Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,187 members, 7,822,009 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 01:10 AM

Girls Abeg No Vex - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Girls Abeg No Vex (5938 Views)

Abeg no vex just click here / If Na You,wetin You Go Do This Rat.....abeg No Laff 0 / If You Have Read This Before, Abeg No Vex (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 6:38pm On Dec 31, 2010
LOL I dey go prepare for church jor. .Hasta la vista baby. kiss cool
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 6:49pm On Dec 31, 2010
see ya cutie kiss kiss, av a lovely nite wink wink cheesy cheesy cheesy
Re: Girls Abeg No Vex by EfemenaXY: 7:05pm On Dec 31, 2010
^^ you sef no wan go church?? cool
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 7:08pm On Dec 31, 2010
y i no go go? when i no be devil pikin, i go dey run go in d next 30 mins grin grin grin
Re: Girls Abeg No Vex by EfemenaXY: 7:10pm On Dec 31, 2010
Good! cheesy
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 7:12pm On Dec 31, 2010
HMM, Efe the mummy of nland, see as she quickly dash me moral for d last day of 2010 cheesy cheesy cheesy
Re: Girls Abeg No Vex by EfemenaXY: 7:14pm On Dec 31, 2010
come o!

where all dis mummy stuff dey arise from??

abeg free my skirt jor!
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 7:17pm On Dec 31, 2010
so am not d only one, awww mummy please now *draws her skirt* i want suckey suckey smiley smiley smiley smiley
Re: Girls Abeg No Vex by EfemenaXY: 7:22pm On Dec 31, 2010
^^ don't be rude! angry angry
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 7:24pm On Dec 31, 2010
man dat was just baby play
*mutters to himself* it be as it get for dis mummy self cry cry cry cry
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 7:25pm On Dec 31, 2010
so efe, any popping of champagne after church today? cheesy cheesy cheesy wink wink
Re: Girls Abeg No Vex by EfemenaXY: 7:26pm On Dec 31, 2010
Element G:

man dat was just baby play
*mutters to himself* it be as it get for dis mummy self cry cry cry cry

na you get your mouth

I don tell you say I nor like am - so stop it pls  lipsrsealed lipsrsealed
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 7:33pm On Dec 31, 2010
ok ok, i wont call u mummy again am sorry, so tell me any partying tonight? grin grin
Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 8:39pm On Jan 01, 2011
(LOL) U nor go finish from church 1st before u think of party?
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 9:12pm On Jan 01, 2011
sweerie, lets just say everything goes hand in hand cheesy
Re: Girls Abeg No Vex by EfemenaXY: 9:18pm On Jan 01, 2011
lysaa:

(LOL) U nor go finish from church 1st before u think of party?

dat im church service pass be careful - over 5 hours on a good day

no wonder the guy dey thirsty tongue tongue

Element G:

sweerie, lets just say everything goes hand in hand cheesy

Bros I feel u sha tongue tongue
Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 9:24pm On Jan 01, 2011
hahaha u fit quench the thrist na. .all na good work.
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 9:25pm On Jan 01, 2011
efe please stop pulling my legs cheesy grin
Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 9:30pm On Jan 01, 2011
those ya knocked knees. .lol

I trust say Efe go pull a better part tongue
Re: Girls Abeg No Vex by EfemenaXY: 10:33pm On Jan 01, 2011
Lol!!

Element & Lysaa - pls, free me abeg smiley smiley
Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 10:38pm On Jan 01, 2011
LOL but na true na, person go leave better thing go pull yeye one? tongue
Re: Girls Abeg No Vex by EfemenaXY: 10:59pm On Jan 01, 2011
;d ;d ;d ;d
Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 11:01pm On Jan 01, 2011
E R R O R ! ! !
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 8:31am On Jan 02, 2011
chei!! See bad girls grin
Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 11:48am On Jan 02, 2011
So Lyssa get two oyinbo customers?

I just dey see'am sha


lol
Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 1:29am On Jan 03, 2011
yes dem be my customers. .how e take affect u? tongue

But if i send u recharge card u go load am sharply!
Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 3:16am On Jan 03, 2011
I no mind sha my dear, Who no like awoof?

lol

Na your nyansh dey do the magic i guess.


*my vaseline please*
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 5:36am On Jan 03, 2011
STUD!!! e be like say u wan chop new year slap grin
Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 8:54am On Jan 03, 2011
I never see dat person
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 8:10pm On Jan 03, 2011
chei!!! i swear u get mouth pass shark cheesy grin grin grin
Re: Girls Abeg No Vex by shakara4u(m): 4:09pm On Jan 04, 2011
lol grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 5:04pm On Jan 04, 2011
lol

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

Pictures of What Alcohol can do to Women. . / The Rules{A Must Read For Newcomers} / VERY FUNNY: Patience Jonathan Speech On The Birth Of The Royal Baby In England [

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.