Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,173 members, 7,821,979 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 11:21 PM

Girls Abeg No Vex - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Girls Abeg No Vex (5937 Views)

Abeg no vex just click here / If Na You,wetin You Go Do This Rat.....abeg No Laff 0 / If You Have Read This Before, Abeg No Vex (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 5:08pm On Jan 04, 2011
u dey laugh cheesy cheesy cheesy, don worry, person wey go treat ur f uck up go soon arrive grin grin grin
Re: Girls Abeg No Vex by jokingmary(m): 10:14pm On Jan 04, 2011
Hallo people cheesy
Re: Girls Abeg No Vex by tanimz(f): 10:16pm On Jan 04, 2011
Wharrashame. undecided
Re: Girls Abeg No Vex by jokingmary(m): 10:17pm On Jan 04, 2011
Yeah
Shame on u embarassed
Re: Girls Abeg No Vex by tanimz(f): 10:26pm On Jan 04, 2011
Why shame on me?
Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 4:39am On Jan 05, 2011
Cuz u fine pass him bow le-gged babe



*No Orfiences*
Re: Girls Abeg No Vex by tanimz(f): 5:02am On Jan 05, 2011
You wicked. grin
Re: Girls Abeg No Vex by Orton10(m): 5:14am On Jan 05, 2011
Studio CFR:

Cuz u fine pass him bow le-gged babe



*No Orfiences*

lmao. Abeg leave my tanimz alone.
Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 5:20am On Jan 05, 2011
I no hold your tarnimz o
Re: Girls Abeg No Vex by shakara4u(m): 9:12am On Jan 05, 2011
people dun d own gals for NL, na waooooh



Orton, i d greet oooh, hapi new year
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 11:36am On Jan 05, 2011
sooner or later, dem go start to dey place them on auction grin grin grin
Re: Girls Abeg No Vex by shakara4u(m): 12:57pm On Jan 05, 2011
can't wait, embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 1:49pm On Jan 05, 2011
see ur mouth, i pity u, sooner or later all these chicks will gang up against u grin grin grin
Re: Girls Abeg No Vex by shakara4u(m): 1:59pm On Jan 05, 2011
me or u?

n b u put them on auction?
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 2:22pm On Jan 05, 2011
and so? dem go fear face na?

but mind u, i dont own them because in dis world dat we live, there is enough puss y to go round for all men no matter how many u need wink wink cheesy cheesy cheesy
Re: Girls Abeg No Vex by EfemenaXY: 2:35pm On Jan 05, 2011
Mtcheeeeeeeeeeeew!!

**see as ashewos full this thread**
Re: Girls Abeg No Vex by Orton10(m): 2:37pm On Jan 05, 2011
shakara4u:

Orton, i d greet oooh, hapi new year

Happy noo year to you too ma bradah. cool
Efemena_xy:

Mtcheeeeeeeeeeeew!!

**see as ashewos full this thread**

Lmao
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 2:37pm On Jan 05, 2011
abeg free me jor, abi na lie i lie, na d fact be dat, for one male baby dat is born, at least 7 female babies are born to u know, make the boy's life worth living grin grin grin
Re: Girls Abeg No Vex by EfemenaXY: 2:49pm On Jan 05, 2011
na u sabi

maybe dat's why dem dey practice poly-andry for your corner

1 woman several husbands (of which Oga Element is one of dem) embarassed lipsrsealed
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 2:51pm On Jan 05, 2011
woah woah wait!!!!, lai lai, i no fit dey drag for woman na? instead they come for me wink wink wink

am just too endowed cool cool
Re: Girls Abeg No Vex by EfemenaXY: 2:58pm On Jan 05, 2011
but you just tell me say woman scarce for your side now!!

whispers: so tell me - you be 1st / 2nd / 3rd or even 4th husband??

and how the sleeping arrangements? abi you get the wife for 1 week (your turn)

and the other weeks na just to dey cook, you go cook for am??


tongue tongue tongue tongue
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 3:00pm On Jan 05, 2011
EFE!!!, ur such a silly girl, leave me jor grin grin grin
Re: Girls Abeg No Vex by EfemenaXY: 3:03pm On Jan 05, 2011
wetin now?

oya make you explain this to me then:

Element G:

abeg free me jor, abi na lie i lie, na d fact be dat, for one male baby dat is born, at least 7 female babies are born to u know, make the boy's life worth living grin grin grin

going by your above statement - you fit even reach husband no. 7 grin grin grin
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 3:06pm On Jan 05, 2011
Efe, u dat is talking, u dont know maybe d one man dat u out d other 6 girls that will make his life worth living, is actually a bricklayer cheesy cheesy cheesy, remove the nepa poll in ur eye before fighting over the toothpick in my own eye grin grin grin grin
Re: Girls Abeg No Vex by EfemenaXY: 3:10pm On Jan 05, 2011
bricklayer ke?

hmmm grin grin

but bros - na wetin you yarn give me, na I dey use take build up your pischur now wink

okay - you nor like am. . . I go stop

nor vex kiss
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 3:14pm On Jan 05, 2011
nah, am cool, but i didnt say i didnt like her oooo, no chook words for my mouth wink wink wink wink
Re: Girls Abeg No Vex by shakara4u(m): 3:17pm On Jan 05, 2011
nd so? dem go fear face na?[/qu

Efe no d fear ur face

**see as ashewos full this thread**

wati need an apology, waz jst kipin Element company

Re: Girls Abeg No Vex by jokingmary(m): 3:18pm On Jan 05, 2011
Studio CFR:

Cuz u fine pass him bow le-gged babe
But she is better than ur k-legged babe
Re: Girls Abeg No Vex by eldav(m): 5:10pm On Jan 05, 2011
hehe
Re: Girls Abeg No Vex by tanimz(f): 6:57pm On Jan 05, 2011
Orton1_0:

lmao. Abeg leave my tanimz alone.


Bros, since when did I become your property? tongue

jokingmary:

But she is better than your k-legged babe


Ahn ahn! Na me una dey compare with bow and k - legged girlfriends abi? sad
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 7:51pm On Jan 05, 2011
Taz, u know ur better dan dat, abeg leave dem jor wink wink cheesy cheesy cheesy
Re: Girls Abeg No Vex by tanimz(f): 7:53pm On Jan 05, 2011
Kind words from a gentleman. smiley

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

Crazy Quotes From My Crazy Friend. / Pictures of What Alcohol can do to Women. . / The Rules{A Must Read For Newcomers}

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.