Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,769 members, 7,862,523 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 06:40 PM

Naija Girls Too Dey Form. - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naija Girls Too Dey Form. (931 Views)

But Why Are Nigerian Girls Too Wide Like This (photos PG18+) / The Secret Why Giving Girls Too Much Attention Never Makes Them Fall In Love / Why Female Medical Doctors Too Dey Form For Guys (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Naija Girls Too Dey Form. by TRUSTEDGUY: 10:51pm On Oct 27, 2010
Got a friend who woo dis girl for 2 yrs she just dey form if the guy wan go she go dey act as if she want the guy.

This begin make wonder why una like to for babes?
Re: Naija Girls Too Dey Form. by Dsense(m): 10:58pm On Oct 27, 2010
So u want us to assassinate her ,abi what?
I can't get why some ppl have to display their stewpidity attimes.
This Forum is for seeking advices not for stewpid Judgements.
Ok? seeking advices .
Re: Naija Girls Too Dey Form. by Idowuogbo(f): 11:03pm On Oct 27, 2010
trustedd which kain opata u dey yarn hai sef , she dey form but calabash no break na tssew
some gals form bcus dey gats to puyanga , as ladies sumtimes its needed joo
stop d worry and cool ur spirit wiv cold pslmwine wink cheesy cheesy grin cool
Re: Naija Girls Too Dey Form. by TRUSTEDGUY: 11:28pm On Oct 27, 2010
D-sense:

So u want us to assassinate her ,abi what?
I can't get why some ppl have to display their stewpidity attimes.
This Forum is for seeking advices not for stewpid Judgements.
Ok? seeking advices .

na you sabi. angry angry angry
Re: Naija Girls Too Dey Form. by adagz01(m): 6:37am On Oct 28, 2010
Poster is in kurma
Re: Naija Girls Too Dey Form. by Phate07(m): 7:03am On Oct 28, 2010

Bro, they have to form cos they have punny. Dont u like punny? Punny is good for your health, truss me. wink


Re: Naija Girls Too Dey Form. by Idowuogbo(f): 9:58am On Oct 28, 2010
^oga u don come again , troublesome
Re: Naija Girls Too Dey Form. by Mygoldie(f): 10:02am On Oct 28, 2010
@Poster i just don't get what your ranting about, shocked shocked shocked shocked
Re: Naija Girls Too Dey Form. by CorkyJoe: 10:35am On Oct 28, 2010
True, Nigerian womens make u age quick angry
Re: Naija Girls Too Dey Form. by Mygoldie(f): 10:36am On Oct 28, 2010
Corky Joe:

True, Nigerian womens make u age quick angry




so is nigerian men too, angry angry angry
Re: Naija Girls Too Dey Form. by LADYOKIKI: 10:58am On Oct 28, 2010
@ poster
I can only assume you like women who gv it up freely and why all naija babes always get to suffer because of one girl. Major issues
Re: Naija Girls Too Dey Form. by 190: 11:21am On Oct 28, 2010
they form alot like say dem nor dey sh!t or mess!! angry
Re: Naija Girls Too Dey Form. by md4real(m): 1:23pm On Oct 28, 2010
190:

they form alot like say dem nor dey droppings or mess!! angry

you over sabi them, they want you, they wont say it and when you do, they go still they form hard to get. but cross the leg, you don hammer be that.
Re: Naija Girls Too Dey Form. by phrancz(m): 1:52pm On Oct 28, 2010
Bro, they have to form cos they have punny. Dont u like punny? Punny is good for your health, truss me.
i dey tellz u brof.
Re: Naija Girls Too Dey Form. by TRUSTEDGUY: 7:37pm On Oct 28, 2010
Phate07:


Bro, they have to form cos they have punny. Dont u like punny? Punny is good for your health, truss me. wink




Well sorry if the topic is not interesting I just need info that's all.

(1) (Reply)

He Said He Would Stop Being A Playah If I Go Out With Him / Should I Tell Her Under The Circumstances? / The Kind Of Thread U Pple Post Shows Nttin Bt,d World Is Cmn 2 An End.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.