Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,695 members, 7,823,953 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 07:05 PM

Big Nyash In The Church - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Big Nyash In The Church (18921 Views)

I Chop Ashawo Big Nyash Yesterday! / Na Boyfriend Wey Calm Down Dey Enjoy This Big Nyash PICS / My Oh My! LADY Who Has The Biggest NYASH In Africa Shares New Photos-(look) (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Big Nyash In The Church by Dannidom(m): 2:45pm On Mar 17, 2019
Girls can be wicked ehn.

Today I say make I go church sey e don tey wey person put leg for inside church, It was one Redeemed church like that, and because na person invite me unto ceremony tins, free jollof stuffs. Na so I enter church na, everywhere dope, guys and babes come sharp especially the babes. There's this babe that caught my attention... Guys I concede, exotic girls no dey for club again, na for church you go find them plenty. This babe set in every essence of the word, front, back shocked kai I swear her bumbum wan fall off, upon that she dey seductively waka upandan fa I vex relocate to her row, atleast make she dey folow my face pass because she dey inside for that row.


Mehn! Offering time come reach grin grin I come smile for inside heart, you know as redeem people dey take dey give offering na. Music start, we dey prepare to file in line, I come dey for my seat dey delay unto say I dey look for something beacause I dey outside the row, codedely waiting for her to first pass, make I follow her for back na tongue Omo oba as she pass, me and devil smile together, sharp sharp, I follow her for back, you go fear dance na.


She rock me sha. Her bumbum soft like kilode tongue. Music people come change to one bad song like that, omo oba she wan come dance go back for my already swollen dick i shout for am no try am o! angry angry you wan cause trouble for here fa. She look me smile, come comtinue her normal dance step till we reach go drop our offering. She still rock me small as we go back to our seats.


I give am one kind eye after we don sidon, she smile again, I say ok na. Church finish I follow her reach gate come collect her number.


E don be for that nyash cos wetin I go do her if she come my trap. Forget! angry angry


I come dey ask myself wetin I dey find go club again? Since wetin I dey find for club dey for church.

I love Jesus cool cool. Amen.

20 Likes 1 Share

Re: Big Nyash In The Church by DanDeeBoss(m): 2:50pm On Mar 17, 2019
.

21 Likes 1 Share

Re: Big Nyash In The Church by Apus: 2:51pm On Mar 17, 2019
grin grin grin
omo oba craze dey worry u!!
we know say u dey lie but kontinu.

5 Likes

Re: Big Nyash In The Church by Abbeysunday(m): 2:52pm On Mar 17, 2019
Na cooking gass dem go take prepare ur own special hell

8 Likes

Re: Big Nyash In The Church by donbachi(m): 2:59pm On Mar 17, 2019
Instead u go share testimony of wetin God do 4 u,na 2 come dey testify wetin man deve do 4 u...iron go burn all ur clothes.
Re: Big Nyash In The Church by tee59(f): 3:37pm On Mar 17, 2019
Just see your life. An adult been controlled by his dick. May God forgive you.
Re: Big Nyash In The Church by Smartlife(m): 4:44pm On Mar 17, 2019
I don't blame you ma nigga... You where inspired grin

2 Likes

Re: Big Nyash In The Church by Nobody: 5:12pm On Mar 17, 2019
tee59:
Just see your life. An adult been controlled by his dick. May God forgive you.
what's this one saying nw
Re: Big Nyash In The Church by Nobody: 5:14pm On Mar 17, 2019
naso jare

4 Likes

Re: Big Nyash In The Church by raphretle: 5:16pm On Mar 17, 2019
where thunder dey wen u need am the most....
Re: Big Nyash In The Church by Nobody: 5:26pm On Mar 17, 2019
grin girls are wicked sha
Re: Big Nyash In The Church by Anthony0094(m): 5:31pm On Mar 17, 2019
grin grin grin
Re: Big Nyash In The Church by Abaje195(m): 5:46pm On Mar 17, 2019
cheesy cheesy
Re: Big Nyash In The Church by Adasun(m): 5:57pm On Mar 17, 2019
Lol,jezebel and ahab in church 2day grin
Re: Big Nyash In The Church by samuelchimmy(m): 6:00pm On Mar 17, 2019
grin delilah and devil himself
Re: Big Nyash In The Church by tee59(f): 6:18pm On Mar 17, 2019
biGDhAp:
what's this one saying nw
Birds of same feathers.
Re: Big Nyash In The Church by highchiefpee(m): 6:33pm On Mar 17, 2019
Op take am

6 Likes

Re: Big Nyash In The Church by Nobody: 7:13pm On Mar 17, 2019
tee59:
Birds of same feathers.
suck me beautiful

Re: Big Nyash In The Church by dazzlingd(m): 7:48pm On Mar 17, 2019
grin grin grin

Laff wan kee me
Re: Big Nyash In The Church by Nobody: 7:53pm On Mar 17, 2019
donbachi:
Instead u go share testimony of wetin God do 4 u,na 2 come dey testify wetin man deve do 4 u...iron go burn all ur clothes
jesuuu!!! Where did you hear this kinda insult from? Your very wicked bro.
Re: Big Nyash In The Church by Emilokoiyawon: 8:18pm On Mar 17, 2019
Omo Oba dem don carry your destiny do money ritual tey tey
Re: Big Nyash In The Church by Khd95(m): 8:28pm On Mar 17, 2019
Nyash has won a soul for Christ cheesy

1 Like

Re: Big Nyash In The Church by respect80(m): 8:55pm On Mar 17, 2019
Dannidom:
Girls can be wicked ehn.

Today I say make I go church sey e don tey wey person put leg for inside church, It was one Redeemed church like that, and because na person invite me unto ceremony tins, free jollof stuffs. Na so I enter church na, everywhere dope, guys and babes come sharp especially the babes. There's this babe that caught my attention... Guys I concede, exotic girls no dey for club again, na for church you go find them plenty. This babe set in every essence of the word, front, back shocked kai I swear her bumbum wan fall off, upon that she dey seductively waka upandan fa I vex relocate to her row, atleast make she dey folow my face pass because she dey inside for that row.


Mehn! Offering time come reach grin grin I come smile for inside heart, you know as redeem people dey take dey give offering na. Music start, we dey prepare to file in line, I come dey for my seat dey delay unto say I dey look for something beacause I dey outside the row, codedely waiting for her to first pass, make I follow her for back na tongue Omo oba as she pass, me and devil smile together, sharp sharp, I follow her for back, you go fear dance na.


She rock me sha. Her bumbum soft like kilode tongue. Music people come change to one bad song like that, omo oba she wan come dance go back for my already swollen dick i shout for am no try am o! angry angry you wan cause trouble for here fa. She look me smile, come comtinue her normal dance step till we reach go drop our offering. She still rock me small as we go back to our seats.


I give am one kind eye after we don sidon, she smile again, I say ok na. Church finish I follow her reach gate come collect her number.


E don be for that nyash cos wetin I go do her if she come my trap. Forget! angry angry


I come dey ask myself wetin I dey find go club again? Since wetin I dey find for club dey for church.

I love Jesus cool cool. Amen.

E no go better for your barber

5 Likes 1 Share

Re: Big Nyash In The Church by EbukaHades10(m): 9:02pm On Mar 17, 2019
Op,you go make heaven

2 Likes

Re: Big Nyash In The Church by BENEFICIAL12(m): 9:15pm On Mar 17, 2019
OP...
YOU ARE THE EXAMPLE OF SATAN GOES TO CHURCH
Re: Big Nyash In The Church by Onlinealaba(m): 10:05pm On Mar 17, 2019
Love the write up in pidgin..but ehn church these days are just showbiz
Patronize a brother, check my signature
Re: Big Nyash In The Church by Techniqal(m): 10:14pm On Mar 17, 2019
Once u start having sex, u have passed the friendship line and someone's feelings are bound to be hurt..

" Love & Relationship management 101"

https:///DR26tEjRPwnJS4TUQo1z2q
Re: Big Nyash In The Church by Neimar: 11:54pm On Mar 17, 2019
I nr go lie sha

my dick rise wen I dy go church

I dy waka go church one girl dy my front si yansh

naxo my dick rise

i con dy prayo
Re: Big Nyash In The Church by ayanbaba2(m): 3:14am On Mar 18, 2019
you no go make heaven, I swear!

rocking somebody on Sunday, insider holy house, kaiiiiii!!!!

Re: Big Nyash In The Church by AlaiheJ(m): 4:57am On Mar 18, 2019
Dannidom:
Girls can be wicked ehn.

Today I say make I go church sey e don tey wey person put leg for inside church, It was one Redeemed church like that, and because na person invite me unto ceremony tins, free jollof stuffs. Na so I enter church na, everywhere dope, guys and babes come sharp especially the babes. There's this babe that caught my attention... Guys I concede, exotic girls no dey for club again, na for church you go find them plenty. This babe set in every essence of the word, front, back shocked kai I swear her bumbum wan fall off, upon that she dey seductively waka upandan fa I vex relocate to her row, atleast make she dey folow my face pass because she dey inside for that row.


Mehn! Offering time come reach grin grin I come smile for inside heart, you know as redeem people dey take dey give offering na. Music start, we dey prepare to file in line, I come dey for my seat dey delay unto say I dey look for something beacause I dey outside the row, codedely waiting for her to first pass, make I follow her for back na tongue Omo oba as she pass, me and devil smile together, sharp sharp, I follow her for back, you go fear dance na.


She rock me sha. Her bumbum soft like kilode tongue. Music people come change to one bad song like that, omo oba she wan come dance go back for my already swollen dick i shout for am no try am o! angry angry you wan cause trouble for here fa. She look me smile, come comtinue her normal dance step till we reach go drop our offering. She still rock me small as we go back to our seats.


I give am one kind eye after we don sidon, she smile again, I say ok na. Church finish I follow her reach gate come collect her number.


E don be for that nyash cos wetin I go do her if she come my trap. Forget! angry angry


I come dey ask myself wetin I dey find go club again? Since wetin I dey find for club dey for church.

I love Jesus cool cool. Amen.

have you finished?,

(1) (2) (Reply)

Revealed! Curvy Women Enjoy Sex More Than Slim Ones. / I Was A Lesbian But Now I'm Straight. Will I Find A Man? / PLEASE HELP: My Gf's Breasts Is So Sagged & Flat; And She's Just 25

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 52
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.