honestly |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 6:58pm On Aug 18, 2010 |
Element G:dats y u gbadun me now |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 7:08pm On Aug 18, 2010 |
*element shyly says it* well yes maybe dats just why i gbadun u |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 7:10pm On Aug 18, 2010 |
puffs cuban ciggar |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 7:12pm On Aug 18, 2010 |
Element G: I'm back!! Idowuogbo: See as you hijack the thread in my 40-mins absence. Thank God say your rashes don dey clear. I no o anything oo. . . that Ben-10 just like to dey call my name. |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 7:14pm On Aug 18, 2010 |
Studio CFR:am asthmatic oo , cus now u don cum wiv ur yeye bangladeshi stick , fake igbo lol @tanism deres always a leader in evry pack so i don overtake u , next time shine ur eye |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 7:15pm On Aug 18, 2010 |
Yo name dey make me stammer lol |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 7:16pm On Aug 18, 2010 |
Idowuogbo: Oya, I don come back now. Make we see who go overtake who. |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 7:20pm On Aug 18, 2010 |
@idowu- i know sey u be illiterate wey no sabi her left and right. Carry yo big head up and tell me wetin dem write for dat board. SMOKE HERE. Wetin carry u come dis place naw |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 7:24pm On Aug 18, 2010 |
Studio CFR:na so now , na how it suppose do u its called originality @tanism (ogboski d badoski sings her favorite tune ) wetin she go sey ori yato so ori and u wonder y finish d rest, don test d microphone cus i electrify , yeye pikin u wan contest shiior @studio na me get small head amadioha wud bum u 2nite , nonenity |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 7:25pm On Aug 18, 2010 |
am sorry guys but i need to go now, element don tire ooo, see ya later guys |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 7:25pm On Aug 18, 2010 |
^^ Bye! See ya later! Idowu, shey you wan try me? |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 7:26pm On Aug 18, 2010 |
Element G: Peroxide bye jare correct human being |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 7:27pm On Aug 18, 2010 |
bye too @tanimz sorry i didnt stay to chat with u for long but peroxide don tire ooo, see ya later, love y'all |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 7:30pm On Aug 18, 2010 |
^ peroxide my main boi |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 7:31pm On Aug 18, 2010 |
@Idowu, lol take it easy na wetin sef? Biffer! |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 7:33pm On Aug 18, 2010 |
^ fire 4 fire oo jus teasin , i don cool down cus boniface don give me coolrintin |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Pharoh: 7:34pm On Aug 18, 2010 |
I wish someone else can educate some of us that this isn't the romance or meet-up thread. Five pages including this advice and una still no get the gist . . . Press Release coming up tonight. |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 7:34pm On Aug 18, 2010 |
Element G: It's okay, I'ld manage. See you later then. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (101)
Ben20001 Aplication / Hilarious Pics To Spicen Up This Cold Morning / Best Jokes....crack Your Ribs!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34 |