Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,846 members, 7,820,950 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 04:41 AM

Girls Abeg No Vex - Jokes Etc (7) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Girls Abeg No Vex (5932 Views)

Abeg no vex just click here / If Na You,wetin You Go Do This Rat.....abeg No Laff 0 / If You Have Read This Before, Abeg No Vex (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 12:18pm On Jan 11, 2011
@lysaa, follow follow ke, no be stud teach me how to make am now, by d way i just dey whine so never start to dey criticise jor wink wink wink
Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 12:46pm On Jan 11, 2011
have u made ur point? oya let me pass.
Re: Girls Abeg No Vex by shakara4u(m): 12:52pm On Jan 11, 2011
;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 12:55pm On Jan 11, 2011
chill now, y u dey boil self, oya make we go El's bar go cool down wink wink wink
Re: Girls Abeg No Vex by shakara4u(m): 1:30pm On Jan 11, 2011
bar wey dun fold up tey tey,

abi, na road side join
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 7:26pm On Jan 11, 2011
anyhow, food sha still dey dere tongue tongue tongue
Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 7:38pm On Jan 11, 2011
Helmet
Why u sef dey do follow follow naw?

lol
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 7:43pm On Jan 11, 2011
see fish wey we dey try save from frying pan

abeg where lysaa, come finish dis guy jor mtseewww angry angry angry angry
Re: Girls Abeg No Vex by eldav(m): 7:44pm On Jan 11, 2011
hehe
Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 7:46pm On Jan 11, 2011
Helmet

U talk too much

Are u pregnant?
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 8:34pm On Jan 11, 2011
Studio CFR:

Helmet

U talk too much

Are u pregnant?
may thunder fire dat corrupt yansh of urs, ewu mtseew angry angry angry
Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 9:01pm On Jan 11, 2011
Close Mouth!

Lousy Boy

Mtchew
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 11:59am On Jan 12, 2011
Abeg go hug high tension if u no get better thing talk angry angry angry
Re: Girls Abeg No Vex by Nobody: 12:21pm On Jan 12, 2011
ELEMENT G u no try at all see ow u dey yab girls. shey u get bif with dem b4 aba cry cry cry cry cry cry
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 1:21pm On Jan 12, 2011
nah i wasnt really yabbing d girls, i was talking to stud, dont misunderstand me lipsrsealed lipsrsealed
Re: Girls Abeg No Vex by StudioCFR(m): 1:22pm On Jan 12, 2011
An idle mind is the devil's workshop
Re: Girls Abeg No Vex by shakara4u(m): 1:31pm On Jan 12, 2011
mstweeeeeeeeee

walks out
Re: Girls Abeg No Vex by lysaa(f): 2:05pm On Jan 12, 2011
Tho I love what 'm seeing LOL. . the revolution pg.

Leaverage ratio 3:5. .kai Not yet satisfied!

There's still need for improvement, fill in, fill up. .YES U CAN! grin
Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(m): 3:45pm On Jan 12, 2011
Lysaa, u are not serious at all cheesy cheesy cheesy

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

~is Buhari Dead?check Out This Pics~ / My Daughter's Finepussy(picture) / Crazy Quotes From My Crazy Friend.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.