Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,296 members, 7,836,296 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 03:32 AM

Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. - Romance (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. (5658 Views)

5 Characters Of Warri Guys In Romantic Affairs / Romance in the bus ..... Guys and their tactics / 3 Things To Avoid When Toasting A Girl (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. by Warfibabe(f): 12:53am On Nov 04, 2010
no1madman:

Dodo and chocolate!. . .what kind of combination b dat! and he dey feel important.
Dat one alone no tell you say dis person no normal? Come where you Jomogbomo! You better start to dey locate the nearest mental home, cus very soon na 4 dustbin side dem go 4 pick you and your laptop, with rotten chocolate nd rotten dodo wey your fellow craze people chop remain 4 you.
Re: Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. by no1madman(m): 12:54am On Nov 04, 2010
Jomo-gbomo:

hehe. . .that's really funny grin grin grin. . .and very st[i]u[/i]pid too
angry grin grin grin grin
Re: Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. by Jomogbomo4: 12:56am On Nov 04, 2010
Warfibabe:

Dat one alone no tell you say dis person no normal? Come where you Jomogbomo! You better start to dey locate the nearest mental home, cus very soon na 4 dustbin side dem go 4 pick you and your laptop, with rotten chocolate nd rotten dodo wey your fellow craze people chop remain 4 you.

did you just type that?. . as in this garbage originated from somewhere from your head? shocked shocked shocked shocked. . . . unbelievable!!
Re: Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. by chyk91(m): 1:03am On Nov 04, 2010
lol, this is so funny. true talk sha
Re: Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. by chic2pimp(m): 2:49am On Nov 04, 2010
Warri Boys No Dey Carry Last oooooo cheesy cheesy cool
Re: Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. by adagz01(m): 7:17am On Nov 04, 2010
Hey u GBOMO GBOMO abi na JOMO GBOMO ur brian suppose tell u say this thread na flexing thread b4 u come scatter this place with your mumu chololate and dodo.try shift small ur big head dey block network.

@waffibabe,keep the flag flying.i hail o
Re: Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. by Suc4live(m): 8:04am On Nov 04, 2010
u must be d missing definition for= sadist
Infact u are a sadist, get the Bleep out of this thread b4 i send u a punch thru ur laptop @jomo(gbomo) gbomo
Re: Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. by Warfibabe(f): 9:15am On Nov 04, 2010
adagz 01:

Hey u GBOMO GBOMO abi na JOMO GBOMO your brian suppose tell u say this thread na flexing thread b4 u come scatter this place with your mumu chololate and dodo.try shift small your big head dey block network.

@waffibabe,keep the flag flying.i hail o
My brother na me hail pass! Dem no go fit stop our shine! We pass them!.
Suc4live:

u must be d missing definition for= sadist
Infact u are a sadist, get the bleep out of this thread b4 i send u a punch thru your laptop @jomo(gbomo) gbomo
lolllz!. . Bros abeg sorry for am small, He no know say nobody be him MATE for HERE!. grin grin grin
Re: Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. by adagz01(m): 9:20am On Nov 04, 2010
"I love u" nor dey warri guys dictionary
we prefer i like your ur style
Re: Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. by Jomogbomo4: 11:51am On Nov 04, 2010
adagz 01:

Hey u GBOMO GBOMO abi na JOMO GBOMO your brian suppose tell u say this thread na flexing thread b4 u come scatter this place with your mumu chololate and dodo.try shift small your big head dey block network.

@waffibabe,keep the flag flying.i hail o
Suc4live:

u must be d missing definition for= sadist
Infact u are a sadist, get the bleep out of this thread b4 i send u a punch thru your laptop @jomo(gbomo) gbomo

Bunch of retards! cheesy cheesy
Re: Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. by jeronimo(m): 1:44pm On Nov 04, 2010
@warfibabe tell all dis lag babes say warfi boys eh! nobody real reach us.make dem no dey look us like jaguda. u too much!!! cool
Re: Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. by adagz01(m): 8:50pm On Nov 04, 2010
^^tell dem.
Re: Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. by Warfibabe(f): 1:20pm On Dec 02, 2010
jeronimo:

@warfibabe tell all dis lag babes say warfi boys eh! nobody real reach us.make dem no dey look us like jaguda. u too much!!! cool
lol!, Dem no know say na only warfi guys love get guarantee? Seriously warfi guy love (no be say na mouth!) na complete package. Dem dey love finish. Dem fit be jaguda for outside, but if dem dey inside house wit their woman (no be d ones wey be area like dem o!), dem go jus turn to angel 4 where d babe dey instantly!.
Re: Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. by Warfibabe(f): 1:21pm On Dec 02, 2010
jeronimo:

@warfibabe tell all dis lag babes say warfi boys eh! nobody real reach us.make dem no dey look us like jaguda. u too much!!! cool
lol!, Dem no know say na only warfi guys love get guarantee? Seriously warfi guy love (no be say na mouth!) na complete package. Dem dey love finish. Dem fit be jaguda for outside, but if dem dey inside house wit their woman (no be d ones wey be area like dem o!), dem go jus turn to angel 4 where d babe dey instantly!.
Re: Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. by femi4love(m): 3:01pm On Dec 02, 2010
Please guys, could you please post more on this thread. Apart from the fun (I'm actually disturbing my colleagues with laughter now), I might be able to learn pidgin english (or is it warfi?) from here. The language trips me a lot. I used to have a colleague at work a warri guy who always called me "My Chairman" veeery funny.

@Wafibabe, Sorry to hear about your dad o! May his soul rest in peace!
Re: Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. by Nobody: 3:18pm On Dec 02, 2010
O boy dis life na osusu o0 if e reach ur turn make u pack if u no pack dem go pack leave. No dulling carry go Warfibabe u 3much
Re: Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. by Nobody: 3:30pm On Dec 02, 2010
Dem say eh na big belle na im God take punish big men. My friend for here never eat and e say e wan vomit i no know wetin e wan vomit whether na im kidney abi na im lever i no know oo
Re: Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. by Idowuogbo(f): 3:35pm On Dec 02, 2010
^hehehe na hin intestine he wan uproot , liv am na
Re: Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. by seunbanme: 2:19am On Dec 03, 2010
Warfibabe:

lol!, Dem no know say na only warfi guys love get guarantee? Seriously warfi guy love (no be say na mouth!) na complete package. Dem dey love finish. Dem fit be jaguda for outside, but if dem dey inside house wit their woman (no be d ones wey be area like dem o!), dem go jus turn to angel 4 where d babe dey instantly!.

na so. . .i feel you jooor,cum on gimme some more. . .


plus, u re sooooo H-O-T,i fit sell my papa house for festac, meeeeen this is like a mami package. . .
Re: Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. by seunbanme: 2:20am On Dec 03, 2010
Warfibabe:

lol!,  Dem no know say na only warfi guys love get guarantee? Seriously warfi guy love (no be say na mouth!) na complete package. Dem dey love finish. Dem fit be jaguda for outside, but if dem dey inside house wit their woman (no be d ones wey be area like dem o!), dem go jus turn to angel 4 where d babe dey instantly!.

na so. . .i feel you jooor,cum on gimme some more. . .


plus, u re sooooo H-O-T,i fit sell my papa house for  festac, meeeeen this is like a mami package. . .
Re: Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. by seunbanme: 2:21am On Dec 03, 2010
Warfibabe:

lol!,  Dem no know say na only warfi guys love get guarantee? Seriously warfi guy love (no be say na mouth!) na complete package. Dem dey love finish. Dem fit be jaguda for outside, but if dem dey inside house wit their woman (no be d ones wey be area like dem o!), dem go jus turn to angel 4 where d babe dey instantly!.

na so. . .i feel you jooor,cum on gimme some more. . .


plus, u re sooooo H-O-T,i fit sell my papa house for  festac, meeeeen this is like a mami-WATER package. . .
Re: Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. by pinkylady1(f): 1:34pm On Dec 03, 2010
i love this thread  cheesy cheesy cheesy

poster more plz
Re: Warri Guys And Their Toasting Patterns!. . . Lol!. by james1(m): 2:22pm On Dec 03, 2010
@poster.I hail!I feel you die!!shuo!!!waffi gurls understand die and dem de enter class ehn,like winch.
@yorisb,na you de fall your hand for mygoldie side;use waffi level's for her,let her know say you be hergoldie.
Na you go de pick race from luv,when you experience luvoppression from her side!
If you de do anyhow with waffi babe you fit see anyhow'o,you go be like person wey enter armed robber motor wey winch de drive!!!

(1) (2) (3) (Reply)

OMG! Beauty Weds Beast In Uganda **warning Graphic Video** / Pics Of Woman Having Fun With Big Joystick / My Personal Views On Leaving Slaymama's Stranded

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.