Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,146 members, 7,821,906 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 09:24 PM

Girls Abeg No Vex - Jokes Etc (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Girls Abeg No Vex (5936 Views)

Abeg no vex just click here / If Na You,wetin You Go Do This Rat.....abeg No Laff 0 / If You Have Read This Before, Abeg No Vex (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 2:14pm On Jan 08, 2011
Chei!!! stud, say something now, dont let her get away with it grin grin grin grin
Re: Girls Abeg No Vex by shakara4u(m): 2:23pm On Jan 08, 2011
hehhhehehehehehhehe,

him dun run,
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 3:06pm On Jan 09, 2011
run ke, i know Stud, d guy just dey bone u, he knows he's better wink wink wink
Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 4:55pm On Jan 09, 2011
tehehehehehe

Well, I just wan show small maturity on dis one
Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 7:21pm On Jan 09, 2011
Like this ^^ ba?
Re: Girls Abeg No Vex by EfemenaXY: 7:24pm On Jan 09, 2011
Lysaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa kiss kiss kiss
Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 7:33pm On Jan 09, 2011
he he he he he looooooooo. LOL

See how u made me stutter! How far now? cheesy
Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 7:37pm On Jan 09, 2011
Lysa

Why u dey laugh like person wey no get teeth?

lol
Re: Girls Abeg No Vex by EfemenaXY: 7:39pm On Jan 09, 2011
lysaa:

he he he he he looooooooo. LOL

See how u made me stutter! How far now? cheesy

I dey kampe O!

how body? This scarce commodity of a sister grin grin grin grin grin
Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 7:43pm On Jan 09, 2011
Na economy na. .lol

But wait a min, i ain't that scarce u know. .we've just bn like two like sides of the magnet. . tongue

Studio CFR:

Lysa

Why u dey laugh like person wey no get teeth?

lol
before nkor? lol
 
I dey wait for tooth fairy to replace dem since.  cheesy
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 7:57pm On Jan 09, 2011
so u still believe in all those fairy craps, chei *shakes head* girls wont just never change wink wink cheesy cheesy
Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 8:04pm On Jan 09, 2011
Element

U don show?

Ok make i leave u and Lyssa to chop off

Make i watch NIGERIAN IDOL

i like the girls faces i dey see
For dis competition
Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 8:05pm On Jan 09, 2011
Nigerian idol is bull crap! Seriously

Element G:

so u still believe in all those fairy craps, chei *shakes head* girls wont just never change wink wink cheesy cheesy
I beg let me believe jare. .I'm only a child u dig.  tongue
Re: Girls Abeg No Vex by EfemenaXY: 8:07pm On Jan 09, 2011
lysaa:

Na economy na. .lol

But wait a min, i ain't that scarce u know. .we've just bn like to like sides of the magnet. . tongue
before nkor? lol

Now, when you put it like that, it kinda makes sense! grin grin
Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 8:12pm On Jan 09, 2011
Yeah
Nigerian idol
Is bull crap cuz dem downgrade u for Audition' shey?

@Lyssa
Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 8:16pm On Jan 09, 2011
If u see me for ya screen dey sing, u go gap tire come drool on top am. LOL

That crap na the crapiest in a crappy world.

Efemena_xy:

Now, when you put it like that, it kinda makes sense! grin grin


I know. .i always make sense tongue
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 8:26pm On Jan 09, 2011
o ga oo, i just dey wonder when lysaa and stud go even gree for each other undecided undecided undecided
Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 8:29pm On Jan 09, 2011
well then, quit worrying because it will not help u at all.

Which connection me n the studio get before?
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 8:33pm On Jan 09, 2011
o ga oo, see malice of life cheesy cheesy
Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 8:50pm On Jan 09, 2011
ha tongue

I nor get strength for malice pls.
Re: Girls Abeg No Vex by Nobody: 9:30pm On Jan 09, 2011
SOUNDS LIKE A POEM or is it?
Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 9:41pm On Jan 09, 2011
Story that touches the heart! lol

Poem ni poem ko tongue
Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 10:21pm On Jan 09, 2011
Lyssa

I know how u felt when u were told
Your voice dey sound like person wey swallow baby frog
For nigerian idol audition


Dats why u come dey envy instead of supporting the peeps wey make the list
Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 1:21am On Jan 10, 2011
If u hear me sing, u'd faint out of fear if u're still alive or in heaven b4 God passes judgment on u because u're still not saved

And would leave the judges asking 'what must i do to be saved?' lol

By voice na my asset! tongue
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 5:10am On Jan 10, 2011
d chick dey prove her worth. i dey feel u oo lysaa
Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 7:44am On Jan 10, 2011
No woman go ever admit say she get crocodile voice

lol
Re: Girls Abeg No Vex by shakara4u(m): 12:12pm On Jan 10, 2011
lmao, grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 12:54pm On Jan 10, 2011
Studio CFR:

No woman go ever admit say she get crocodile voice

lol

stud u be rude boy, chei u no even pity her at all grin grin grin grin
Re: Girls Abeg No Vex by Anabel(f): 2:03pm On Jan 10, 2011
Dis maketh a lot of senses
Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 8:15pm On Jan 10, 2011
Dont mind them

Mtchew
Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 11:30am On Jan 11, 2011
Element G:

stud u be rude boy, chei u no even pity her at all grin grin grin grin
Na u I pity. .dey there dey do follow follow.
Re: Girls Abeg No Vex by eldav(m): 11:44am On Jan 11, 2011
hehe

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

My Daughter's Finepussy(picture) / Crazy Quotes From My Crazy Friend. / Pictures of What Alcohol can do to Women. .

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.